Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,167 members, 7,957,361 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 11:33 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Romance Section Chat Room II (61308 Views)
Romance Section Chat Room VI / Romance Section Chat Room V / Romance Section Chat Room I (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (94) (95) (96) (97) (98) (99) (Go Down)
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 12:20am On Apr 27, 2011 |
190 im serious. she de amborg me bad. Ar wan fly kick am. Dey talk wetin e nor sabi. arrrrrrrrrgh |
Re: Romance Section Chat Room II by Nobody: 12:21am On Apr 27, 2011 |
Lmao@during d war. No wonder |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 12:26am On Apr 27, 2011 |
kandiikane: o boy dat lady dey beat boys ooh nor try am na dynamite |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 12:29am On Apr 27, 2011 |
I beat men, not even boys. I am sure we had that discussion when I started |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 12:30am On Apr 27, 2011 |
But seriously though has she been to Africa? |
Re: Romance Section Chat Room II by Nobody: 12:31am On Apr 27, 2011 |
U beat boys like 190 |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 12:35am On Apr 27, 2011 |
i prefer a lady beat me up physical but i simply kill her in bed kandii she no wan go africa the sun too much for am there wetin e do u again kandy nor be joke we dey 4 here |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 12:37am On Apr 27, 2011 |
Na joke, ar noe but e de tok ting wey e nor sabi. Im dey oyinbo land e nor eva step foot na salone en e dey open nyash de tok nincoompoop. Btw do you give head since you kill in bed? |
Re: Romance Section Chat Room II by aminalib(f): 12:38am On Apr 27, 2011 |
^^^^^smh kandiikane: |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 12:39am On Apr 27, 2011 |
^^ lol whats smh for? |
Re: Romance Section Chat Room II by Nobody: 12:39am On Apr 27, 2011 |
Amina my love wadup |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 12:40am On Apr 27, 2011 |
wetin u tink sai i de send u IV for lets collabo |
Re: Romance Section Chat Room II by aminalib(f): 12:41am On Apr 27, 2011 |
REALITY101: nootin ooo |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 12:43am On Apr 27, 2011 |
190: lol, so na ous type you lek for give hed to, rotten,fishy or maggot smelling? |
Re: Romance Section Chat Room II by Orton10(m): 12:48am On Apr 27, 2011 |
***expecting someone on here, giving up soon . .*** |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 12:50am On Apr 27, 2011 |
kandiikane: O babbiiee. ass lung ass water dey flow for bathe room na to bathe scrub the thing wella, then prooceed to the badroom for the choopin nor worry we go collabo soon |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 1:00am On Apr 27, 2011 |
lool, please. wey ebi sey any tem ar cam skye yu dey runnaway from me. Ar nor see no collab in de near future |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 1:04am On Apr 27, 2011 |
Yuh dey yan lyke sai u nor know wetin sup? I nefa hav decent slip in 3days & headache cash me 2day cos of no slip mak we collabo den tomorrow |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 1:25am On Apr 27, 2011 |
right. Ar dey start me education 2mara so ar no go able |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 1:45am On Apr 27, 2011 |
evening den |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 1:51am On Apr 27, 2011 |
ok. you nor dey go uni? |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 1:57am On Apr 27, 2011 |
4 evenin |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 2:04am On Apr 27, 2011 |
no morning |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 2:12am On Apr 27, 2011 |
yeah shud be out by 10.30 evenin is cool |
Re: Romance Section Chat Room II by kandiikane(m): 2:14am On Apr 27, 2011 |
Alright, neways imoff to bed laters |
Re: Romance Section Chat Room II by SexyDuby(f): 9:27am On Apr 27, 2011 |
Y'hello Anyone here? Wats been up here? |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 9:29am On Apr 27, 2011 |
hisses ermm anyone in the house |
Re: Romance Section Chat Room II by SexyDuby(f): 9:30am On Apr 27, 2011 |
u again? Tot u gave up on looking 4 ma trouble uhn? HAPPY EASTER 2 ALL NAIRALANDERS!!!!! |
Re: Romance Section Chat Room II by 190: 9:39am On Apr 27, 2011 |
Re: Romance Section Chat Room II by SexyDuby(f): 9:41am On Apr 27, 2011 |
190:WISE DECISION. |
Re: Romance Section Chat Room II by Tosinville(m): 10:51am On Apr 27, 2011 |
Diddy feat T.I. - Hello, goodmorning. Morning Folks. |
Re: Romance Section Chat Room II by melly94(f): 1:34pm On Apr 27, 2011 |
'SUp |
(1) (2) (3) ... (94) (95) (96) (97) (98) (99)
The Major Reason Why Many Ladies Remain Single For A Long Time. / Man Grabs And Stares At Fiancee's Backside In Lovely Pre-wedding Photos / A Lady I Met On Facebook Gave Me HIV – Nigerian Man Shares Shocking Story
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |