Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,349 members, 7,829,883 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 01:08 PM

Bb And Pin - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bb And Pin (8898 Views)

When You Are Sick And You Dont Want Relatives To Know Your Pin / Crazy BB BC Messages / If Animals Had Bb's (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)

Re: Bb And Pin by sutoboy(m): 1:38am On Dec 24, 2010
tanimz:

You are the biggest dunce I've ever seen in my life. Replying you nauseates me.
ok accepted, good night and have a pleasant one.

you are a nice lady
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 2:37am On Dec 24, 2010
ka i d over grown malu dont logg off
suto who b shityyyy mehnnn , u sure no b mistake dem suppose don abort ur fucccklin feotus , useless tin
u beta sell al dose gala b4 u come bck here , mmmme bitchhhh ur galfriends dey crrraze
aboki oshi
Re: Bb And Pin by eldav(m): 9:01am On Dec 24, 2010
Idowu u go special skool 4 yabis?

tanimz dat nigga n0r deserve d IBO upgrade u dey give am.

hw una dey sef?
Re: Bb And Pin by KDK(m): 9:31am On Dec 24, 2010
smiley smiley smiley
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 9:57am On Dec 24, 2010
yes i dey enter pekas dis 24th night by 10pm
And will be leaving by 2am
I dey dat snooker section last week friday.

Yahoo boy?
lol
I too responsible for dat kind level lol
Re: Bb And Pin by KDK(m): 10:18am On Dec 24, 2010
wink wink wink
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:29am On Dec 24, 2010
*smiles*

Ok let me know when are around ok
Re: Bb And Pin by KDK(m): 10:32am On Dec 24, 2010
sure
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 10:36am On Dec 24, 2010
wowww this 2 Garage girls also carry there wahala reach here i tire for those girls
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:36am On Dec 24, 2010
why dont u like yahoo boys?

The way dey lavish money on drinks, women, bling blings?

im not a yahoo boy o
But i have yahoo friends
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 10:39am On Dec 24, 2010
Studio no lie you be yahoo boy simple we all know that what most of the guys survive on lately so no offence and since you have yahoo friend, that cool show me your friends and i'll you who you are
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:40am On Dec 24, 2010
talking to u KDK
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:43am On Dec 24, 2010
Bashy
your brain dey under your leg
Re: Bb And Pin by jokingmary(m): 10:46am On Dec 24, 2010
Boniface
You have some of the characteristics of yahoo boys mentioned by studio eg the way they lavish money, women lipsrsealed etc
So who is the yahoo guy? lipsrsealed
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:49am On Dec 24, 2010
lol
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 10:52am On Dec 24, 2010
hmmm have you ever see me mention how i spend my money and beside i don base in Nigeria i base in Cotonou so use your brain and for your information i am a yahoo boy oya go jump from third mainland
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:00am On Dec 24, 2010
Yahoo boy no fit u

Better go find work for Dangote Cement Nigeria Plc


*No Ofience*
Re: Bb And Pin by jokingmary(m): 11:04am On Dec 24, 2010
bashy_demy:

yes
can you date a married man? e.g boniface lipsrsealed

bashy_demy:

i treat women with care
Why is it only women


Correct me if I'm wrong about the above quotes
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:10am On Dec 24, 2010
hehehehe
Re: Bb And Pin by KDK(m): 11:31am On Dec 24, 2010
:d :d :d
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:50am On Dec 24, 2010
Hehehehehe

U dey vex

75000 euro is a long moneyyy

I dont yahoo my guy
But i spend like a yahoo.com sometimes

U earn large
Mehn u must be a big boy o

Sha no forget to halla me when u are around.

lol
Re: Bb And Pin by jokingmary(m): 12:02pm On Dec 24, 2010
KDK:

i shuttle europe and america more than i even go to ibadan.
i am just a very humble person
If u are a humble person then why telling us that u shuttle Europe and America bla bla bla more than shuttle to Ibadan?
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 12:12pm On Dec 24, 2010
^^^the guy is only trying to let you know what he is doing no be fumble @KDK carry go jor
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 12:41pm On Dec 24, 2010
Make una free the guy jor
Jealousy
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 12:50pm On Dec 24, 2010
WHo dey jealous am here nobody wey God no do for except person wey go say him own no do am
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 2:22pm On Dec 24, 2010
For your twisted mind now
U don make sense be dat o
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 2:52pm On Dec 24, 2010
When the wise men are talking the insane will think they dont make sense why? because his medulla as been tampered with
Re: Bb And Pin by jokingmary(m): 3:03pm On Dec 24, 2010
bashy_demy:

When the wise men are talking the insane will think they dont make sense why? because his medulla as been tampered with
shocked
Oh my goodness
Re: Bb And Pin by liaslo1(m): 3:16pm On Dec 24, 2010
bashy_demy:

When the wise men are talking the insane will think they dont make sense why? because his medulla as been tampered with
grin grin grin grin grin

chai, this is too much
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 3:23pm On Dec 24, 2010
^^ make una no let studio commit suicide now
Re: Bb And Pin by eldav(m): 3:24pm On Dec 24, 2010
bashed,so 4 ur mind nw u dn make "baad" statement?
u learn biology at all?who tell u say na medulla pesin dey use tink?
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 3:38pm On Dec 24, 2010
^^^^ OMG you this when you go begin make sense

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)

True Talk / Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d / I Bet You You Have Never Heard These Wise Sayings- Most-kept Secrets

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.