Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,176 members, 7,957,398 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 12:03 PM

Tolotolo Babes - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Tolotolo Babes (18750 Views)

Guys Or Babes, Who Lose Their Virginity The Earliest? / American Babes Vs. Nigerian Babes / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Tolotolo Babes by Nobody: 1:25am On Aug 31, 2011
For the benefit of the non nigerians in here when we refer to a girl as a tolotolo we mean a chick who loves to gossip and get involved into matter wey no concern am.Dem sabi waka long waka and u go see dem for one cardinal point dis minute and another cardinal point d next minute all in d name of gossiping.Now we have a lot of tolotolo naija babes both in nigeria and in the uk.Dem too over sabi and wen u halla them for road dem too dey form.u go see dem dey catwalk all over the street as if dem be beauty queens and u go just dey wonder wetin dey shack d babe.Like Sunny Neji would say,"tolotolo were u dey go sef?".My guys if una get babe wey be d tolotolo type i go advise make u lock am for cage or better still make u tie those her legs wey she dey take waka long waka grin grin
Re: Tolotolo Babes by r231(m): 1:28am On Aug 31, 2011
ok
Re: Tolotolo Babes by 195(f): 1:40am On Aug 31, 2011
lefulefu:

For the benefit of the non nigerians in here when we refer to a girl as a tolotolo we mean a chick who loves to gossip and get involved into matter wey no concern am.Dem sabi waka long waka and u go see dem for one cardinal point dis minute and another cardinal point d next minute all in d name of gossiping.Now we have a lot of tolotolo naija babes both in nigeria and in the uk.Dem too over sabi and wen u halla them for road dem too dey form.u go see dem dey catwalk all over the street as if dem be beauty queens and u go just dey wonder wetin dey shack d babe.Like Sunny Neji would say,"tolotolo were u dey go sef?".My guys if una get babe wey be d tolotolo type i go advise make u lock am for cage or better still make u tie those her legs wey she dey take waka long waka grin grin


This OP is on point

I dont know why people refuse 2 see reasons behind the truth he always says cheesy cheesy
Re: Tolotolo Babes by Nobody: 1:54am On Aug 31, 2011
190_@:



This OP is on point

I dont know why people refuse 2 see reasons behind the truth he always says cheesy cheesy

u know say dem say the truth is bitter grin grin grin
Re: Tolotolo Babes by MrCork17: 10:23am On Aug 31, 2011
lefulefu:

For the benefit of the non nigerians in here when we refer to a girl as a tolotolo we mean a chick who loves to gossip and get involved into matter wey no concern am.Dem sabi waka long waka and u go see dem for one cardinal point dis minute and another cardinal point d next minute all in d name of gossiping.Now we have a lot of tolotolo naija babes both in nigeria and in the uk.Dem too over sabi and wen u halla them for road dem too dey form.u go see dem dey catwalk all over the street as if dem be beauty queens and u go just dey wonder wetin dey shack d babe.Like Sunny Neji would say,"tolotolo were u dey go sef?".My guys if una get babe wey be d tolotolo type i go advise make u lock am for cage or better still make u tie those her legs wey she dey take waka long waka grin grin


lefulefu? Bro, dont you people hav nicer names in Nigeria like John, james or charlie? (no oofeince) undecided
Re: Tolotolo Babes by Tosinville(m): 10:27am On Aug 31, 2011
lol
Re: Tolotolo Babes by Cuddlemii: 11:16am On Aug 31, 2011
@lefulefu

Thank you for taking me down memory lane with african songs about babes.


https://www.youtube.com/watch?v=Iep2iYnT_sI&feature=related
Re: Tolotolo Babes by chibaby5(f): 11:34am On Aug 31, 2011
lefulefu:

For the benefit of the non nigerians in here when we refer to a girl as a tolotolo we mean a chick who loves to gossip and get involved into matter wey no concern am.Dem sabi waka long waka and u go see dem for one cardinal point dis minute and another cardinal point d next minute all in d name of gossiping.Now we have a lot of tolotolo naija babes both in nigeria and in the uk.Dem too over sabi and wen u halla them for road dem too dey form.u go see dem dey catwalk all over the street as if dem be beauty queens and u go just dey wonder wetin dey shack d babe.Like Sunny Neji would say,"tolotolo were u dey go sef?".My guys if una get babe wey be d tolotolo type i go advise make u lock am for cage or better still make u tie those her legs wey she dey take waka long waka grin grin

Lol its funny how u started with explaining wt the term tolotolo babes means for da non Nigerians and still carried on with pidgin 
Lyk how are they meant to understand da rest of it? lol
Re: Tolotolo Babes by whyMMM: 11:57am On Aug 31, 2011
embarassedembarassedembarassed
Re: Tolotolo Babes by Nobody: 3:04am On Sep 01, 2011
chi-baby:

Lol its funny how u started with explaining wt the term tolotolo babes means for da non Nigerians and still carried on with pidgin 
Lyk how are they meant to understand da rest of it? lol
na wich one be your own sef? tongue
mamaken is a german woman and for nairaland she they yack pidgin english like oshodi market woman even mzblackskin the sexy jamaican chick don even dey learn small pidgin from 190 and even mrs chima the angry black american woman don they sabi our slangs grin
anyway make u no forget our deal i dey come your papa house next month with 150k,eight crates of soft drink,thirty cartons of beer and bitter kolas and other stuff for your hand in marriage as my second wife grin
Re: Tolotolo Babes by Nobody: 3:06am On Sep 01, 2011
Mr, Cork:


lefulefu? Bro, dont you people hav nicer names in Nigeria like John, james or charlie? (no oofeince) undecided
man those names are slave names.i am a free born negro and all free born negroes must use african names and not slave names grin grin
Re: Tolotolo Babes by Nobody: 3:08am On Sep 01, 2011
Cuddlemii:

@lefulefu

Thank you for taking me down memory lane with african songs about babes.


https://www.youtube.com/watch?v=Iep2iYnT_sI&feature=related
sugar cane baby are you going my way? cool
Re: Tolotolo Babes by Nobody: 4:02am On Sep 01, 2011
Mr, Cork:
lefulefu? Bro, dont you people hav nicer names in Nigeria like John, james or charlie? (no oofeince) undecided

Lwkmd.

chi-baby:
Lol its funny how u started with explaining wt the term tolotolo babes means for da non Nigerians and still carried on with pidgin 
Lyk how are they meant to understand da rest of it? lol

LOL great observation. I didn't even notice.
Re: Tolotolo Babes by Cuddlemii: 6:51am On Sep 01, 2011
lefulefu:

sugar cane baby are you going my way? cool

dis ur ikebe go put me for trouble, oooo ikebe, wine ur bottom, wine it up and down wink wink cheesy cheesy
Re: Tolotolo Babes by ice234: 7:03am On Sep 01, 2011
OMG I just forgot to read this
Re: Tolotolo Babes by Mynd44: 12:39pm On Sep 01, 2011
CUDDLE, your Ikebe wan put me for trouble
Re: Tolotolo Babes by CrazyMan(m): 12:50pm On Sep 01, 2011
Funny!
Re: Tolotolo Babes by kissCleo: 1:35pm On Sep 01, 2011
yeye
Re: Tolotolo Babes by Goldieluks: 1:49pm On Sep 01, 2011
190,lefulefu,mr-cork always think alike?
Re: Tolotolo Babes by Cuddlemii: 2:03pm On Sep 01, 2011
Mynd_44:

CUDDLE, your Ikebe wan put me for trouble

Money for hand, back for ground:mo ri sisi kan
Re: Tolotolo Babes by 195(f): 2:31pm On Sep 01, 2011
Goldieluks:

190,lefulefu,mr-cork always think alike?


embarassed embarassed
Re: Tolotolo Babes by Nobody: 6:46pm On Sep 04, 2011
Goldieluks:

190,lefulefu,mr-cork always think alike?
abeg make u no compare me with mr cork coz na man lover im be and by the way i never knew u were a manchester united fan.u know say most chicks wey be manchester united fan get big tits like that of cossy so is it true in ur case omo sisi? wink wink
Re: Tolotolo Babes by Nobody: 6:55pm On Sep 04, 2011
Cuddlemii:

dis your ikebe go put me for trouble, oooo ikebe, wine your bottom, wine it up and down wink wink cheesy cheesy
is ur ikebe as big as that of kardeshian"s wink?
Re: Tolotolo Babes by Nobody: 6:58pm On Sep 04, 2011
ogugua88:

Lwkmd.

LOL great observation. I didn't even notice.
fine yellow sisi cheesy cheesy
Re: Tolotolo Babes by tpia5: 10:27am On Dec 19, 2013
Manage them like that.
Re: Tolotolo Babes by kolamilan(m): 3:08pm On Dec 19, 2013
tpia@:
Manage them like that.
we've got us a mad woman on this section. Digging up thread as old as a decade to say just dis? Ma, the psychiatric ward is there --------> ------------->

1 Like

Re: Tolotolo Babes by tpia5: 3:47pm On Dec 19, 2013
kolamilan: my mother is a mad woman as you can see. Ma, the psychiatric ward is there --------> ------------->

Did you take a break from ma.sturbating to type this?

I just wonder if you ejaculated all over your keyboard.
Re: Tolotolo Babes by kolamilan(m): 4:39pm On Dec 19, 2013
tpia@:


Did you take a break from ma.sturbating to type this?

I just wonder if you ejaculated all over your keyboard.
madame, you need a deliverance from Amdioha.

(1) (Reply)

Which Romancelander Do U Wish To Have A One Night Stand With? / See The Woman With The Largest Natural Breasts In The World (photos) / When A Girl Makes The First Move (pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.