Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,488 members, 7,830,461 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 10:42 PM

Bb And Pin - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bb And Pin (8901 Views)

When You Are Sick And You Dont Want Relatives To Know Your Pin / Crazy BB BC Messages / If Animals Had Bb's (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 8:55pm On Dec 26, 2010
Badosky
lol

Nobody finish me o
I dey kampe.



@Tanimz
I'm a CATHOLIC
Re: Bb And Pin by eldav(m): 8:55pm On Dec 26, 2010
hahaha

ok.y dnt we rhyme it dis way.

hw r u babe?
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 8:56pm On Dec 26, 2010
she is fine
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 8:57pm On Dec 26, 2010
Studio CFR:

Badosky ,Nobody finish me o
I dey kampe.
i trust u tear rubber guy , u no dey shitt sef  grin grin grin

@eldav
bros am gud , wetin u chop remain
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 8:59pm On Dec 26, 2010
how many of una dey marry badosky?

lol
Dat name dey make me laugh
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:01pm On Dec 26, 2010
^ha stud y u dey laugh na customise name o
Re: Bb And Pin by eldav(m): 9:02pm On Dec 26, 2010
girl food 2 much o,ranging 4rm akpu,pounded yam,egusi,rice,oha.hmm

wetin u chop 2day?
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 9:03pm On Dec 26, 2010
I hope u customised dat name for your clothe?
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 9:04pm On Dec 26, 2010
Studio CFR:


Dat name dey make me laugh
i think say na only me dey laugh ni
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 9:05pm On Dec 26, 2010
I just commot for how many minutes, and una just derail thread finish! angry

Badosky, ki lon shele? cool
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:07pm On Dec 26, 2010
eldav:

girl food 2 much o,ranging 4rm akpu,pounded yam,egusi,rice,oha.hmm

wetin u chop 2day?
God bless Nazareth , hmm ur belle go tear , u are downing to much rubbber food
abeg no go suffocate o , imagine d combination wey only u chop , dat na horse balance diet na  cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

@bashy
laf oo , i am entertainer , so pay me my money  cheesy cheesy cheesy

@studio
customise clothes never finish processing , armani still process my selections  wink cool cool cool cool

@tz
kobaje o , omo luabi mo se t'loun
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 9:08pm On Dec 26, 2010
cool cool
Re: Bb And Pin by stundy(m): 9:12pm On Dec 26, 2010
hi guys.

I'm new here.

Be gentool wt me, pls
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:13pm On Dec 26, 2010
^u are not new baba 2009 , u jus come find body parts , abeg my pips no b ur meat oo
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 9:15pm On Dec 26, 2010
well said jare idowu badosky calling the name for the first time
Re: Bb And Pin by stundy(m): 9:16pm On Dec 26, 2010
Idowuogbo:

^u are not new baba 2009 , u jus come find body parts , abeg my pips no b your meat oo

Hey ID, i've been passive since 09.,

Sth tells me u're one preety/hot gal.

Can we hook up?
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 9:17pm On Dec 26, 2010
bashy_demy:

well said jare idowu badosky calling the name for the first time

Congratulations. cool
Re: Bb And Pin by EfemenaXY: 9:18pm On Dec 26, 2010
stundy:

hi guys.

I'm new here.

Be gentool wt me, pls


somehow, I don't believe you're new

you don get small mouth - newbies nor dey talk!!

Oya kneel down here, go fetch goat with only left eye, 1 chicken wiff K-leg

and 3 yams plus palmie - make we baptise u  grin grin grin

Madam ID go perform the initiation ceremony  tongue tongue
Re: Bb And Pin by eldav(m): 9:21pm On Dec 26, 2010
o di egwu
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 9:21pm On Dec 26, 2010
tanimz:

Congratulations. cool
go sitn down for one corner jor
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 9:23pm On Dec 26, 2010
^^ After you. cool
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:25pm On Dec 26, 2010
bashy_demy:

well said jare idowu badosky calling the name for the first time
wagbayi , baba i like my hailings
congratulations again sir

stundy:

Hey ID, i've been passive since 09.,
Sth tells me u're one preety/hot gal.
Can we hook up?

hmm Badosky grabs her rosary and begin thunderous prayers

stundy , hook gini
so wen u hook me  untop tree , u go begin use me  do new year suya abi
pls oo , i no b ur market , my blloodd is acidic , so dat money no go come
U are forewarned o tongue cool cool cool
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 9:26pm On Dec 26, 2010
^^ Well said. cool
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:28pm On Dec 26, 2010
^wagbayi grin grin grin
i was gud in literature o madam
Re: Bb And Pin by stundy(m): 9:29pm On Dec 26, 2010
Efemena_xy:


somehow, I don't believe you're new

you don get small mouth - newbies nor dey talk!!

Oya kneel down here, go fetch goat with only left eye, 1 chicken wiff K-leg

and 3 yams plus palmie - make we baptise u  grin grin grin

Madam ID go perform the initiation ceremony  tongue tongue

ahn ahn. . . thats too mush nao

Efemena, can we hook up?

I'm all about FAT and CHUBBY gals

Idowuogbo:


stundy , hook gini
so wen u hook me  untop tree , u go begin use me  do new year suya abi
pls oo , i no b your market , my blloodd is acidic , so dat money no go come
U are forewarned o tongue cool cool cool
No Id, not dt kind of hook.

Like a romantic date
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 9:30pm On Dec 26, 2010
Idowuogbo:

^wagbayi grin grin grin
i was gud in literature o madam

I trust you, you no dey ever disappoint the Badosky family. cool
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:32pm On Dec 26, 2010
stundy:

ahn ahn. . . thats too mush nao

Efemena, can we hook up?

I'm all about FAT and CHUBBY gals
No Id, not dt kind of hook.

Like a romantic date
lmaoo , how u tek no sey efe na oropompom
anyway romance ko seduce ni
abeg i no dey do oo
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 9:33pm On Dec 26, 2010
Where Eldav dey sef? undecided
Re: Bb And Pin by stundy(m): 9:34pm On Dec 26, 2010
Idowuogbo:

lmaoo , how u tek no sey efe na oropompom
anyway romance ko seduce ni
abeg i no dey do oo

Lets do now. I'm a gentool somebody.

My intuition neva fails me.

It tells me u're one FAT gal. Gimme a chance, pls
Re: Bb And Pin by eldav(m): 9:36pm On Dec 26, 2010
@tanimz

i jst dey enjoy una yarns.
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 9:39pm On Dec 26, 2010
^^ Better person, continue dey enjoy. cool
Re: Bb And Pin by EfemenaXY: 9:43pm On Dec 26, 2010
stundy:

Lets do now. I'm a gentool somebody.

My intuition neva fails me.

It tells me u're one FAT gal. Gimme a chance, pls

@Stundy I ain't into skinny broomstick gals

thanks for the interest but Efe isn't into lesbos

stundy:

ahn ahn. . . thats too mush nao

Efemena, can we hook up?

I'm all about FAT and CHUBBY gals
No Id, not dt kind of hook.

Like a romantic date

Girl go for it - ID dey very interested in your offer she just dey form for hia

besides, that wildlife sanctuary of a gal get thunderous thighs to cushion mosquitoe like you grin grin grin grin

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)

True Talk / Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d / HAHAHAHAAAHA. Funny 9ja Men..laf OUT LOUD.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.