Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,266 members, 7,829,552 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 08:43 AM

Bb And Pin - Jokes Etc (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bb And Pin (8895 Views)

When You Are Sick And You Dont Want Relatives To Know Your Pin / Crazy BB BC Messages / If Animals Had Bb's (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (Reply) (Go Down)

Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:55pm On Dec 26, 2010
stundy:

Lets do now. I'm a gentool somebody.

My intuition neva fails me.

It tells me u're one FAT gal. Gimme a chance, pls
ayama , ,may amadioaha finnnger Bleep dat ur smelllly possie
come dem tell u sey i sey do bone to bone , no near me o
i like my extra large kasaplancas i, i couldnt go wrong
clear from my front joor , yama yama thing


folks abeg ignore am o , first na man , now woman , 4 all we no hin fi lucifer
my fellow pips i love u all to loose u , so ignore d agent oo
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 9:56pm On Dec 26, 2010
Stundy = tayo_ast.
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:53pm On Dec 26, 2010
O ma se o
Re: Bb And Pin by stundy(m): 10:58pm On Dec 26, 2010
Idowuogbo:

ayama , ,may amadioaha finnnger bleep dat your smelllly possie
come dem tell u sey i sey do bone to bone , no near me o
i like my extra large kasaplancas i, i couldnt go wrong
clear from my front joor , yama yama thing


folks abeg ignore am o , first na man , now woman , 4 all we no hin fi lucifer
my fellow pips i love u all to [b]loose
u , so ignore d agent oo[/b]


c ur life outside
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 11:01pm On Dec 26, 2010
^ na ur yansh dey outside ooo
i jus dey borrow u tissue clown
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:01pm On Dec 26, 2010
Tayo aka stundy
Ode nla ni'e
Re: Bb And Pin by stundy(m): 11:06pm On Dec 26, 2010
Studio CFR:

Tayo aka stundy
Ode nla ni'e

u know my name already?

I only told Tanimz.

Werey nla ni e
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:09pm On Dec 26, 2010
Orie o si'mbe jor

Wannabe
Re: Bb And Pin by stundy(m): 11:18pm On Dec 26, 2010
wannabe wetin?

Ja danu jor
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 11:29pm On Dec 26, 2010
^hehehe
ringa ringa ringtone omo i like ur ringtone grin grin grin grin grin

stud woni ko ja da nu grin grin grin
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:29pm On Dec 26, 2010
tayo_ast why dem ban u?

Ode
Re: Bb And Pin by stundy(m): 11:37pm On Dec 26, 2010
This is d last tym I'll be sayin ds, I am not tayo_ast.

My name's just Tayo.

@studio, u r one foolish ibo boi
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 1:52am On Dec 27, 2010
wowww i don miss tire just coming back from outing i don shayo like mad just wanna say hi before i crash see you guys tomorrow Merry Xmas once again
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 4:32am On Dec 27, 2010
stundy:

u know my name already?

I only told Tanimz.

Werey nla ni e

Shurrup dia, you this lying goat! You didn't tell me nada! I found out myself, and you denied it at first. No dey feel like person wey dey make revelation. Rabbish! angry
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 7:51am On Dec 27, 2010
take it easy on the poor boy/she now atleast he/she have not recover from the ban shock
Re: Bb And Pin by eldav(m): 9:30am On Dec 27, 2010
I dn show

wetin dey?
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:33am On Dec 27, 2010
wetin u bring na
Re: Bb And Pin by eldav(m): 9:39am On Dec 27, 2010
notin much,jst a bottle of cold water.

me know say u go lyk sumtin stronger abi?
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:40am On Dec 27, 2010
no dat wud do, but i fit handle schnapps if at tall dey grin grin grin grin
Re: Bb And Pin by eldav(m): 9:44am On Dec 27, 2010
chai,no one dey.

na jst my habit 2 drink lots of water in d morning.u shuld adopt it,or wat do u tink?
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 9:45am On Dec 27, 2010
^i do 2 wiv fruits was jus teasin u , u sef don begin posh wowww eldavoo baba grin grin grin grin
Re: Bb And Pin by eldav(m): 9:52am On Dec 27, 2010
u b 2much babe.

i jst dey wonder

naturally,u rugged lyk dis? i mean d way u dey yab nd dey zanga ur swag?
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 10:00am On Dec 27, 2010
i remain a mystery
rare diamond stick 2 dat wink kiss kiss
Re: Bb And Pin by eldav(m): 10:04am On Dec 27, 2010
hmmm

i lyk mystery

bt lets leave d matta,4 now.

have u eaten?
Re: Bb And Pin by Idowuogbo(f): 10:06am On Dec 27, 2010
nope i dont dobreakfast , i get heavy mornings jus fruits
Re: Bb And Pin by eldav(m): 10:10am On Dec 27, 2010
n0 wahala

dem still dey beg me 2 chop.
Re: Bb And Pin by Kunbee: 4:07pm On Dec 27, 2010
Dry joke, no one is that razz
Re: Bb And Pin by Nobody: 4:08pm On Dec 27, 2010
Deals Affair helps Nigerians enjoy the best offers, discounts, bonanzas, special promotions and unbeatable prices around them.

Our service helps customers buy smart and save money and businesses use this to attract new customers to their products and services.

Links
www.dealsaffair.com

www.facebook.com/dealsaffair

www.twitter.com/dealsaffair
Re: Bb And Pin by bashydemy(m): 6:14pm On Dec 27, 2010
@eldav and Idowu so na ogogoro una want to dey drink this morning spoilt children LOL how was your day?
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:14pm On Dec 27, 2010
TANIMZ

thank u for exposing that STUNDY A.K.A TAYO_AST of a boy.

the boy too over stewpid ,  i still wonder why the yeye boy open username (STUNDY) wey resemble mine (STUDIO) after dem don show am the exit door.  grin  grin  grin  grin  grin

stewpid stundy i warned u but u no listen,  now breeze don blow your yansh don open.
IBADAN BOY  grin  grin


IMAGINE THE OGOGORO BOY DEY FORM FEMALE grin
Re: Bb And Pin by tanimz(f): 8:07pm On Dec 27, 2010
Studio CFR:

TANIMZ

thank u for exposing that STUNDY A.K.A TAYO_AST of a boy.

the boy too over stewpid ,  i still wonder why the yeye boy open username (STUNDY) wey resemble mine (STUDIO) after dem don show am the exit door.  grin  grin  grin  grin  grin

stewpid stundy i warned u but u no listen,  now breeze don blow your yansh don open.
IBADAN BOY  grin  grin


IMAGINE THE OGOGORO BOY DEY FORM FEMALE grin

My brother, we thank the Lord for His mercies upon our lives. cheesy
Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 8:52pm On Dec 27, 2010
Since when tanimz turn to messenger of god?

Mtchew lol

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (Reply)

True Talk / Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d / I Bet You You Have Never Heard These Wise Sayings- Most-kept Secrets

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.