Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,672 members, 7,955,466 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 06:43 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Do Women Respect Their Pastor More Than Their Husbands (1115 Views)
Single Lady Wants Married Women To Know Why They Date Their Husbands / Why Do Women Respect Their Bosses More Than Their Husbands? / Literate Or Illiterate Women, Which One Obey And Respect Their Husband Better? (2) (3) (4)
Why Do Women Respect Their Pastor More Than Their Husbands by toby2(m): 4:28am On Dec 24, 2011 |
The above has jus been ma observation and will like to share your views pls |
Re: Why Do Women Respect Their Pastor More Than Their Husbands by Nobody: 4:36am On Dec 24, 2011 |
dat one na even small problem.wat can u say of those naija married women wey dey yansh their pastor behind their husband back with the excuse of looking for fruit of the womb.E no be news again dat many married women these days go dey engage in bedroom wrestlemania with their pastor wen their husband no dey house .ehn many of the pastors wey we get dem sabi cut show well well oo.dat is why i dey refer to naija pastors as levels men |
Re: Why Do Women Respect Their Pastor More Than Their Husbands by Nobody: 4:57am On Dec 24, 2011 |
Re: Why Do Women Respect Their Pastor More Than Their Husbands by Ranoscky(m): 5:12am On Dec 24, 2011 |
Dem jus dey decieve dier sef. |
Re: Why Do Women Respect Their Pastor More Than Their Husbands by Lexusgs430: 7:01am On Dec 24, 2011 |
Because they believe a man of God cannot deceive them, little do they know !!! |
Re: Why Do Women Respect Their Pastor More Than Their Husbands by Mynd44: 8:44am On Dec 24, 2011 |
Ask google. |
(1) (Reply)
10 Things You Should Never Say To A Guy / Wmen Shd Nt Do Dis 2 Us Oo! / Religion In Relationship
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |