Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,713 members, 7,816,939 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:39 PM

Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women (2223 Views)

Why Men Avoid Dating Fat Girls / 5 HOT! Positions Men Dating ‘fat’ Women Should Use (photos) / Men! Stop Offering Your Joystick To Any Stranger You Meet For Mouth Action. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by Nobody: 8:01pm On Nov 10, 2011
abeg make una no dey fall our hand again, abeg, biko grin grin
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by Nobody: 8:03pm On Nov 10, 2011
So, who do you want them to date? The same Nigerian women you come here to insult everyday?

oniranu omo.
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by r231(m): 8:17pm On Nov 10, 2011
^^^^^^Lmao grin grin grin grin grin
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by bekay911(f): 8:30pm On Nov 10, 2011
Symptoms of free madness grin
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by zealot4me(f): 8:42pm On Nov 10, 2011
Ileke-IdI:

So, who do you want them to date? The same Nigerian women you come here to insult everyday?

oniranu omo.

SECONDED
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by Mikael4(m): 9:53pm On Nov 10, 2011
[size=14pt]Bullshit!. . .[/size]
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by Tosinville(m): 10:00pm On Nov 10, 2011
Oops!
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by SAFO(m): 10:08pm On Nov 10, 2011
In the words of Sexkillz, the bullshitcosity is uncompartamentilized. grin
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by silvertuke(m): 10:09pm On Nov 10, 2011
lefulefu:

abeg make una no dey fall our hand again, abeg, biko grin grin

Na you say Naija babes nor good na u dey tell Igbo men make them nor date fat Oyibo women, cut ur coat according to ur size. the Fat Oyibo na the wife guys leave for the Naija men to date, because the white Niggas don hold the kpokish white women strong.
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by Nobody: 4:39pm On Nov 11, 2011
Eh igbo men why una dey fall our hand?.Yoruba men go travel out bring better sexy oyibo woman come house as their wife,Itshekeri man go also bring better oyibo woman as wife so also is the edo man and the igbira man and even the common abokis wey no get level if dem travel out na fine girls dem dey bring as their wife.But when it comes to an igbo man na either dem bring one fat wowo akata or one scarey looking oyibo woman wey fat like elephant as their wife grin.Ehn igbo men why na?.Na unas dey claim say una be the sexiest ppl on earth but na una dey travel out and bring the most wowor woman as una wife.igbos wich levels na? grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by Ybutterfly: 12:10am On Nov 12, 2011
^^^^^^^^lOl^^^^^^^^^^^ grin grin grin grin
Re: Igbo Men Stop Dating Fat Oyibo Women by AdammaVera(f): 2:01pm On Sep 10, 2014
Oh you call them girl sexy oyibo ? let me tell you the truth from what i know . they might be beautiful for you coz you don't know what's fine girl for them white people .all girl that dating nigerian men are rejected from their own man for someway old,ugly face,slutty,and fat so they decide to try to date black coz they thought black people adore white skin lmao and in this case the picture you see the guy dating fat ladys lol
lefulefu: Eh igbo men why una dey fall our hand?.Yoruba men go travel out bring better sexy oyibo woman come house as their wife,Itshekeri man go also bring better oyibo woman as wife so also is the edo man and the igbira man and even the common abokis wey no get level if dem travel out na fine girls dem dey bring as their wife.But when it comes to an igbo man na either dem bring one fat wowo akata or one scarey looking oyibo woman wey fat like elephant as their wife grin.Ehn igbo men why na?.Na unas dey claim say una be the sexiest ppl on earth but na una dey travel out and bring the most wowor woman as una wife.igbos wich levels na? grin grin grin grin grin grin grin grin

(1) (Reply)

Where Do The 'wifey' Materials Frequent? / A Must Read For All Ladies - Beware !! / 10 Reasons Not To Pursue A Man

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.