Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,782 members, 7,817,248 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:45 AM

It Is Only With Ashawo You Experience.... - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / It Is Only With Ashawo You Experience.... (5805 Views)

Vagina As Teeth O! (my Experience With Ashawo Yesterday) / Who Needs A God-fearing Girlfriend With Ashawo Vibes- Lady Advertises Herself / Help With Ashawo Joints In Ilorin, Kwara State Abeg (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 5:56pm On Jun 28, 2020
1. Abeg cum make I wear cloth.
2. Oga do fast naa.
3. See dis osho free man, u like better toto u no wan pay money.
4. Make am 5k nah, I go Bleep u well.
5. U neva release? Haa!!!
6. Na only Bleep u pay for oo, no dey touch my breast.
7. Bros abeg do, make i go hustle.
8. Customer, customer hw far naa.
9. Add 1k make I suck your prick.
10. See your small prick (chuckles).
11. Wetin naa. Since you dey do dis tin u never cum.Toto dey pepper me abeg.
12. How much you give me wey you dey find doggy?
13. Come I will do you well today.
14. Abeg get up, e don do. Na so una go dey take tramadol.
15. Na your mama leg you wan carry up. Abeg respect yoursef
16. Wetin you drink come?
17. Oga do quick people dey wait outside, hurry up abeg.
18. No carry that condom comot here oo. No be me una go use do juju.
19. Na talk you wan talk abi na Bleep.
20. Hian!!! Abeg I no dey kiss abi na by force !!
21. Na on top 1,500 u wan change style?
22. No dey turn turn me like that biko.
23. Oga I swear if this condom burst you must bring money for medicine oo.
24. Oga Yellow, come Bleep better toto.
25. Fine boy come naa, I will do you from back.
26. Abeg I no dey suck prick for 2k.
27. Wait make I see that boil for your prick. Na so una go dey carry disease.
28. This one don pass short time oo.
29. Oga I beg use condom, abi u wan share goloria give
me?
30. Touching body - 200, kissing mouth - 250, sucking breast - 300, short time - 500, skin to skin - 1000. Overnight - 2500. If you wan sucking prick you add 500 extra.

2 Likes 1 Share

Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by blackboy(m): 6:21pm On Jun 28, 2020
Hilarious
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Kvng6464: 6:58pm On Jun 28, 2020
Lol
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Mrlucky81(m): 8:38pm On Jun 28, 2020
You be ashawo?
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Aboks(m): 9:52pm On Jun 28, 2020
Hahahahahahaha
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Sluvist(m): 10:01pm On Jun 28, 2020
Guy, you really get experience over the years you have been patronising ashawos. Please keep it up.

2 Likes

Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by pakingzzzzz(m): 10:03pm On Jun 28, 2020
Ashawo no dey do skin to skin
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Aboks(m): 10:07pm On Jun 28, 2020
pakingzzzzz:
Ashawo no dey do skin to skin

Bro you na chairman grin grin grin
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 6:09pm On Jun 29, 2020
Mrlucky81:
You be ashawo?
Nooo but........
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 6:10pm On Jun 29, 2020
pakingzzzzz:
Ashawo no dey do skin to skin
Hmmmm
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 6:11pm On Jun 29, 2020
Sluvist:
Guy, you really get experience over the years you have been patronising ashawos. Please keep it up.
Thank you very much, may the gods of ashawo bless you
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by stare: 6:20pm On Jun 29, 2020
May my ancestors never allow me try ashawo transaction...

2 Likes

Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by stare: 6:22pm On Jun 29, 2020
I go come chook prick inside d same place wey adamu and Mr Johnson don chook 2 minutes ago.. Tufia

2 Likes

Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Hugo55(m): 6:27pm On Jun 29, 2020
grin
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 7:44pm On Jun 29, 2020
stare:
May my ancestors never allow me try ashawo transaction...

Please it's very very good and sweet, a trial will convince you and your life will never remain the same again forever.
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 7:47pm On Jun 29, 2020
stare:
I go come chook prick inside d same place wey adamu and Mr Johnson don chook 2 minutes ago.. Tufia

They always dry clean the p...y after each customer usage, so don't fret or harbour any fear, you're safe and a trial will convince you
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Mrlucky81(m): 9:23pm On Jun 29, 2020
Osila2:

Nooo but........
Nooo but........ What?
Alaye i cut cap for you

1 Like

Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 7:50am On Jun 30, 2020
Mrlucky81:

Nooo but........ What?
Alaye i cut cap for you
Please join me in the ashawo customer business
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Mrlucky81(m): 8:59am On Jun 30, 2020
Osila2:

Please join me in the ashawo customer business
I rather become a Priest dr
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 6:34am On Jul 01, 2020
Mrlucky81:

I rather become a Priest dr
Hunn
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by walebizz(m): 5:17pm On Jul 11, 2020
Osila2:

1. Abeg cum make I wear cloth.
2. Oga do fast naa.
3. See dis osho free man, u like better toto u no wan pay money.
4. Make am 5k nah, I go Bleep u well.
5. U neva release? Haa!!!
6. Na only Bleep u pay for oo, no dey touch my breast.
7. Bros abeg do, make i go hustle.
8. Customer, customer hw far naa.
9. Add 1k make I suck your prick.
10. See your small prick (chuckles).
11. Wetin naa. Since you dey do dis tin u never cum.Toto dey pepper me abeg.
12. How much you give me wey you dey find doggy?
13. Come I will do you well today.
14. Abeg get up, e don do. Na so una go dey take tramadol.
15. Na your mama leg you wan carry up. Abeg respect yoursef
16. Wetin you drink come?
17. Oga do quick people dey wait outside, hurry up abeg.
18. No carry that condom comot here oo. No be me una go use do juju.
19. Na talk you wan talk abi na Bleep.
20. Hian!!! Abeg I no dey kiss abi na by force !!
21. Na on top 1,500 u wan change style?
22. No dey turn turn me like that biko.
23. Oga I swear if this condom burst you must bring money for medicine oo.
24. Oga Yellow, come Bleep better toto.
25. Fine boy come naa, I will do you from back.
26. Abeg I no dey suck prick for 2k.
27. Wait make I see that boil for your prick. Na so una go dey carry disease.
28. This one don pass short time oo.
29. Oga I beg use condom, abi u wan share goloria give
me?
30. Touching body - 200, kissing mouth - 250, sucking breast - 300, short time - 500, skin to skin - 1000. Overnight - 2500. If you wan sucking prick you add 500 extra.
guy... you don dey for this kind transaction, e Don tey!! LMAO grin

guy... you don dey for this kind transaction, e Don tey!! LMAO
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by walebizz(m): 5:18pm On Jul 11, 2020
lol
Osila2:

Hunn
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 8:27am On Jul 12, 2020
walebizz:
lol

Yes o o
A trial will really sweeten you
���
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by JordanMichael(m): 10:29am On Jul 12, 2020
Lolzz Experience matters
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Nobody: 10:34am On Jul 12, 2020
One dey miss

** hang your cloth for that nail ** tongue

1 Like

Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Gentle0wavez: 11:00am On Jul 12, 2020
Number 15, 19, 21 and 22 dey funny die
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Gentle0wavez: 11:01am On Jul 12, 2020
illitrate:
One dey miss

** hang your cloth for that nail ** tongue
Haha haha, Ye. God will have mercy on us in this country.
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 7:13pm On Jul 14, 2020
customers are still waiting for
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 9:13pm On Jul 14, 2020
Any patronage for the ashawos ?
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Nobody: 10:48pm On Jul 14, 2020
guys wey dey patronise ashawo una dey try oo
i heard some guys go queue up in front of ashawo door while the other nigga dey do the job inside.after that one don pour inside then wear trouser the ashawo go use toilet roll clean dere and shout next!
get a clean babe and stop patronising ashis
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 2:05pm On Jul 15, 2020
lefulefu:
guys wey dey patronise ashawo una dey try oo
i heard some guys go queue up in front of ashawo door while the other nigga dey do the job inside.after that one don pour inside then wear trouser the ashawo go use toilet roll clean dere and shout next!
get a clean babe and stop patronising ashis

Nooo, they don't usually use toilet roll or tissue like that ooo but rather they always has a bowl of water under the bed. Immediately the kóstóma finish pouring, the ashawo pulls out the bowl, squat on it and wash her p...y including the pour into the water sharp sharp, use cloth to dry up and thereafter call in the next kóstóma.
Patronise ashawo and your life will never remain the same again cos you'll enjoy the adventure.
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Nobody: 2:34pm On Jul 15, 2020
Osila2:

Nooo, they don't usually use toilet roll or tissue like that ooo but rather they always has a bowl of water under the bed. Immediately the kóstóma finish pouring, the ashawo pulls out the bowl, squat on it and wash her p...y including the pour into the water sharp sharp, use cloth to dry up and thereafter call in the next kóstóma.
Patronise ashawo and your life will never remain the same again cos you'll enjoy the adventure.
mad oo cheesy

(1) (2) (Reply)

What Is The Worst Experience You've Had With A Girl / Bbnaija: What Tacha Wore At The Saturday Night Party That Got People Talking / What Does My Girlfriend Really Want. I'm Tired.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.