Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,205 members, 7,849,727 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 08:47 AM

Nairaland Guys Una No Dey Try - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nairaland Guys Una No Dey Try (753 Views)

Guys Una Don Watch That Leaked Gcinile Twala's Sextape? / Guys, Una No Dey Fear? / Rema Dey Try O After All The Twerk The Thing No Stand (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder: 2:49pm On Oct 17, 2021
Nairaland guys Una no dey try abeg. Una don chase all the female Nairalanders finish.
grin
It's so hard to come across a female moniker in Nairaland nowadays.
See wetin Una red pill and misogyny don cause.
Nowadays, even you ask a question specifically for ladies? It will be only guys commenting.
Balance is key grin

2 Likes

Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Jeon(f): 2:49pm On Oct 17, 2021
bodybuilder:
Nairaland guys Una no dey try abeg. Una don chase all the female Nairalanders finish.
grin
It's so hard to come across a female moniker in Nairaland nowadays.
See wetin Una red pill and misogyny don cause.
Nowadays, even you ask a question specifically for ladies? It will be only guys commenting.
Balance is key grin




I have noticed this since 2009 so save urself tear for another day !!

3 Likes 1 Share

Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by TarOrfeeek: 2:52pm On Oct 17, 2021
Jeon:





OP no too sabi think.

Do giveaway thread now and see 1,000 Female monikers appear.

5 Likes

Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Jeon(f): 2:53pm On Oct 17, 2021
TarOrfeeek:



OP no too sabi think.

Do giveaway thread now and see 1,000 Female monikers appear.

Lol ..

No mind am..
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by KiNg0G: 2:58pm On Oct 17, 2021
TarOrfeeek:


OP no too sabi think.
Do giveaway thread now and see 1,000 Female monikers appear.
na mumu boy.

na stupid topics he dey create everyday.


na him you go take know say some people nor get life outside nairaland.

3 Likes

Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder: 3:01pm On Oct 17, 2021
KiNg0G:

na mumu boy.


na stupid topics he dey create everyday.



na him you go take know say some people nor get life outside nairaland.

But you wey dey so busy, how you dey carry notice my topics?
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by KiNg0G: 3:04pm On Oct 17, 2021
bodybuilder:


But you wey dey so busy, how you dey carry notice my topics?
guy go out there and do things in reality, stop waiting for f monikers from nairaland.

try go get a life....even simps self better pass u .. with this kind mumu topics u dey create

3 Likes

Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder: 3:08pm On Oct 17, 2021
KiNg0G:

guy go out there and do things in reality, stop waiting for f monikers from nairaland.

try go get a life....even simps self better pass u .. with this kind mumu topics u dey create

Shut up. Not like it bothers me so much bro. It's nothing deep. I'm just having fun here. If you had a life you won't even notice me at all.

I've looked at your topics. It's clear your red pill rage is not over yet. You'll get well soon. It's like that.
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by DONFRANSKID(m): 3:54pm On Oct 17, 2021
Who needs them anyway
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder: 3:59pm On Oct 17, 2021
DONFRANSKID:
Who needs them anyway
lol. No one needs them. But we still want them.
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Jeon(f): 5:54pm On Oct 17, 2021
DONFRANSKID:
Who needs them anyway


7.753 billion -you =7.752 billion..

The remaining numbers are still dealing with them daily..

Well ur opinion no count at all!!

Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Truvelisback(m): 5:56pm On Oct 17, 2021
TarOrfeeek:



OP no too sabi think.

Do giveaway thread now and see 1,000 Female monikers appear.
U funny sha!
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Ahmback(m): 6:39pm On Oct 17, 2021
KiNg0G:

guy go out there and do things in reality, stop waiting for f monikers from nairaland.

try go get a life....even simps self better pass u .. with this kind mumu topics u dey create
between u and de guy, i no com knw who mumu pass
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Candidlady: 6:57pm On Oct 17, 2021
Lmao see men tearing men up GAYORGY please dnt lemme choke on my meal
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder: 8:00pm On Oct 17, 2021
Ahmback:
between u and de guy, i no com knw who mumu pass

Na red pill rage dey worry am. Im go recover.
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Ahmback(m): 8:22pm On Oct 17, 2021
Jeon:



7.753 billion -you =7.752 billion..

The remaining numbers are still dealing with them daily..

Well ur opinion no count at all!!
ode, so u no sabi book like this oo. How can 7.753 billion minus one be 7.752b? Olodo
Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Cinema4d: 8:30pm On Oct 17, 2021
Actually they are here. But, it's the guys that are dominating the whole d*mn street of NL. Periodt sad

(1) (Reply)

First Day In Nairaland / Why Do Girls Act Disrespectful When They Find Out They're Older Than Me? / All Men Are The Same! He Took Advantage Of Me And Then Slept With My Best Friend

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.