Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,146 members, 7,821,916 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 09:37 PM

Add Ur Own - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Add Ur Own (1496 Views)

Dis World Sef. *oya Open And Add Ur Own* / Jokes Cabal.....u̶̲̅ Re Allowed to add ur jokes..or comment / Some Killing English Sentence Very Funny Add Ur Pls Made In 9ja. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Add Ur Own by snthesis(m): 12:38pm On May 07, 2011
‎​Edon reach time wey we, as original Naija people go stop to dey use oyinbo abreviations like LoL, LMAO, ROTFLMAO etc .
when we fit dey use our own exceptional Street lingua. For example:
LWKM - Laugh wan kill me
MIDG - make i dey go
WGYL - we go yarn later
IGA - I gbadun am
ICS - I can't shout
DJM - Don't jealous me
WBDM - Who born d maga
UDC - U de craze
NUS - Na u sabi
WSU - who send u
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nutin dey happen
FMJ - free me jo
BBP - bad bele people
HUD - how u dey
WKP - waka pass
NTT - Na true talk
NDM - no dull me
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die o
YB - Yess boss
NLT - No long thing
CWJ - carry waka jorh
WBYO - wetin be your own
U2D - U 2 do
U2DV - U 2 dey vex
WSDP - who send dem papa
INS - i no send
INFS - i no fit shout
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NWO - na wah oooooo
NMA - no mind am
MIHW - make i hear word
NDY_ nothing do you, (y)
oya mk una cram am Äπϑ begin apply am o.
Re: Add Ur Own by Idowuogbo(f): 12:42pm On May 07, 2011
^(U2RW)-u 2 razz walahi cheesy cheesy cool
Re: Add Ur Own by olawalebabs(m): 1:52pm On May 07, 2011
NTUT (Na true you talk)
Re: Add Ur Own by yinkalink(f): 3:27pm On May 07, 2011
Ciyh- crazzying is your hobby.
Re: Add Ur Own by bibs(f): 3:51pm On May 07, 2011
Na this one i dey call lack of work (NTOIDCLOW)
grin grin grin grin grin
Re: Add Ur Own by yinkalink(f): 4:11pm On May 07, 2011
Lol- laugh oh laugh!
Re: Add Ur Own by chima2011: 1:40pm On May 08, 2011
SCP- See craz people
Re: Add Ur Own by Sophizzy(f): 4:34pm On May 08, 2011
DEWW - Dia Ear Well Well. tongue
Re: Add Ur Own by bashydemy(m): 10:28pm On May 08, 2011
GHT--go hug transformer
Re: Add Ur Own by tundesto(m): 9:11am On May 09, 2011
YFSP- You for see pepper.
Re: Add Ur Own by kodylicky(f): 10:03am On May 09, 2011
una no just well (UNJW) grin
Re: Add Ur Own by Idowuogbo(f): 12:48pm On May 09, 2011
^u sef far from gbadun (usffg) grin grin grin grin
Re: Add Ur Own by shakara4u(m): 2:24pm On May 09, 2011
sw__see wahala
Re: Add Ur Own by thiscounts(m): 2:25pm On May 09, 2011
U no say that no go fit possible  to understand UNSTNGFPTU
Re: Add Ur Own by yinkalink(f): 3:08pm On May 09, 2011
Its a lie! - ial
*Bashy u came here, long time
oh*

*- off topic
Re: Add Ur Own by akunta(f): 3:37pm On May 09, 2011
grin grin grin
nija 4 life!(n4l)
i gbadun una(igu) grin
Re: Add Ur Own by baslone: 3:46pm On May 09, 2011
MUGJW- Make una go jump for well cheesy
Re: Add Ur Own by eldav(m): 3:49pm On May 09, 2011
Absolutely Dry (AD)

mtchew.
Re: Add Ur Own by yinkalink(f): 7:08pm On May 09, 2011
Eldav!!!
hehehehehehe
bad- boys are badt
Re: Add Ur Own by eldav(m): 7:12pm On May 09, 2011
Bad boys like? mention dem i will lyk 2 knw.
Re: Add Ur Own by yinkalink(f): 7:36pm On May 09, 2011
All boys are bad- abad
Ibadan boys are dangerous @ night- ibadan
Re: Add Ur Own by eldav(m): 7:59pm On May 09, 2011
Oh . , I see.

Wateva sha (ws)
Re: Add Ur Own by yinkalink(f): 8:03pm On May 09, 2011
Yea wateva- yw
Re: Add Ur Own by Alalabi(m): 8:34pm On May 09, 2011
LDKMD (Laff Don Kill Me Die)
WIDC (Walahi I Dey Craze)
IDL (I Dey Listen)
WUD (Where U Dey)
IDLO (I Don Log Out)
Re: Add Ur Own by yinkalink(f): 8:40pm On May 09, 2011
Walahi u dey craze!- wudc!
Re: Add Ur Own by Nobody: 3:37pm On May 10, 2011
i cannot come and go and die (icnntcagad)
Re: Add Ur Own by yinkalink(f): 4:49pm On May 10, 2011
Omo c groove!Ooose!-ocg!O!
Re: Add Ur Own by Nobody: 5:00pm On May 10, 2011
ABC amebo business centre
Re: Add Ur Own by goldenboi(m): 5:02pm On May 10, 2011
I Wan Go Shit!!! (IWGS)
Re: Add Ur Own by BABE3: 5:05pm On May 10, 2011
SMHTIFOMN (shaking my head till it falls off my neck).
Re: Add Ur Own by Nobody: 5:05pm On May 10, 2011
who are you?   (WAY?)
Re: Add Ur Own by Nobody: 5:08pm On May 10, 2011
HYHBIFOYN hold your head before it falls off your neck

(1) (2) (Reply)

Akpos Has Finally Gone Mad / The Drunk And The Preacher / Cheer Up Brazil.......

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.