Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,474 members, 7,850,632 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 06:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My House Help Is The Best Cook In The World (2158 Views)
I Was In My House And Trailer Came To Jam Me - Word Crib / Best Cook Ever. Come In N Laff Ya Ass Out / Photo Of The Day: Why They Say Men Can’t Cook (2) (3) (4)
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by mamagee3(f): 9:08pm On Jul 16, 2010 |
Your househelp is the best cook in the world as you claim but are you? Or do you think we'll congratulate you on behalf of your househelp? |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 9:09pm On Jul 16, 2010 |
Studio can't cook not even to save his own life |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 9:14pm On Jul 16, 2010 |
Hhmmm mama-gee and her WAEC question' sef - lol I dont even know how to boil rice lol. Efe, No talk wetin u nor know lol |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by dani1luv: 9:15pm On Jul 16, 2010 |
mama-gee:You dey mind the poster . .tsew |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 9:21pm On Jul 16, 2010 |
Studio CFR: awww c'mon - no need to be shy with me I go fit tish u |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by bibs(f): 9:44pm On Jul 16, 2010 |
Step 1: wash the rice clean with detergent lol |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 9:52pm On Jul 16, 2010 |
Step 2: Use wrapper or white cloth to drain the rice |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by mamagee3(f): 11:33pm On Jul 16, 2010 |
dani1luv:The poster is crazy. |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Divab(f): 12:39am On Jul 17, 2010 |
I dont see the joke, borring stuff, d poster is an attention seeker |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 2:19pm On Jul 17, 2010 |
Shattap! Bad belle, See your mouth like the poster is an attention seeker Jonny just come |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by EfemenaXY: 3:22pm On Jul 17, 2010 |
hehehe Stud na real attention seeker!! |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 4:52pm On Jul 17, 2010 |
U well so? |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by lbotus(f): 10:00pm On Jul 17, 2010 |
u are getting worse by the day. please take ur merecine. |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 7:14pm On Jul 18, 2010 |
Comot for road make i see better people jor. |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 8:13pm On Jul 18, 2010 |
mtcheeeeeeeeeeewwwwwwwwwwwwwww |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 8:16pm On Jul 18, 2010 |
Symptom' of malaria |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 8:21pm On Jul 18, 2010 |
ode |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by lbotus(f): 8:23pm On Jul 18, 2010 |
yellow fever |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 8:28pm On Jul 18, 2010 |
y u open teeth? U no sabi git ur aunti ni? Cmon ni dan dia |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by lbotus(f): 8:31pm On Jul 18, 2010 |
aunty, how kpomo market? |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 8:34pm On Jul 18, 2010 |
i sure say no b u dey follow talk, I b ya mate, Cm sef u don shob? |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by lbotus(f): 8:41pm On Jul 18, 2010 |
ask studio |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 8:44pm On Jul 18, 2010 |
comot mk i c rd |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by D1KeleVra(m): 8:51pm On Jul 18, 2010 |
And I begin to wonder. . . why this thread dey open |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 9:01pm On Jul 18, 2010 |
close am na |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by clemcykul(f): 10:01am On Jul 19, 2010 |
dem born am well? |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by D1KeleVra(m): 10:09am On Jul 19, 2010 |
walahi. . . i go whoze u soon |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 10:28am On Jul 19, 2010 |
oya start after d bell gbagan gbagan gbagan |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(m): 10:40am On Jul 19, 2010 |
No give dat guy much work to do here cuz i no fit write statement for police station oh No say i no tell u |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 10:49am On Jul 19, 2010 |
u go run comot na abeg dikele whoze d boi jare |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by clemcykul(f): 10:50am On Jul 19, 2010 |
make he try am na, na today una go know say person sppose nak***d b4 he baff |
Re: My House Help Is The Best Cook In The World by sylve11: 10:54am On Jul 19, 2010 |
@studio, u be smaller and i no get ur time now. people dey talk omokri like u wan still talk |
Professor And Fuel Attendant / I Can't Laugh Alone. / When You Are Trying Out A Barber For The First Time (photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |