Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,231 members, 7,829,412 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 06:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My House Help Is The Best Cook In The World (2153 Views)
I Was In My House And Trailer Came To Jam Me - Word Crib / Best Cook Ever. Come In N Laff Ya Ass Out / Photo Of The Day: Why They Say Men Can’t Cook (2) (3) (4)
My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 4:14pm On Jul 15, 2010 |
See una left eye like octopus paul own. Mtchew |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by sylve11: 5:31pm On Jul 15, 2010 |
if i sey u be mugu wetin u go talk? |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Ben13: 5:40pm On Jul 15, 2010 |
you and Octopus Paul na family? |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 6:22pm On Jul 15, 2010 |
hmmm S --> Stale, Still Searching for the joke T --> Tiresome post & @poster U --> Unbelievably boring D --> Dull I --> make I laugh? O --> Oya drex back make I pass |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by nellaluv(f): 7:45pm On Jul 15, 2010 |
Where is the joke, i can't find it. . . |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by bibs(f): 8:20pm On Jul 15, 2010 |
original mugu |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Acidosis(m): 9:10pm On Jul 15, 2010 |
Efemena_xy: |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 11:31pm On Jul 15, 2010 |
mtcheeeeewwwwwwwwwwwwwwwwwwwww |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Nobody: 11:45pm On Jul 15, 2010 |
Efemena_xy: you forgot CFR, abeg who knows the full meaning of CFR |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 8:46am On Jul 16, 2010 |
Biffers dont biff me. I'm the king of joke' nobody can take my crown. And why all dis gurls dey parade my front dis early morning with low-waist okrika jeans wey dey reveal their inner-most yan.sh, una wan tempt me *puffs cuban ciggar* |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Ben13: 9:08am On Jul 16, 2010 |
When next you wanna open a thread, think well. |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 9:19am On Jul 16, 2010 |
Punch me na |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by clemcykul(f): 9:30am On Jul 16, 2010 |
ur skin is as thick as a tortoise shell |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 9:33am On Jul 16, 2010 |
How does dat affect the price of fish? |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by sylve11: 9:34am On Jul 16, 2010 |
sting_224: CFR = Coincidental Fuul Research |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 9:38am On Jul 16, 2010 |
Stop jumping up and down like a midget |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 9:54am On Jul 16, 2010 |
sylve11: Nooooooooooooooo I think it's: [b]C[/b]areless [b]F[/b]ruitless [b]R[/b]ecyled rubbish Ben-10: Abeg tell am jo! |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 9:59am On Jul 16, 2010 |
Una never plenty reach biffers - make una go arrange more guys follow body come attack me |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 10:01am On Jul 16, 2010 |
<yawns> No need - u dey struggle to handle the 1 wen u get |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 10:05am On Jul 16, 2010 |
Go baff |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 10:08am On Jul 16, 2010 |
no expose urself |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by sylve11: 10:18am On Jul 16, 2010 |
Studio CFR: alot better than a 52yr old dwarf |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 10:21am On Jul 16, 2010 |
Lol no comment |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by nellaluv(f): 12:02pm On Jul 16, 2010 |
Still searching for the joke. . . |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 8:10pm On Jul 16, 2010 |
Check inside your bra nella. @sylvex, Go suck your thumb - we not on the same level. |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 8:32pm On Jul 16, 2010 |
pesson wen no get level dey try promote imself |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by dani1luv: 8:36pm On Jul 16, 2010 |
I cant Find the Joke PM Sent |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 8:38pm On Jul 16, 2010 |
^^ That's b/cos Stud's joke is non-existent |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 8:46pm On Jul 16, 2010 |
Hehehe Welcome mod, how work? |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by dani1luv: 8:51pm On Jul 16, 2010 |
Efemena_xy:Kind of Studio CFR:you mean. .work4 NL |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 8:56pm On Jul 16, 2010 |
I think sey dem say u don find work for Dunlop Nigeria Plc |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by dani1luv: 9:07pm On Jul 16, 2010 |
^^Na true nah. .buh when dem tell me say dem go pay me 7.8 Million per month. .i vex commot 4 dia. . I dey. .erhm erhm |
Ladies Will See The Right Side Picture On TV And Be Like, Omgush!!!!*pics* / How Possible Is It To Rape This Kind Of Woman?!!!!photo / Chai! The Real Face Behind The Popular Funny Mockery Sketch Revealed(Pic)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |