Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,998 members, 7,814,411 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 12:27 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? (2256 Views)
Guys,wetin We Do? / Uk Guys, Come Make We Talk Wetin We See For Summer. / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)
Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 5:31pm On Oct 21, 2011 |
Omo the thing don pass me ooo.Many of my guys back for naija just dey complain say too many wowo babes just don too boku for naija.Many of them say the brideprice sef on many of these wowo babes too dey expensive and e no dey worth it paying such an expensive bride price on a wowo babe.On top of all these wahala many of these my guys say dem too nag and dem no sabi cook.Many of them don ponder over this issue of wetin dem go do with these ugly naija babes.Me sef for the ppl"s parliament be don propose say make we export the wowo babes go south pole.Some of my guys agree with me and some others no agree with me.Some say make we export the ugly naija babes go Cotonou while others say make we carry dem go congo.Na total confusion dey the ppl"s parliament right now as i dey nack u dis tory .Though majority of the members agree with me make we carry the wowo babes go south pole but then an equally large number say cold go waya them for there and instead make we carry dem go Madagascar since na island e be.Oya my fellow naija bobos na wetin una think for this matter? . |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Dyt(f): 5:32pm On Oct 21, 2011 |
he s lost it again |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 6:12pm On Oct 21, 2011 |
Dyt:Abeg go and shave ur cockroach legs |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by reinedamse: 6:17pm On Oct 21, 2011 |
i think u need therapy |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by slimyem: 6:23pm On Oct 21, 2011 |
i'd be damned if i waste my time reading this trash |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Njgirl1: 9:06pm On Oct 21, 2011 |
they must have hurt you real bad broken your heart into a billion pieces few might have played you like a card and others treated you like faeces all these hating wont add a feather to your cap neither will it put together your hearts pieces I m talking about the naija girls you seem to hate , my brother lefulefu leave vengence to fate. If you are a nigerian be aware u re dissing your sisters and making your female naija relations and freinds seem like a bunch of losers. Bro take it easy with the hating the ladies of the land u were born dude if hating naija gals could kill you would be dead and gone. Lefulefu stop hating like poo. Peace |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 10:15pm On Oct 21, 2011 |
what is wowo? |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 10:30pm On Oct 21, 2011 |
[size=80pt]Bullshitology!. . . [/size] |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Natasha2(f): 10:32pm On Oct 21, 2011 |
[size=82pt]thread locked thread LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED THREAD LOCKED [/size] |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 10:35pm On Oct 21, 2011 |
dead lok tred lok |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 10:37pm On Oct 21, 2011 |
Natasha,,:[size=85pt]SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!!SECONDED!! [/size] |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Natasha2(f): 10:42pm On Oct 21, 2011 |
sexkillz:[size=83pt]SECONDED SECONDED SECONDED SECONDED SECONDED LMAO CHILDREN HAVE TAKEN OVER THE THREAD ROW ROW ROW YOUR BOAT GENTLY DOWN THE STREAM MERRILY MERRILY MERRILY MERRILY LIFE IS BUT A DREAM AGAIN SECONDED SECONDED PHEWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWW OKAY THIS IS WHAT I'M GOING TO BE DOING TO EVERY STU PID THREAD BASHING NIGERIAN GIRLS THAT MEANS I WOULD HAVE TO CREATE A NEW ID SO I DON'T PUT SO MUCH MESS ON THIS ONE SECONDED SECONDED SECONDED [/size] |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 10:53pm On Oct 21, 2011 |
Natasha,,:[b][size=85pt] ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!!ROTFLMAO!!! ROTFLMAO!!! ROTFLMAO!!! ROTFLMAO!!! ROTFLMAO!!! [/size][/b] |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Natasha2(f): 11:04pm On Oct 21, 2011 |
sexkillz:[size=85pt]hahahahaha lefulefu lefulefu lefulefu I bet you would be so shocked when y ou log into nl tomorrow morning chai I wish I could see the reaction on your face when you see this lefulefu phewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww killz its like you love this bar beach ;Dlolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz[/size] |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Roland17(m): 2:08am On Oct 22, 2011 |
^^^^Natasha and Sexkillz una go killllll me ooooo , una don start new pattern for here ooo |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 2:54am On Oct 22, 2011 |
Natasha,,:[b][size=89pt]I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! ;DI LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! ;DI LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! ;DI LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! ;DI LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! ;DI LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! ;DI LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! ;DI LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! I LOVE IT!!! ;DI LOVE IT!!! [/size][/b] |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by selena(f): 7:25am On Oct 22, 2011 |
mirror mirror on the wall,who is the most ugly creature on nairaland?,,,,drum roll plssss, and the winner is, lefulefu, ladies,let us all give him a round of applause, ;d ;d ;d, your name sef wowo |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Odunnu: 7:28am On Oct 22, 2011 |
slimyem: |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by MMM2(m): 7:31am On Oct 22, 2011 |
still sipping my REMY MARTIN |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Ybutterfly: 9:15am On Oct 22, 2011 |
^^^^^^^^s-tupid thread^^^^^^^^ |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by CuteTj(m): 12:08pm On Oct 22, 2011 |
@lefulefu, wetin naija babes do you. Come to think of it, naija wowo babes are looking more presentable these days thanks to makeup and they are very fashionable. Abeg i no fit marry any girl wey no be nigerian unless she is JAPANESE. |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Njgirl1: 1:31pm On Oct 22, 2011 |
selena lwkmd u re a smart girl |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by lindabon: 1:53pm On Oct 22, 2011 |
HAHA! NICE ONE! |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by ak47mann(m): 4:31pm On Oct 22, 2011 |
;d ;d |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by bekay911(f): 8:41pm On Oct 22, 2011 |
llefulefu dey yaba dey romance with yaba chicks. |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Beync(f): 4:19pm On Oct 23, 2011 |
selena: put him up for this award, i bet u no one is going to come 2nd to him, maybe yeye4life. he has started wat he knows how to do best 'craze' *applauds lefufu for winning the most dumpest and woworish male nl of the yr* keep it up lefulefu, u hav no rival |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 5:32pm On Oct 23, 2011 |
toba:Wowo means ugly |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 5:35pm On Oct 23, 2011 |
Natasha dem swear for u? .Fear no even catch u to come in here and spam my thread .Ok i know the right drug for u . |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by splitnaija(m): 12:46pm On Oct 24, 2011 |
lefulefu:@lefulefu Shoo!! You still get mouth to talk? |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 10:52am On Oct 31, 2011 |
Rotflmao!! @ sexkillz n natasha! Well done guys!! |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by tashanja(m): 6:53pm On Oct 31, 2011 |
lefulefu, you and 9ja babes, wetin dem do for you? |
Re: Omo Na Wetin We Go Do With The Wowo Naija Babes Sef? by Nobody: 8:25am On Nov 01, 2011 |
tashanja:[size=14pt]Lefu girlfriend go carry belle because im jus start to earn over 100k recently, so because the girl no let am enjoy life first, Lefu dey vex![/size] calid16 a.k.a lefulefu: |
(1) (Reply)
What Would You Term This? / If U Are A Man Gettn To Marry; Can U Marry A Prostitute??? / What Will U Do If Your Ex Calls??
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 64 |