Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,740 members, 7,827,731 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 03:56 PM

Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move (937 Views)

See Wetin Naija Girls Dey Wear These Days (picture) / Is She Giving Me Greenlight? Should I Shoot My Shot? / DÎCK: Ladies, Choose One of These Díck Bulges. NA GIRLS DEY RUSH US [PICTURES] (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by Nobody: 5:09pm On Apr 28, 2023
Omo!! No be small thingoo, girls dey give me greenlight like mad but I dey fear make I no make move on Olosho. I still never sort out my life. Even though I'm collecting chicken change from the job I'm doing.
The hard guys complain for here dey about break up and cheating dey make me think twice before I go make move because I prefer paying to Bleep. Have never dated in my life. I always Bleep Oloshos. I cant count the number of Oloshos have bleeped, May God forgive. How should I go about this??

1 Like

Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by TERMlNATOR(m): 5:49pm On Apr 28, 2023
Okay
Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by Modifire(m): 6:11pm On Apr 28, 2023
Bro same here ooo. Me too am scared I don't want to even indulge in a relationship with a girl for now becouse I need to find my footing first. Olosho is not my thing too.
Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by Modifire(m): 6:12pm On Apr 28, 2023
Borntosmoke:
Omo!! No be small thingoo, girls dey give me greenlight like mad but I dey fear make I no make move on Olosho. I still never sort out my life. Even though I'm collecting chicken change from the job I'm doing.
The hard guys complain for here dey about break up and cheating dey make me think twice before I go make move because I prefer paying to Bleep. Have never dated in my life. I always Bleep Oloshos. I cant count the number of Oloshos have bleeped, May God forgive. How should I go about this??

Even some married women are given me greenlight..am 34 but look 24
Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by anthonyuncle(m): 6:25pm On Apr 28, 2023
transactional sex is not also good
Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by donbachi(m): 6:48pm On Apr 28, 2023
Traffic warden.
Well-done sir.
Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by Baronthecelebri: 8:19pm On Apr 28, 2023
Don't allow their green light to catch you

2 Likes

Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by Reggaemich(m): 9:19pm On Apr 28, 2023
If women are giving u green light and u seem not to be Interested

U can simply reduce the attention u give to them (e.g Calling, Hanging out, e.t.c)

Women drool/desire Attention, then reduce the attention u give to them Or completely stop it, when the women get used to your absence or lack of attention, they will look for attention elsewhere

So don't stress or sweat it, if u are not interested, simply show them Red light

1 Like

Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by VictorUSA15: 9:33pm On Apr 28, 2023
This thread is real.

I experience greenlight on daily basis most especially married women.
Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by AyamGod23: 9:41pm On Apr 28, 2023
as k
Re: Girls Dey Give Me Greenlight But I No Won Make Move by Waffarianman(m): 10:20pm On Apr 28, 2023
Because you be Micheal Jackson

(1) (Reply)

Which State Is The Most Affordable To Live In Nigeria? / Advice To Nigerian Girls / A Boy Who Was A Girl Fell In Love With A Girl Who Was A Boy, Two Years Back

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.