Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,558 members, 7,812,797 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 07:29 PM

Igbos now same level with illiterate jihadists - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Igbos now same level with illiterate jihadists (233 Views)

Are Nigerians The Tribal Bigots Igbos Now Claim We Are ? / How Come Igbos Now Reject Sit At Home Protest? / 1966 Coup: “the Igbos Now Vindicated And Exonerated” - Olusegun Obasanjo (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Igbos now same level with illiterate jihadists by abdullahI24: 1:37am On May 31, 2021
Igbos abi IPOB dis world don mature to the level wey accommodation scarce for war, una trump sef talk say America cannot afford another war, when army collect mali na twitter everybody (presidents) dey go condemn, with all de modern equipments still na proxy war and conspiracy ooh....

Look left look right people dey enjoy tech, derivative market & sex, life dey jolly so tey hobbies don become money machine na just yesterday Chelsea win ucl, match wey dem carry go porto so say revenue go come for Portuguese, hotels go collect too na hin una dey carry gun dey shoot dey drop down to illiterate jihadists level Ak 47 na thier logo ooh...now una don switch lane from business oriented to illiterate jihadists...from e de my other shop to gunnery

If una wan biafra do as Indians do England quit every every thing naija from army ooh civil service ooh reject every appointment collectively.

Una think secession na new thing wey go make Earth go gaga? Cameroon get ambazonia, bakassi.... china get hong kong...USA get Hawaii..Algeria get cabinda...Ghana get western togoland...kenya get mombasa...mali get azawad...Belgium get flanders...France get Guadeloupe..USA own worse dem get Alaska, California, Texas Vermont, etc followed by china wey get 5 secessionists,,, any country wey support secessionists dem go remind am if it own. From now till forever na UNPO una go dey 4 UN.

4 today's world no country get una time if I lie make una show me open declaration of support.....if una want biafra just take the indian pill or forget biafra

because

gun go make una next borno.. next IDPs... baga fish market na example. NGOs go relocate to una site as una go be the next cash cow, FG sef go collect money internationally in the name of support through ministry of special duties. Mind u bill gates gave north east millions of dollars but na elites japa with am... commoner no see shishi.

I am not stopping u from actualization of biafra but ask ur self are u willing to sacrifice coz na next generation go enjoy am not u. No referendum in naija constitution instead of u to fight for it in the on going constitutional review una dey carry gun...

if funding and biz stop na to join kidnapping abi to sponsor the cause...na so fulanee leave cattle go join kidnapping enterprise.

No wonder since b4 dem born naija yoruba get countless profs


know ur monthly allocation from fg then u will know who to challenge


abdullahI24

2 Likes 2 Shares

(1) (Reply)

Fate Of Nigeria? / Nigerians Seen Dragging With The Consultant At Nigerian Consulate Atlanta / Ndym Unlocked Nddc Office In Ondo State

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.