Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,436 members, 7,815,990 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 10:55 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (375) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1942063 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (372) (373) (374) (375) (376) (377) (378) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by StateOfMind: 9:53pm On Jul 30, 2022
Where’s is my Queen B?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 9:53pm On Jul 30, 2022
Dotun.

Allyson

Sheggz

Chomzy

Giddyfia


Chichi.
They're looking hoot!!!!!

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 9:53pm On Jul 30, 2022
Wetin Bryann dey wear, Nah only this cloth him carry come

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 9:53pm On Jul 30, 2022
But... normally, Giddy na fine guy sha grin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:53pm On Jul 30, 2022
Dannyxy:
your people should come collect tutorial on dressing, meanwhile let’s see who brings it on the dance floor tonight grin

LOL

Please no finish Island people. Even PharmSavi alone go finish Island guys for dancing.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 9:54pm On Jul 30, 2022
I enter trenches....some still dey tie towel....o ga ...Christy's Jeans is nice....

Groovy with a nice shirt .

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:54pm On Jul 30, 2022
Groovy and Christy O with the pink hair for Trenches.

They look cool

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:55pm On Jul 30, 2022
Not one guy has worn any outfit that promises a removal of shirt at tonight's party

I really miss Cross Da Boss cry

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 9:55pm On Jul 30, 2022
Dannyxy:
I just want to remind you that Bryan will win grin

If e pain you, type your own.

Star boy, heir to laycon’s throne…

Our first genz winner of the show…
Team Bryann
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 9:56pm On Jul 30, 2022
Swears , Nah him lousiness dey underate am
Geezeem:
But... normally, Giddy na fine guy sha grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by StateOfMind: 9:56pm On Jul 30, 2022
I’m not sure about Queen B’s fit
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 9:56pm On Jul 30, 2022
Christy O my Love. Groovy, Bryann. What are you guys wearing??

Christy O I thought you were Beauty trying to match your wig to Groovy' s pink hair. You for give Beauty this wig.

See how Daniella's face has changed. Her make up is pretty.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 9:57pm On Jul 30, 2022
I hope "kiddwaya's" spirit comes to the party bar tonight, and mix up drinks for us to see undiluted drama tonight.

Pls terser waya disguise come here, immediately.

Na only Kidd, go mix drink wey dey make housemates,throw up, sleep for 7 hours, and act drama.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 9:57pm On Jul 30, 2022
Dannyxy:
See sir kess looking good and peng, island boys need tutorials sir.
Why do you hate islanders? them fine pass all the trenchers. They even trend and have more content than them.

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 9:57pm On Jul 30, 2022
safarigirl:


LOL

Please no finish Island people. Even PharmSavi alone go finish Island guys for dancing.
dem only hope na herpes.

Meanwhile I sure say shegs go still dey simp follow Bella inside party.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 9:57pm On Jul 30, 2022
safarigirl:
E fit be me, but Big Brother did not give Trenches house phones to take pictures

Now, Island guys are taking Arena pictures in the photo booth, and once again, no trenches.


Like, if na so production wan do am, what is the point? Is it two different parties? Is one house more deserving of these perks than the other?

The optics do not look good.

Which background them wan use snap for the house wey go fine....its a dark themed house....lighting go poor....they have asked them to go for the pre party photo shoot in the arena
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:57pm On Jul 30, 2022
kowema:


Even me I'm oopsed!.
The guy literally rejected correction help from Dotun.
Chai!!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:58pm On Jul 30, 2022
UncannyGenius:
She na Saga's younger sister in gum body. She learnt it from him.
grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 9:58pm On Jul 30, 2022
Na this WOW advert get sense pass cool

Same advert for like 2 million years now grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:00pm On Jul 30, 2022
Dannyxy:
dem only hope na herpes.

Meanwhile I sure say shegs go still dey simp follow Bella inside party.


Ve u seen Elo dance? Just watch o
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 10:00pm On Jul 30, 2022
KIDDRICAsHAWK:


I should have known I'd meet the bone of my bones this year! Adekunle and Adeyinka. The Adesssssss! cheesy cheesy cheesy kiss kiss


Mizzd, see? I was right about him being my man. kiss kiss
Issa lie

You choose Sheggz
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:01pm On Jul 30, 2022
Geezeem:


Yes... I have been observing his body language

He is starting to reciprocate lipsrsealed
Very soon Dem go Bleep.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:01pm On Jul 30, 2022
Omo this Chomzy go sweet o tongue
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 10:02pm On Jul 30, 2022
Eloswag and Hermes go really scatter dance floor tonight
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:02pm On Jul 30, 2022
Clement1111:

Issa lie

You choose Sheggz



She wan dey change mouth now ni grin

Person wey don choose sheggz even before the guy reach house grin I guess the guy don dey disappoint them grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:02pm On Jul 30, 2022
Lol

Where Groovy Mono?

None of the Trenches babes is even ready. Na wa
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:02pm On Jul 30, 2022
Diana, Chomzy and Chichi.
I have never doubted you girls. kiss kiss kiss
Hawt!!! Hawt!!!!!

Sexy mamas.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:03pm On Jul 30, 2022
Aguwanyi:
If na u nkor....Adekunle is d cutest guy in that house..
I swear!
Adekunle’s sexy…maybe I’m jealous of hergrin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by nooker: 10:03pm On Jul 30, 2022
What is Amaka doing please?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 10:04pm On Jul 30, 2022
Oshokhai69:
Omo this Chomzy go sweet o tongue
Ah dey tell you
Chomzy and Chi chi for the night
Doyin and ilebaye for the day
Enjoyment gallow

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:04pm On Jul 30, 2022
Latashia:
I told you already. You'll dislike her totally very soon.
I hate her alreadygrin
Na chichi I Dey reason nowgrin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:04pm On Jul 30, 2022
safarigirl:


Bella likes Sheggz too, but nobody wants to exonerate Sheggz from the simping charges.

Very unfair lipsrsealed

(1) (2) (3) ... (372) (373) (374) (375) (376) (377) (378) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.