Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,423 members, 7,812,241 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 10:32 AM

Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5008) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (10455735 Views)

Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London / Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe / Manchester United Fan thread: Forever Reds (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5005) (5006) (5007) (5008) (5009) (5010) (5011) ... (19126) (Reply) (Go Down)

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 7:02pm On Mar 22, 2018
afrodoc2:


Omo those people no dey joke. Na for Oshodi u go hear "i go kill you" and na just grags. If those boys tell you " i kill you just now", na promise and prediction. You better enter witness protection program.

Burr some Naija guys especially southsouth-southeast guys be like that too...

Way back for school I get this guy wey be my correct guy...him babe too Na my friend. And na correct babe wey be say dey arrange lem for us wey we dey always chop for hostel then. Na so her birthday reach....she done dey sing am for days plus man was dead broke the period of her bd. Na so I use my last card use arrange small gift for her plus card kan do mistake go write with luv from Diggz.....Omo no bs small wahala o! The guy change am for me say I dey like him gf say I wan fvck her shocked Omo....no be small thing o! I just give the guy and him babe plus him Crew full chase o.....I no fit shout.

My mama once warned me say make I no ever fight over woman,land and money.....say na the 3things wey fit make me leave the earth today today........till moro I no dey reason those matters twice...Na to fashi am before wahala come out.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 7:05pm On Mar 22, 2018
afrodoc2:


You no go understand. People have been shot dead over this thing. One Igbo doc was shot in front of his own house on top woman matter.

One cheerful giver babe was hacked into pieces and dumped in her car boot by her bf. Word on the street was that she was boning some Naija docs.


Cheeeeee shocked shocked
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 7:07pm On Mar 22, 2018
diggz:


I don't know what you are talking about pastor..... Na winners chapel and classroom me we dey enter then....Na una go destroy the school.

I no follow o.
Na CGM, classroom and football field me dey enter o!

Na una prodigies wey una leave for the school nearly turn am upside down grin cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Odunharry(m): 7:35pm On Mar 22, 2018
Nihilstjnr:


When you say magic tricks...

What do you mean?

Hope say you no be one of those boys wey dey carry deck of Whot upandan shouting, pick a card, any card...

Lmao at pick a card
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 7:37pm On Mar 22, 2018
afrodoc2:


You no go understand. People have been shot dead over this thing. One Igbo doc was shot in front of his own house on top woman matter.

One cheerful giver babe was hacked into pieces and dumped in her car boot by her bf
. Word on the street was that she was boning some Naija docs.

Lol na so my barber dey always talk.

Any man violate, we afi chop him up fine fine.

useless people. Meanwhile na dem Fück pass. Average jamo guy for UK get like 4 baby mamas.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 7:41pm On Mar 22, 2018
elrony:


Lol.. na tracts I share o..




Indeed cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 7:42pm On Mar 22, 2018
Nihilstjnr:


Lol na so my barber dey always talk.

Any man violate, we afi chop him up fine fine.

useless people. Meanwhile na dem Fück pass. Average jamo guy for UK get like 4 baby mamas.


Bwuahahahaha cheesy cheesy cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 7:47pm On Mar 22, 2018
elrony:


grin grin
Drop me for Barbados abeg!

The place dey alright?, i no want all these compton behavior o cheesy

afrodoc2:


Go during Carnival time.

I never even ready my things, antispam don dey ban me on top ordinary planning grin grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 7:51pm On Mar 22, 2018
dopeJemi:


Indeed cheesy

Best believe that bro! cheesy grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 7:56pm On Mar 22, 2018
GloryIsaac:


The place dey alright?, i no want all these compton behavior o cheesy


I hear say the place dey alright, but e be like na bahamas we go enter. Just drop me there.

grin grin

Make we ask afrodoc2?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 7:59pm On Mar 22, 2018
elrony:


I hear say the place dey alright, but e be like na bahamas we go enter. Just drop me there.

grin grin

Make we ask afrodoc2?

Doc, abeg come use your experience epp us sad
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:03pm On Mar 22, 2018
elrony:


Best believe that bro! cheesy grin

I believe you oh cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 8:11pm On Mar 22, 2018
The time wey I travel go Jamaica I see things... I no go ever forget Lee-ann Campbell. That girl dey Bleep without forming no be Wetin our girls dey do for here.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:31pm On Mar 22, 2018
Mrphilia:
The time wey I travel go Jamaica I see things... I no go ever forget Lee-ann Campbell. That girl dey Bleep without forming no be Wetin our girls dey do for here.

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 8:33pm On Mar 22, 2018
dopeJemi:


Haha Dope you funny sha why I go lie. Check my first thread I created on nairaland.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:36pm On Mar 22, 2018
Mrphilia:
Haha Dope you funny sha why I go lie. Check my first thread I created on nairaland.

Oh, this is a "why you lying" gif? I was actually celebrating the Jamaican p***y you straffed
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:36pm On Mar 22, 2018
Mrphilia:
The time wey I travel go Jamaica I see things... I no go ever forget Lee-ann Campbell. That girl dey Bleep without forming no be Wetin our girls dey do for here.

Which part of Jamo you go?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Roland17(m): 8:36pm On Mar 22, 2018
See wetin international break dey cause for this thread? grin grin

3 Likes 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:41pm On Mar 22, 2018
Wait, Diggz actually did picnic on that ashawo thread and is still there till now, Baba dey soji asses of different size and shapes Lmao grin grin grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 8:46pm On Mar 22, 2018
dopeJemi:
Wait, Diggz actually did picnic on that ashawo thread and is still there till now, Baba dey soji asses of different size and shapes Lmao grin grin grin grin


Mind ya bizness Ogbeni.... cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 8:48pm On Mar 22, 2018
Ibime:


Which part of Jamo you go?
Kingston
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:49pm On Mar 22, 2018
Roland17:
See wetin international break dey cause for this thread? grin grin

Is it your international break?

13 Likes 4 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:50pm On Mar 22, 2018
Mrphilia:
Kingston

You be rugged man jare. I guess you are one of those reggae culture tourists.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 8:53pm On Mar 22, 2018
dopeJemi:


I believe you oh cheesy

Hehe

It is well with you
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Roland17(m): 8:53pm On Mar 22, 2018
Ibime:


Is it your international break?

12 Likes 5 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 8:54pm On Mar 22, 2018
Ibime:


You be rugged man jare. I guess you are one of those reggae culture tourists.
Baba me na still small boy oooh... I just dey learn from my oga dem and person got see other places if you get opportunity.

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by neezar: 8:54pm On Mar 22, 2018
International break is mad mhen cheesy cheesy

See wetin men dey discuss

Meanwhile nursing students are the real deal mhen cool

My eyes saw a lot today, God bless my eyes cool

4 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 8:55pm On Mar 22, 2018
Pa Ramdeuter, comman give us some your international escapades .

No be only to turn amala you go sabi!

Comman share your knowledge!

2 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:57pm On Mar 22, 2018
diggz:



Mind ya bizness Ogbeni.... cheesy

Okay oh grin grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:59pm On Mar 22, 2018
elrony:


Hehe

It is well with you

Amen cheesy cheesy cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 9:00pm On Mar 22, 2018
dopeJemi:


Okay oh grin grin grin


I have permission to visit ashewo house sofar I no shook tongue
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 9:01pm On Mar 22, 2018
neezar:
International break is mad mhen cheesy cheesy

See wetin men dey discuss

Meanwhile nursing students are the real deal mhen cool

My eyes saw a lot today, God bless my eyes cool
Haha not all nursing student are the real deal... Some wack trust me.

(1) (2) (3) ... (5005) (5006) (5007) (5008) (5009) (5010) (5011) ... (19126) (Reply)

Viewing this topic: tobiboss(m) and 12 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.