Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,397 members, 7,861,112 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 12:52 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest (45023 Views)
Seun Kuti Says He Is Responsible For David Hundeyin's Troubles At Oxford Uni / David Hundeyin Blasts Burna Boy / David Hundeyin Accuses Kiki Mordi Of Sleeping With BBC Producers For Roles (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 11:40pm On May 17, 2023 |
The guy even get mind talk say Seun no support Obi, its very clear its a personal vendetta. E shock dem as dem hear say seun dey come out side. But make i ask dis terrorists question? Shey na jail term won scare Seun nii? Immediately i watch d video, i knew seun know wetin em dey do......na same police go die d same matta. theophorus: 2 Likes |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 11:47pm On May 17, 2023 |
Mr. P and Macaroni be Obi supporters, but dey come out, talk am as d matta be. Dem put sentiments aside, stand gidigba to challenge the Nigeruan Police force. Who cum be David? sulaak: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by Nobody: 11:48pm On May 17, 2023 |
CrimeKsmart: Are you done? |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 11:50pm On May 17, 2023 |
Who nail coffin? Make i open book for u shap; shap. Plenty talk no dey full basket Savechild23: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 11:54pm On May 17, 2023 |
Nigerian police just show how unprofessional dey are. Which one be say make person dey off shoes? When court never charge am. Counter suit go sweet. gammarays1: 1 Like |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:00am On May 18, 2023 |
Na u be d big fool here, e no even mention Anambra. He said mentality, he knew his tenses, but we all know say una no get brain, na one way Zombie dey go. LagosEmir: 1 Like |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:04am On May 18, 2023 |
How many sense u don make for greater good of Nigerians. At least dat David guy suppose get sense small like Mr. P or Macaroni, wey we know say dem be Obi supporters. harmony75: 1 Like |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:09am On May 18, 2023 |
First of all, there is nothing called uniformed officer. U either on duty or off duty. How ur papa won take justify police slapping innocent citizens, that one make brain? Answer dat one first and i go open book for u, sebi una no won get sense? SonofGod231: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by MountHoreb: 12:10am On May 18, 2023 |
CrimeKsmart: You are ranting like a retard. Keep quiet ok. Thank you. |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:13am On May 18, 2023 |
See ur self? U dey talk wetin u hear from other dumb people like u. As u no gree watch 2021 Felaboration symposium, u for hear better solutions. Go check the speakers at the event, u go know say seun no be ur mate? I wonder if na una anus una dey fit reason Rayban25: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:18am On May 18, 2023 |
Oga na u dey call am assualt, and felony no be one direction, it varies. And he has not been trialed by the court yet, so the best u can say is alleged assualt. The Police try cause damage to em and his family, Yes or No? U response will tell if u truely know what u talking about. ejimatic: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:19am On May 18, 2023 |
Na Ogun go kii dem post=123201960: 1 Like 1 Share |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:22am On May 18, 2023 |
Everyday new evidence, dat u obidients are bunch of dangerous. Make una dey cast una seff. U see say Obi seff don go beg for Abeokuta say em no sabi una. diogo23: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:24am On May 18, 2023 |
U should ask David? No be em talk say Seun suppose side Obi nii? Ask an say wetin concern Obi for dis matta wey dey ground. Dyfynezz12: 1 Like |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by SonofGod231: 12:27am On May 18, 2023 |
shonepa:Are you normally like this or this one na special occasion?! Just looooook any nearby bush enter,hear?! |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by IfnobeGod20: 12:27am On May 18, 2023 |
LibertyRep:Your comment seemingly right but not total. The consequence of supporting wrong candidate rub on all and not those supporting them. Today with those that voted Buhari and those that didn't vote him are buying rice, fuel, beans, meat and other essentials the same prices. 1 Like |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:28am On May 18, 2023 |
Which bad thing em talk? Seun dey speak truth, em no send any body mama. Shey dem no reason David matta nii? Na fraud na, simple. U just confirmed its a personal vendetta, hes not speaking on behalf of Nigerians. diogo23: 1 Like |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:29am On May 18, 2023 |
Old English na bakery na, she u don forget nii. Na daily bread em dey find. PARADIZEPRIEST: 1 Like |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by Eunoiaa(f): 12:30am On May 18, 2023 |
alcuin: Stop suckìng his deek. If the "uniform" cannot command his restraint, he would not have any hesitation about oppressing just any citizen, and powerless, in the country. I don't always get some of you people's defence sef. If you got sacked from your job today, or you lost a business deal, a contract or just about any significant milestone in chosen career, abi you lost some goods to a disaster and somebody came out to GLOAT that they were responsible for your lot, how would you feel? Or you think being branded a fraud, and having your career put on the line would not be an humiliating experience for any average person? Did you condemn Seun for (supposedly) flexing his influence and getting a person kicked from Oxford over a disagreement online? Him coming out to announce that was not kicking David when he's down? When the "whole country" was mocking David. Unless you're amongst the 1% of people in this country sha, that is when I will understand this your "empathy" to a person like Seun. And finally, not everybody operate by some moral codes you probably subscribe to. If you go for them, they are ruthless in their comeback(s). |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:31am On May 18, 2023 |
Bad belle, em dey come ous soonest, us u no dey update. Tell dat ur guy make em dey share u data, rather dan putting he hotspot on. Metrofox: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by Kobicove(m): 12:33am On May 18, 2023 |
salbis: Score keeper |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:33am On May 18, 2023 |
Killins every where, yet na one slap una dey talk about since. BIG BIRD dey come outside soonest, its been confirmed. diogo23: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by Eunoiaa(f): 12:36am On May 18, 2023 |
shonepa: Seun Kuti, dem give you phone for where you been dey so? Abi e be your benefactor*? This one you've been capping for him all over the thread. |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:37am On May 18, 2023 |
Na because em to dey deceive una. Abi e no gud as em expose am? I get respect foram Seun pieces, how many Nigerians fit stand up for what is right, even if em know say e fit send am ti jail? Message sent......... . Delivered diogo23: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 12:55am On May 18, 2023 |
Wetin u expect me make i do? E don slap police, its in d past....make i no reason forward? Durin Endsars, police no collect from angry youths dat year? Ice prine matta with police xup last year, why Seun own come different? Make we dey follow our selves talk truth. Mr. P and Macaroni still put their political differences at side, speak the truth. Why una come dey para Eunoiaa: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by Metrofox(m): 1:02am On May 18, 2023 |
shonepa: wetin consign me? |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 1:10am On May 18, 2023 |
But u never answered my question. And u go talk say u go school, prove me wrong. Olodo, re u proud of what u have written? We know una, if u no get something talk na to scatter. I say na misdemeanor, u dey call am assault gud, but most trusted media called it Alleged assualt. Na lack of research dey make loose guard mike dis. Una papa em dey come out. SonofGod231: |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by shonepa(m): 1:12am On May 18, 2023 |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by 43Ronin: 1:13am On May 18, 2023 |
alcuin:very cowardly. |
Re: David Hundeyin Mocks Seun Kuti Over His Arrest by FunkeAyorinde: 1:35am On May 18, 2023 |
Megabig:Will be announced on the group |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
BBNaija: Omashola, 2face, D'banj, Aki, Desmond Elliot, Tiwa Savage, Patoranking / Actress Mercy Aigbe-gentry Shared Adorable Pics To Mark Her 39th Birthday / Paul Okoye Wishes His Brother Daughter Happy Birthday. Fans Reacts (photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |