Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,114 members, 7,860,028 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 12:26 AM

On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. (2921 Views)

Why Is It Difficult To Get These Qualities In One Man? / Watch Video Of room 306 And Why It's Trending, Calabar People Will Not Kill Us / Man's Head Smashed While Fighting For His Girlfriend. She Takes Selfie With Him (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 11:18am On Mar 23, 2022
ON TOP ONE MAN HEAD:
1. NEPA don bring bill
2. Buy bread when u are coming
3. Buy Egg when u are coming
4. Gas don finish
5. Kerosine don finish
6a. Generator no gree start
6b. Buy fuel for generator when u are coming
7. Car don get flat tyre, e no gree start
8. School fees don show
9. DStv/GOtv etc don stop to dey show
10. Dem come ask for vigilante money
11. Month don end for Lesson teacher
12. Biscuit and Happy Hour nko?
13. Dem go begin report the children to u as u dey enter
14. If u never build, Landlord matter na madding
15. Dem go still shook hand for ur pocket pack d small change join..
16. Tell u d pikin dey run temperature like say u be doctor...
17a. Buy them credit
17b. Buy them data
18. Not excluding Suya, Cat fish etc on some nights
19. Fridge, pressing iron, fan etc. go stop, another headache..
20. Dem still wan go amusement park o on public holidays
21. How much be the salary sef..
I come go hospital for fever, doctor say I get High BP.
How man no go get High BP..
On top all, you must not disappoint in the inner room..
dem go still give you instruction..
*"HONEY HARDER"*
My brothers in the house, let's take it easy......our lives matters.
With or without us, life will continue.
GOD Bless and be with all Men!

16 Likes 4 Shares

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Typicool8(m): 11:19am On Mar 23, 2022
Honestly its not easy to be a man
God bless all men working hard to cater for their families

7 Likes 3 Shares

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Cardealer2021(m): 11:33am On Mar 23, 2022
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by judatech: 11:36am On Mar 23, 2022
Me i been don resign since

1 Like

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 11:55am On Mar 23, 2022
To be a man is not easy, but being a woman is just by painting your face, paint your lip, shootout your yansh .

10 Likes 2 Shares

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Nobody: 12:30pm On Mar 23, 2022
Samson0303:
To be a man is not easy, but being a woman is just by painting your face, paint your lip, shootout your yansh .

grin
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Nobody: 12:33pm On Mar 23, 2022
Just pray for grace,there's nothing much here,women do more

2 Likes 1 Share

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Andyfelix(m): 1:23pm On Mar 23, 2022
grin grin grin
Samson0303:
To be a man is not easy, but being a woman is just by painting your face, paint your lip, shootout your yansh .
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Ekejoestar(m): 1:26pm On Mar 23, 2022
Yes, to be a man it's not an easy job.

That's why bobrisky and co resigned

5 Likes

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Blunttruth: 1:29pm On Mar 23, 2022
Samson0303:
ON TOP ONE MAN HEAD:
1. NEPA don bring bill
2. Buy bread when u are coming
3. Buy Egg when u are coming
4. Gas don finish
5. Kerosine don finish
6a. Generator no gree start
6b. Buy fuel for generator when u are coming
7. Car don get flat tyre, e no gree start
8. School fees don show
9. DStv/GOtv etc don stop to dey show
10. Dem come ask for vigilante money
11. Month don end for Lesson teacher
12. Biscuit and Happy Hour nko?
13. Dem go begin report the children to u as u dey enter
14. If u never build, Landlord matter na madding
15. Dem go still shook hand for ur pocket pack d small change join..
16. Tell u d pikin dey run temperature like say u be doctor...
17a. Buy them credit
17b. Buy them data
18. Not excluding Suya, Cat fish etc on some nights
19. Fridge, pressing iron, fan etc. go stop, another headache..
20. Dem still wan go amusement park o on public holidays
21. How much be the salary sef..
I come go hospital for fever, doctor say I get High BP.
How man no go get High BP..
On top all, you must not disappoint in the inner room..
dem go still give you instruction..
*"HONEY HARDER"*
My brothers in the house, let's take it easy......our lives matters.
With or without us, life will continue.
GOD Bless and be with all Men!
Believe it or not I have met men who everything is on top the wife head. Very common around where I stay. Infact I wonder if they were specially selected. They are complete house husbands.

5 Likes 2 Shares

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Tallesty1(m): 3:28pm On Mar 23, 2022
Now you can understand why married men that do not want to go home are the major cause of traffic in Ghana.

3 Likes

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by DryMouth: 4:21pm On Mar 23, 2022
From the above you mentioned, i always pick only necessary ones. Women needs are unnecessary to me

1 Like

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Prettygirl200(f): 5:20pm On Mar 23, 2022
judatech:
Me i been don resign since
resign go where?? U wan go turn bobrisky??

1 Like

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by judatech: 7:00pm On Mar 23, 2022
grin Erigga talk am na
Prettygirl200:
resign go where?? U wan go turn bobrisky??
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Dalil8: 7:27pm On Mar 23, 2022
Typicool8:
Honestly its not easy to be a man
God bless all men working hard to cater for their families


Oga if u wan pray for men, pray for men. No dey put condition on top. God bless all men. Simple!

1 Like

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Tianahopy: 7:29pm On Mar 23, 2022
Okay
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by MrBrownJay1(m): 7:59pm On Mar 23, 2022
Samson0303:
ON TOP ONE MAN HEAD:
1. NEPA don bring bill
2. Buy bread when u are coming
3. Buy Egg when u are coming
4. Gas don finish
5. Kerosine don finish
6a. Generator no gree start
6b. Buy fuel for generator when u are coming
7. Car don get flat tyre, e no gree start
8. School fees don show
9. DStv/GOtv etc don stop to dey show
10. Dem come ask for vigilante money
11. Month don end for Lesson teacher
12. Biscuit and Happy Hour nko?
13. Dem go begin report the children to u as u dey enter
14. If u never build, Landlord matter na madding
15. Dem go still shook hand for ur pocket pack d small change join..
16. Tell u d pikin dey run temperature like say u be doctor...
17a. Buy them credit
17b. Buy them data
18. Not excluding Suya, Cat fish etc on some nights
19. Fridge, pressing iron, fan etc. go stop, another headache..
20. Dem still wan go amusement park o on public holidays
21. How much be the salary sef..
I come go hospital for fever, doctor say I get High BP.
How man no go get High BP..
On top all, you must not disappoint in the inner room..
dem go still give you instruction..
*"HONEY HARDER"*
My brothers in the house, let's take it easy......our lives matters.
With or without us, life will continue.
GOD Bless and be with all Men!


your brain must also be finished if/when dealing with such parasites/liability women
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Typicool8(m): 8:11pm On Mar 23, 2022
Dalil8:



Oga if u wan pray for men, pray for men. No dey put condition on top. God bless all men. Simple!
Omoh grin grin
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Nonexisting: 8:24pm On Mar 23, 2022
Do the best you can and fucck the rest. If you don't, she will just become a flamboyant widow like Bianca Ojukwu and be slapping people anyhow. I have sworn never to die young which is why marriage is not for me and why I double my hustle only to live the best I can and not to live for another. Even my own children will work hard and live the best if they want to. Will I leave my fortune for them? The answer is yes but I can only leave what's left of the fortune after I don chop am finish. I can not come and use my hand and kill myself by myself.

3 Likes

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:33pm On Mar 23, 2022
Typicool8:
Honestly its not easy to be a man
God bless all men working hard to cater for their families

What of the lazy men?? undecided
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:34pm On Mar 23, 2022
judatech:
Me i been don resign since


To what exactly, someone ask to bob undecided

1 Like

Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:34pm On Mar 23, 2022
Iyaebe:
Just pray for grace,there's nothing much here,women do more

They will come soon.
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:35pm On Mar 23, 2022
Ekejoestar:
Yes, to be a man it's not an easy job.

That's why bobrisky and co resigned


I dey tell yu
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:35pm On Mar 23, 2022
Tallesty1:
Now you can understand why married men that do not want to go home are the major cause of traffic in Ghana.


Even in lagos here bro
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by lyriclekidd(m): 8:36pm On Mar 23, 2022
As a young boy sef, I dy face all this things. You no get choice unless you wanna be a deadbeat.
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Typicool8(m): 8:36pm On Mar 23, 2022
Samson0303:


What of the lazy men?? undecided
God bless everybody
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:37pm On Mar 23, 2022
lyriclekidd:
As a young boy sef, I dy face all this things. You no get choice unless you wanna be a deadbeat.

So far you're a male, you must face it.

But if you get yansh, bress and you can paint your face and your lip. You'll get most be just open your legs wide undecided
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by lyriclekidd(m): 8:38pm On Mar 23, 2022
Samson0303:


So far you're a male, you must face it.

But if you get yansh, bress and you can paint your face and your lip. You'll get most be just open your legs wide undecided

Lol na why this other gender dy always vex me. Some still dy fend for theirselves sha.
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by judatech: 9:09pm On Mar 23, 2022
Samson0303:



To what exactly, someone ask to bob undecided
Bros 9ja hard already...to come carry 9ja woman wahala join...hmmm
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Aiel123: 9:53pm On Mar 23, 2022
Iyaebe:
Just pray for grace,there's nothing much here,women do more
Elucidate pls
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by 9182736455O1999(m): 12:16am On Mar 24, 2022
Blunttruth:

Believe it or not I have met men who everything is on top the wife head. Very common around where I stay. Infact I wonder if they were specially selected. They are complete house husbands.
those men know how much they spend monthly so they will just count money and give to their wives at the begining of each month (or even before the month begin), so they can rest for the rest of the month.
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by placeofallure(f): 2:30am On Mar 24, 2022
MrBrownJay1:


your brain must also be finished if/when dealing with such parasites/liability women


For the mere fact that that is your lot in life, it doesn't mean it's like that everywhere. Don't stereotype it. Ask Blunttruth. Were you blindfolded when choosing a parasitic woman. Many of us are not leeches, we support our men. Don't bother people here with your badluck abeg!

1 Like

(1) (2) (Reply)

Dating A Broke Guy / 100 Things To Say To Make A Girl Blush And Feel Special / A Girl Who Ignores Me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.