Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,137 members, 7,849,560 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 01:00 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 (27655 Views)
Poll: Who do you think deserves the Best Poster of The Year Award?Efemena_XY: 51% (18 votes)Element G: 5% (2 votes) Idowuogbo: 42% (15 votes) This poll has ended |
Nominate Your Most Ignored Posters Of The Year 2010 / DAPOBEAR EMERGES POLITICS SECTION POSTER OF THE YEAR - 2010 / Chose A New Moderator For The Jokes Section (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (27) (Reply) (Go Down)
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 11:17pm On Dec 10, 2010 |
You no even sabi math sef. 2010-1920 isn't 80. Bros, nominate me jore. |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Idowuogbo(f): 11:18pm On Dec 10, 2010 |
blackiee , uno sey am a cheerful giver , i wud give u 20% of my entire |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by blacksta(m): 11:19pm On Dec 10, 2010 |
20% percent ke - i want more - abeg talk correct |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Idowuogbo(f): 11:20pm On Dec 10, 2010 |
oya 44.75% deal or no deal , u wan finish my jericho ni |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 11:21pm On Dec 10, 2010 |
Blackie, me I go give you 97%! |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by blacksta(m): 11:22pm On Dec 10, 2010 |
oya bring am |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 11:22pm On Dec 10, 2010 |
Nominate first na. |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Idowuogbo(f): 11:25pm On Dec 10, 2010 |
ha blackie na underage oo , u want dey press bobbie wey yeast neva rise my own na harmless igbadun , jeun ko yo lomo offer |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 11:26pm On Dec 10, 2010 |
Wetin be your own na? Blackie, no mind am jore. She dey jealous my bobbi because e big and succulent pass her own. |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by blacksta(m): 11:28pm On Dec 10, 2010 |
where is the nomination button |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by blacksta(m): 11:29pm On Dec 10, 2010 |
oya send pictures make i evaluate and then i go vote |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Idowuogbo(f): 11:29pm On Dec 10, 2010 |
ha tz pass whose own , u must b joking my own wey standa like sey dem mould am , bra sef dey sing omo u to sexy o , d way u dey eye me o , it dey make me loose control too sexy id , too sexy id , u 2 sexy |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 11:34pm On Dec 10, 2010 |
^^ Ha! E dey only sing am to you so you no go sad. Blackie, nominate jare before anything. |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by patwhizkid(f): 8:55am On Dec 11, 2010 |
bosom-for-tat! |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Dabss(m): 9:01am On Dec 11, 2010 |
the one don comot for jokes section |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by patwhizkid(f): 9:07am On Dec 11, 2010 |
Dabs, bosom-for-tat o. |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by ElementG(m): 10:35am On Dec 11, 2010 |
abeg make una nominate me jor |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by xynerise: 11:33am On Dec 11, 2010 |
no winner yet? |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 5:43pm On Dec 11, 2010 |
^^ Bros, you still never nominate me o. |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by queenafric(f): 7:20pm On Dec 11, 2010 |
I nominate Idowuogbo |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by ElementG(m): 7:33pm On Dec 11, 2010 |
queenafric:This one wey my wifey just dey go high for nominations, abeg sweetie na our two go reach there ooo |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by binhozie(m): 8:05pm On Dec 11, 2010 |
No o' you is funny. . . sorry |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by ladej(m): 9:04pm On Dec 11, 2010 |
I nominate Idowuogbo |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Nobody: 9:53pm On Dec 11, 2010 |
yayyy I got one vote Thanks Efe |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Dsense(m): 9:54pm On Dec 11, 2010 |
I never knew ppl are still fighting here |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Nobody: 9:57pm On Dec 11, 2010 |
I go for Element G, Efemena_xy |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by EfemenaXY: 10:06pm On Dec 11, 2010 |
^^ Thanks Sting long time! |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Dsense(m): 10:12pm On Dec 11, 2010 |
@ Efe,Sweetheart how re doing today . . Miss you dear |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tayoast(m): 10:14pm On Dec 11, 2010 |
where is tanimz I guess d pressure has gotten to her. Poor little girl |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by EfemenaXY: 10:36pm On Dec 11, 2010 |
^^ Tanimz?? I send the girl go market go buy kpo-kpo garri - she 'spose return by now sef but I sure sey she don branch bukka (again) |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by EfemenaXY: 10:37pm On Dec 11, 2010 |
D-sense: okay |
Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by Dsense(m): 10:41pm On Dec 11, 2010 |
HAHAHAHA . . .Don't vex nau |
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (27) (Reply)
Generator Fumes Kills 3 In Benin, Edo State (Photos) / Thinking Of Getting A Generator? Here's A Buying Guide / NGO's And Charitable Organizations Worth Supporting in Nigeria
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |