Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,464 members, 7,816,087 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 03:43 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (378) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1942303 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (375) (376) (377) (378) (379) (380) (381) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:17pm On Jul 30, 2022
Eloswag and Chichi that's a close grinding oooo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:17pm On Jul 30, 2022
Daniela dey try enter setting but these Island girls no send am grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by StateOfMind: 10:18pm On Jul 30, 2022
Doyin and Ilebaye, I see you wink wink
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:18pm On Jul 30, 2022
Aguwanyi:
Amaka remove that nonsense from ur head...dem call u trenches,u dey behave like one..

LOL..

I just dey ask why she dey wear Mercy Chinwo beret
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:18pm On Jul 30, 2022
Phyna I like

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 10:18pm On Jul 30, 2022
Oshokhai69:
E be like Trenchville go do their cult like party again tonight o cheesy

Oh na joint party. I just see am
Guyyyyyy

Leave my trenchers na
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:18pm On Jul 30, 2022
Amaka and Diana was this deliberate? The matching outfits? Lol.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:19pm On Jul 30, 2022
Na only the guys dey drink. The girls are not drinking angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:19pm On Jul 30, 2022
Dotun and Ilabaya abi na illabeye nice one

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 10:19pm On Jul 30, 2022
Still wonder how people comfortably wear dark eyeshade for inside club na wa oo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:19pm On Jul 30, 2022
Is that Dotun on White top amd red jumpsuit?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:19pm On Jul 30, 2022
Oshokhai69:
Daniela dey try enter setting but these Island girls no send am grin

She and Allysyn were roomies. Na why she dey there
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:19pm On Jul 30, 2022
Here to watch ilebaye mingle..

And Bryan and his Diana noise..

Shegs and beauty speculation..

1 Like 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by StateOfMind: 10:19pm On Jul 30, 2022
Eloswag will enjoy himself the most tonight. Omolomo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by stephleena(f): 10:19pm On Jul 30, 2022
Music just dey waste..I hate the constant endless hugs and camera clicks everywhere. Biggie should collect the phones mbok
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by StateOfMind: 10:20pm On Jul 30, 2022
Dotun and Adekunle have located their babes grin

Away wasn’t giving
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:20pm On Jul 30, 2022
carammel:
Is that Dotun on White top amd red jumpsuit?

Yes

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:21pm On Jul 30, 2022
Titaniumental:
Dotun and Ilabaya abi na illabeye nice one
Ehn, I didn’t see them when they were dressing.
He seems freer today, he was a bit shy the other night.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dynamicboss: 10:21pm On Jul 30, 2022
Still miss Pepper Dem (Tuoyo) and Lockdown(Laycon) for Saturday party... These guys dey dull mehn cry

Eloswags is manageable tonight.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 10:21pm On Jul 30, 2022
Eloswag is definitely the laycon of parties in this set

Grinding any available bumbums

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:21pm On Jul 30, 2022
Eloswag reminds me of Laycon on the dance floor undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by StateOfMind: 10:21pm On Jul 30, 2022
I’m only interested in the after party gossip cos this party may not give as much
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:22pm On Jul 30, 2022
This party dull sha. LD, PD & DW HMs party vibes were lit lit.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:22pm On Jul 30, 2022
stephleena:
Music just dey waste..I hate the constant endless hugs and camera clicks everywhere. Biggie should collect the phones mbok

Dem suppose collect those phones like 10 minutes into the party

And then the place is tight. I just dey remember last year's first party
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 10:23pm On Jul 30, 2022
Eloswag just dey rock babes upandan.. grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:23pm On Jul 30, 2022
Wetin Bella dey dance with her figure I angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:23pm On Jul 30, 2022
Yet to see a good dancer,tueh!!!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:23pm On Jul 30, 2022
This DJ tho... biggy na free work this person dey do? lipsrsealed
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by StateOfMind: 10:23pm On Jul 30, 2022
Dotun don’t be shy.. locate ilebaye!

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HIGHESTPOPORI(m): 10:23pm On Jul 30, 2022
The DJ dey try

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(f): 10:24pm On Jul 30, 2022
I like the social distancing Segzz and Bella are giving each other

MizzD and Missanneboleyn you've been unbanned
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 10:24pm On Jul 30, 2022
safarigirl:


LOL..

I just dey ask why she dey wear Mercy Chinwo beret
grin grin grin..
I weak

(1) (2) (3) ... (375) (376) (377) (378) (379) (380) (381) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.