Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,632 members, 7,844,047 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 02:14 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Where Is Slawormir The Damn Nigger???? (521 Views)
Meet Slawormir The Damn Niggar / Where Is Slawormir / Where Is Slawormir? (2) (3) (4)
Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by Nobody: 9:18pm On Nov 19, 2021 |
Farano and all the good people of nairaland where Slawormir go? i dey ontop tree so make i fit see network so make una comment quick quick. Lastly e get Roch way just dey fly inside were i dey bunk. ppl shey e make sense like this? guy man just dey smile sha. oya back to dey matter on ground and at hand-Where is Slawormir the damn nigger? |
Re: Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by Daveambition(m): 9:22pm On Nov 19, 2021 |
That guy na full houz werey, i dey fancy im vibes.. Me sef notice im absence I pray & hope he's fine where ever he is... 2 Likes |
Re: Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by Nobody: 9:26pm On Nov 19, 2021 |
Daveambition: aah omo dot nation ni ooo |
Re: Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by Nobody: 9:43pm On Nov 19, 2021 |
Slawor dey shit for inside toilet |
Re: Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by jaeyking(m): 9:50pm On Nov 19, 2021 |
He don smoke weed wey pass him power |
Re: Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by Lilsameey: 9:59pm On Nov 19, 2021 |
jaeyking:Omoh, dis ur comment, nawaoooo, I just dey laugh anyhow here |
Re: Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by maiquel: 10:26pm On Nov 19, 2021 |
Currently being investigated. Op EFCC says hi. |
Re: Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by Candidlady: 10:27pm On Nov 19, 2021 |
He is busy trying to help/uplift that his brother that beat up that lecturer |
Re: Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by Nobody: 10:45pm On Nov 19, 2021 |
Candidlady: Candidlady! |
Re: Where Is Slawormir The Damn Nigger???? by Nobody: 10:47pm On Nov 19, 2021 |
jaeyking: baba no b say u talk am oo. some shit no b wetin psn supoz try. e go make u turn pastor over night if u survive am sha we hope to see him soon |
(1) (Reply)
Guys, Are You Ready To Risk It Or Take Caution? / Omg My First Time Cashout On Affiliate Marketing / Could This Be The Most Annoying Nairalander?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |