Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,045 members, 7,821,592 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:26 PM

Mister Available - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Mister Available (831 Views)

Who Is Mister Right? / Mister Kelly Osaro Osaghe / Mister Ojo The Faithful Loving Husband (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Mister Available by Nobody: 10:27am On Oct 09, 2011
When u ask a typical naija babe how she go want make the man wey she wan marry look like then she go tell u say when she go get married the type of man wey she go dey married to must be handsome like Brad Pitt or Orlando Bloom and he must be rich.At 23 yrs the naija babe go dey wait for her handsome knight with shining armour. omo,at 28 she go still dey wait ,at 30 gbam! she still dey there dey wait for her dream knight wey be like brad pitt with no evidence of such a bob showing up and asking her for her hand in marriage.At 30 yrs old reality go hit the naija babe like thunderbolt for head and na dat time she go dey look for mister avaliable for husband.At 30 yrs old or more the naija babe go dey so despirate that she go even visit one of these new generation churches give money to pastor make im pray just for any availiable husband wey go date am.Remember say wen this same babe dey younger and guys dem ask for her hand marriage she dey form because na very goodlooking and rich man she be want but now dat express don pass am she no go mind which type of man the pastor go find for am.Omo pastor go form say im dey prayer den im go arrange with any guy for im church wey go pose as the husband to the woman and together bobo and Pastor go blow all the woman money in the name of husband business.Hmm na so many of these pastors dey hammer money from many of these despirate old women wey dey look for husband.I know this madam wey in her despiration for husband na shoemaker she come marry because the pastor tell say for vision say na the shoemaker be the choosen husband for am.Abeg naija women make una try get sense small and understand say e no easy to get a man wey go look like Brad Pitt or Neyo and im go get money the same time.Make u make hay while the sun shine and get a good husband because if u waste time express go pass and u go end up as an old mama wey dey despirate for husband in the process for hunting for any mister available.
Re: Mister Available by tellwisdom: 11:33am On Oct 09, 2011

SOMERSALUTEDDDDDDDDDDDDDDD grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Mister Available by bekay911(f): 1:51pm On Oct 09, 2011
u no get job
Re: Mister Available by Lax75(m): 2:30pm On Oct 09, 2011
Lefu-Swag!

My manz! You know say all those wolis dey tax all of dem wey dey find husband na. I even know one Woli wey dey action him clients upon tax. Woli business na lucritive business. Awon woli animashaun and co. grin
Re: Mister Available by tellwisdom: 2:31pm On Oct 09, 2011
bekay babe, can u love me?? im gud sad sad
Re: Mister Available by bekay911(f): 2:34pm On Oct 09, 2011
tellwisdom:

bekay babe, can u love me?? im gud sad sad
i tot u were a man lover wit mr cork
Re: Mister Available by MMM2(m): 2:47pm On Oct 09, 2011
embarassedembarassed
Re: Mister Available by tellwisdom: 2:51pm On Oct 09, 2011
i tot u were a man lover wit mr cork

C'mon babe, dont merge me with POOR men embarassed embarassed, come for me and you shall be glad you did wink wink
Re: Mister Available by bekay911(f): 3:03pm On Oct 09, 2011
:d :d ;d ;d
Re: Mister Available by Nobody: 6:40pm On Oct 09, 2011
bekay911:

u no get job
So u think say standing for road dey wait for trailer drivers to drop small thing na job abi? grin
Re: Mister Available by Nobody: 6:43pm On Oct 09, 2011
Lax75:

Lefu-Swag!

My manz! You know say all those wolis dey tax all of dem wey dey find husband na. I even know one Woli wey dey action him clients upon tax. Woli business na lucritive business. Awon woli animashaun and co. grin
Omo i fashi wetin u dey talk.Man must hustle grin grin grin grin.Maybe i go give am deep thinking about being a pastor because me sef sabi quote bible and even koran sef grin
Re: Mister Available by Dynamique: 7:12pm On Oct 09, 2011
At 30 yrs old reality go hit the naija babe like thunderbolt for head grin grin grin grin,dis part rily got my ribs vibrating.

(1) (Reply)

How Long Should I Wait? / N.a.n.b Embarks On Warning Strike! / Wow: Yey: Haha: Dem Hot Ooo. Xmaz Bonus Yanfu Yanfu

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.