Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,714 members, 7,816,943 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:46 PM

Choose Your Favourite Proverbs - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Choose Your Favourite Proverbs (444 Views)

Girls Choose Your Body Shape & Boys Choose The Body Shape You Like (pic) / Ladies Choose Your Shape. Guys Choose Your Spec [photo] / Nigerian Men Abroad, How Did You Choose Your Significant Half? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Choose Your Favourite Proverbs by Modragon(m): 9:34am On Apr 19, 2018
1.the good you do to someone today you will reap it tomorrow
2.day nor dey break make nyt nor come,nyt nor dey come make day nor break.when dey break we go dey happy but we nor know say lost tym can neva be regained
3.na person wey get strong backing dey show power,who get money nor dey tey for kneel down dey beg
4.when nyt reach grass go turn to humanbeing
5.dem nor dey know black or white fowl for insyd soup
6.dem nor dey thief for market hide hand for back
7.if person too hungry na bad and strong tot dey cum d person mind...God abeg oooo make i nor get strong or bad tot
8.pride and to dey raise shoulder nor good for house,becus if u reach outsyd nobody go do u good
9.if curse push person marry e nor mean say e go push u build house.
10.if i beat you,you go die....me i go give u body beat all dis ones join things wey nor make fight finish for our land
11.sweet leaf wey nor let goat leave na dat leaf dey kill the goat
12.if you do for me i go do for you,naim associations take dey last,becus one person can not do it all,cus u nor cum dis lyf by ursef
13.bad thing bad,if u wash bitter leaf e nor change d fact say na bitter leaf
14.if person becus say e nor wan see him enemy blind him own eye nor go get eye take see him friends o
15.dem dey do things together to achieve success naim make dem dey add small water join yesterday soup to warm am.
16.if person too chop overfeeding,hungry man go cum better pass.
17.if water too plenty for soup e nor go tink,meat too plenty for soup nor dey spoil am,so far salt nor too plenty

#translated from the song itendo by fabomo
Re: Choose Your Favourite Proverbs by Nobody: 11:39am On Apr 19, 2018
my father said fagbomo grew up with his grandma that why he knew a Lot of proverbs and I held that anytime he was performing he normally jump and he went to perform in a village as he started jumping, they hang him he couldn't come down. is it true

(1) (Reply)

YCEE Shows Off His Babe In New Video / Best Dressed Celebrities At The Royal Wedding / Why Is It That Girls Love Taking...

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.