Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,777 members, 7,817,201 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:09 AM

How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? - Politics (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? (44946 Views)

Asari Dokubo Captures Notorious ESN Commander "Onye Army" (Pictures) / Another ESN Commander Has Taken Over - IPOB / Late ESN Commander, Ikonso, On His Bike (Throwback Photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by BOYS2MEN: 8:37pm On Apr 06, 2022
Iwu ANUOFIA!!quote author=Frigga13 post=111700180]No be one person dey answer onye army naaa

Hey!
This online ekpa children sef

Bro Onye army Na guy name for street ..

Infact for fegge then .. we get like 6 boys wey Dey answer that name ..

Belike small or smally Na street name ..

And one esn madam don Dey provoke .. like say she for shoot gun

Or stand ordinary English..

Na they idiotic igbos wey Dey support this I pity

Asari keep capturing. Abeg keep releasing pictures and videos .. make dem Dey believe

I nukwa say onye army Na one person guy name

I said it this people constituting this violence are not from anambra if not how person dey reason onye army n one person name .. street name oh

Ndigbo and their love for killing their own.. haba![/quote]
Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by BOYS2MEN: 8:38pm On Apr 06, 2022
Iwu ANUOFIA!!..
Frigga13:
No be one person dey answer onye army naaa

Hey!
This online ekpa children sef

Bro Onye army Na guy name for street ..

Infact for fegge then .. we get like 6 boys wey Dey answer that name ..

Belike small or smally Na street name ..

And one esn madam don Dey provoke .. like say she for shoot gun

Or stand ordinary English..

Na they idiotic igbos wey Dey support this I pity

Asari keep capturing. Abeg keep releasing pictures and videos .. make dem Dey believe

I nukwa say onye army Na one person guy name

I said it this people constituting this violence are not from anambra if not how person dey reason onye army n one person name .. street name oh

Ndigbo and their love for killing their own.. haba!
Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by BOYS2MEN: 8:41pm On Apr 06, 2022
grin grin...mad oo!!
Uzomacharles:




If you fit read wetin you write, make I know
Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by SKIBiNSKI(m): 8:47pm On Apr 06, 2022
The same way they claimed to have captured Shekau more than 4 times grin and now Shekau is the governor of boko haram state.
Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by SKIBiNSKI(m): 8:48pm On Apr 06, 2022
grin grin how can they capture a whole army? Fools!
Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by ddeola: 1:07am On Apr 07, 2022
U no how many times Shekau die
Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by Psychokinetic: 2:55am On Apr 07, 2022
IPIGSRDOTARDS:
I guess the Nigerian Army released thr terrorist. Abi na grin
Asari don capture the Mkpuru mirri cannibal terrorist monkey....this time no help for the monkey.
None of this Afonja Muslim comments dey ever make sense. Stop to dey go mosque dey slam brain cells throway for ground, you say no angry
Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by tit(f): 3:45am On Apr 07, 2022
IPIGSRDOTARDS:
I guess the Nigerian Army released thr terrorist. Abi na grin
Asari don capture the Mkpuru mirri cannibal terrorist monkey....this time no help for the monkey.

Nigeria army release him
He do video with child soldiers
Then Asari catch am
His cup done fool
Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by Shevchenkko: 5:34am On Apr 07, 2022
Frigga13:


Ekpa boy

Na one person Na aza onye army .. Na upper iweka so so godi first

Keep supporting Ndi ara .. Na you dem fit kill next ..

Or your family members

After all, you use pass those dead igbos dem Dey kill to teach Hausa and Yoruba lesson

Destroying property and lives to instill fear of sit at home

Which kind Biafra una wan getZz .. ebe anu Na Eri anu ibeyaa .

Oya cancel and leave the original post I mean this wey I type go permanent.. even if you want cancel all your life

Na wetin I use pass you and your low IQ..

You prove you don’t have low IQ by cancelling this post without mention

Otherwise you remain ekpa urchins
You be real Ode
Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by Igbodicool(m): 2:57pm On Apr 07, 2022
AfricanColumbus:
Biafra : Orsu LGA Headquarters Gate Repainted in Biafra Colours. Video From Indigene (With Subtitles)




https://www.youtube.com/watch?v=uzlicmcBmxI
Good!

1 Like

Re: How Many Times Will ESN Commander "Onye Army" Be Captured? by meccuno: 3:00pm On Apr 07, 2022
[s]
Frigga13:


Ekpa boy

Na one person Na aza onye army .. Na upper iweka so so godi first

Keep supporting Ndi ara .. Na you dem fit kill next ..

Or your family members

After all, you use pass those dead igbos dem Dey kill to teach Hausa and Yoruba lesson

Destroying property and lives to instill fear of sit at home

Which kind Biafra una wan getZz .. ebe anu Na Eri anu ibeyaa .

Oya cancel and leave the original post I mean this wey I type go permanent.. even if you want cancel all your life

Na wetin I use pass you and your low IQ..

You prove you don’t have low IQ by cancelling this post without mention

Otherwise you remain ekpa urchins
[/s]

(1) (2) (3) (Reply)

Portable Omolalomi Congratulates Senator Adeleke Adedamola With New Song (Video) / Osinbajo, His Wife Dolapo And Their Daughters, Damilola And Kiki / Fire Guts Corporate Affairs Commission, CAC Headquarters In Abuja

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.