Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,533 members, 7,826,994 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 03:05 AM

My Oga’s Madam (18+) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Oga’s Madam (18+) (4324 Views)

My Oga's Daughter And I Inside The Office / My Sweet And Sour Expirience With My Madam +18 / What's Going On Between My Oga's Daughter And I? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

My Oga’s Madam (18+) by Deebabsalabi(m): 11:21am On Apr 04, 2018
My Oga wife wahala too much, no be that kin wahala like house work wahala. The wahala wey I dey talk about na her kacks, everything wey she wear she must make sure say her backyard nearly tear the cloth, her hips and yansh na wahala for we yard.
I bin follow my oga come from village like 8 months ago, I dey village dey waste na him, our elders talk say make my oga help my widow malee bring me come lagos make I come work say I fit become better person.
The thing pain me well, when dem tell me say I dey go lagos, I wan go lagos but I get plan sef, all those sweet village girls wey I dey always carry enter bush to Bleep don satisfy me. My small farm dey dey alright for me and my mama.
We fit farm there, sell part of am, chop part of am, my plan dey simple but these our elders own na him I no understand. My mama follow me talk am, I wan turn am down but I no fit, my mama don try plus including say Chioma don dey sick anyhow, na one secondary school girl with big yansh wey I dey Bleep. In other to avoid stories that touch, I carry my small bag with my baffs disappear follow Chubuike come lagos.
Chubuike na spare parts dealer for Ladipo, na big man for there, we dey there together, I be him apprentice, Chubuike na bad guy, money dey him hand well well. Na just one pikin dey between him and him wife, the gal na 3 years old. Ada no gree born for Chubuike again, as an Igbo man, Chubuike wan boy as him business dey grow, make pesin dey wey go take over him business, na wetin lead Chubuike be that, he just dey Bleep
women around, dey look for son. He Bleep my own small girlfriend for market wey I dey manage, she be hairdresser apprentice sef, na the girl yansh dey make me kolo, you for don notice now say i like Ikebe, just like Timaya, Me, I like Idi nla nla, anyhow I give it to you a.
I bin no no sef, Chubuike go leave me for market, come one small hotel for our area dey Bleep my girlfriend, I no help am drag am, I just continue to dey Bleep am too. I even hear say he dey bend am for shop after he send me message, he dey bend for table like rubber, dey Bleep am. Chubuike just get money but him no sabi Bleep, after 1 minute, Chubuike don release. Na him Ladipo girlfiends tell me o, which one by my hand. I dey on my own hand. Na pleasure for me say me and my oga dey chop from the same pot, so I only beef am small.
Ada sef get small shop wey nor far like that from our house. As we dey come back from market, we dey always see am for road, hail eachother before she go come meet us for house leta. Ada dey always play some kin play with me wey be say I no how I go handle am if no be say she be my Oga wife, if na my neighbour wife, she for don hear am since. E get one day like that wey be say I first go help my oga do something, rain come beat me wella, my oga don force me go do the thing early momo, and I no carry umbrella join body.
Rain beat me enter house, Chubuike just dey use me laugh, as I give am the thing from the message wey he send me, him just comot, enter hin car, zoom off. I bin think say na only me dey house, na him I enter bathroom to bath away the poto-poto wey dey my leg, na him i decide to kukuma baff.
I dey bathroom, dey bath, I forget to lock the door, I just dey dia dey baff, the cold don enter my body, as for me, when cold dey my body, my prick go dey hard. As water dey splash for bathroom, Ada just knock for bathroom say who dey baff, the stupid tiny door just open, Ada see everything, my prick wey don hard, the prick wey be say my girlfriend for village talk say e be like baby hand. I try cover am but water don pass garri, the thing dey shame me sef, my hands no fit cover am, Ada no gree comot eye for my prick o.
She come carry eye comot after say like 30 seconds, I close the door small small. Since that time, she con dey eye me one kind, my friends for area dey temme say e get one corper wey dey Bleep my oga wife, I no mind them, which one be my own. Why I go carry Chubuike matter for head like government work. Even me sef go Bleep am if she continue to dey eye me like that.
I dey always gentle for house, e get one time wey she dey kitchen wey I wan carry I wan pass for her back, Ada make sure say she rub her nyash for my prick, he sweet me for body make I no lie but I remember my mama, make this stupid dick no spoil my life with Chibuike.
The way she rub her nyash for my prick just make my prick tanda, as I carry the thing finish, I run enter my room, comot my trouser, my prick don stand at attention like soldier.
I look for Bose, my hairdresser apprentice girlfriend tire, I no see am, I manage to sleep the prick away, the next day wey Bose show, she sef hear am, I Bleep am like say tomorrow no dey. As I pour the sperm for her nyash, my body come down like say person pour me cold water.


Read More Here

https://edujandon.com/2018/04/my-ogas-madam-18.html/

(1) (Reply)

Six Tips On How To Approach Single Military Women / Am Better Than Your Useless Mother" Girl Tells Men On Facebook, See Hilarious R / This App Gives Free Airtime Is Amazing Shareit Lite #slitechritmas

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.