Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,818 members, 7,831,662 topics. Date: Saturday, 18 May 2024 at 12:12 AM

Nigeria In Process Of Total Collapse ― Jega - Politics (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nigeria In Process Of Total Collapse ― Jega (28476 Views)

Naira Over N1400 To Dollar, Nigeria’s Economy On Brink Of Total Collapse / Malami: FG In Process Of Deleting Section 84(12) From Electoral Act / Garba Kirki Jega Is Dead And Buried (Photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Re: Nigeria In Process Of Total Collapse ― Jega by kingyakos: 5:35pm On Mar 03, 2022
ogododo:


https://www.vanguardngr.com/2022/03/nigeria-in-process-of-total-collapse-%e2%80%95-former-inec-boss-jega/
......Make I tell una the shoky, anytime una hear Npower is on know say another set of fulani don enter nigeria from other countries. Immediately Dem land buhari go give Dem NIN,PVC and enroll Dem for d 30k Npower moni. Dis don dey happen since dat devil without tail enter aso rock, I first watch the video wey one of my custom friend been send give me from Niger republic, d video also capture as dia Fulani immigration personnel dey give Dem VOA and dey spread Dem around nearly all the immigration office across the country so dat eye no go too Cath the crowd. When buhari start 2nd badge of Npower dat same custom friend send me another video wey those animals dey enter nigeria in thousand to come collect money and claim citizenship. Right now Dem full nearly all part of the country dey claim settlement even inside our forest. Dem don see say naija politics don dey turn to North and South supremacy and the south go always win cos of their population. Sebi before Dem been go gree zoning. Make una watch out for the new bill wey national assembly just pass on citizenship.....It might not be well composed but I've pass the message and the reason why I used naija pijin is best known to me.
Re: Nigeria In Process Of Total Collapse ― Jega by Easyosafo: 9:50pm On Aug 08, 2023
SEE PERSON WEY CRASH NAIJA, YOU FOLLOW CASH OUT, COME DEY SPEAK GRAMMAR. YOU DON FORGET SAY NA YOU BRING BUHARI COME KILL NAIJA, IDIOT.
Re: Nigeria In Process Of Total Collapse ― Jega by eagleu: 1:11am On Aug 09, 2023
Haaaaaah!
Tomorrow Yakubu Mahmud will join Jega to lament the failure of leadership in Nigeria

What a joke.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Wallahi, I Will Do Only One Term & Retire To America - Governor Sule (Throwback) / PDP Apologizes To Zakari Biu , Says His Reinstatement Followed Due Process / Governor Fayose Spotted Riding Okada In Ekiti (photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.