Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,602 members, 7,955,224 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 07:56 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) (38339 Views)
Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) / Dave2's Mahjong Parlour with his Buddies! / The Beer Parlour (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (30) (Reply) (Go Down)
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 12:09am On Jun 16, 2012 |
shymmex: maybe the woman dey shout because the man na armed robber, you still think am now. oya ask acidtalk, i know say that guy don spoil tey tey. go ask am he fit know. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 12:12am On Jun 16, 2012 |
Goldieluks: Armed robber, ke? No be arm rubber wey dey inside small sachet? wetin that arm rubber wey dey inside small sachet come dey do? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 12:16am On Jun 16, 2012 |
shymmex: this virgin boy sef, i no mean that type of rubber wen dem dey use take do hair, i mean thief thief,maybe the man wan thief the woman money. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 12:18am On Jun 16, 2012 |
Goldieluks: Thief money, ke? Shey na every woman dey keep money inside her panties? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 12:19am On Jun 16, 2012 |
Goldieluks: Na Prayer! Na Demon dey man dey cast out of the woman. You know say when demon dey commot for person body, the person go dey scream "oh! Ah! Yeah!! Month gbe oh! Mummy!!! Ah aha ah!!!" 1 Like |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by ayox2003: 12:19am On Jun 16, 2012 |
slimyem: do i speak pidgin? No be gibberish rubbish be this? slimyem: you don dey sample the d1ck sharp sharp? who you dey form for? U be the kain girl whey OP dey talk about. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by 190: 12:21am On Jun 16, 2012 |
Did anyone happen 2 see 190 |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by cindyrella(f): 12:23am On Jun 16, 2012 |
**Yawns** abeg wetin dey happen here? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 12:24am On Jun 16, 2012 |
shymmex: Panties? wetin be that..abeg no come spoil me for NL oh, i no dey around oh. acidtalk: so the man na pastor be that? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by cindyrella(f): 12:24am On Jun 16, 2012 |
190: Did anyone happen 2 see 190 No! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 12:26am On Jun 16, 2012 |
190: Did anyone happen 2 see 190 I hear say 190 drunk sleep off for BRT Lane for ohodi. Him body don scatter across lagos. Some part dey mile 12, some dey oyingbo, him big head fly go slave village for badagry. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 12:26am On Jun 16, 2012 |
190: Did anyone happen 2 see 190 ooh that old Benz??check nairaland drive way. 1 Like |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 12:27am On Jun 16, 2012 |
acidtalk: |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 12:27am On Jun 16, 2012 |
Goldieluks: If you no dey wear panties, e be like say na wireless access be dat a la wifi.. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 12:33am On Jun 16, 2012 |
shymmex: which one be wireless a la wifi.na only bluetooth i sabi oh. i no sabi wireless a fa wifi. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 12:33am On Jun 16, 2012 |
Viewing this topic: olowo200, ayox2003(m), sexkillz, acidtalk and 2 guest(s) Oga Sexkillz dey inside here! Make una no shout make he no lock our beer parlour. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 12:37am On Jun 16, 2012 |
Goldieluks: Make I put on my bluetooth? I wan transfer some radiation abi shey na wavelength to you. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 12:42am On Jun 16, 2012 |
acidtalk: Viewing this topic: olowo200, ayox2003(m), sexkillz, acidtalk and 2 guest(s) he fit troway the key for inside lion belle ooh.. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 12:43am On Jun 16, 2012 |
acidtalk: wetin i go use wavelent do? take send you the money abi? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 12:49am On Jun 16, 2012 |
Goldieluks: Money keh? I no need the money again. I wan cast out the demon from your body. And I need to enter through down there for faster deliverance. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 12:54am On Jun 16, 2012 |
acidtalk: |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 12:56am On Jun 16, 2012 |
Goldieluks: Whiteys ke? Na only you. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by AnotherOkija: 12:57am On Jun 16, 2012 |
Where dat yansh wey I see now now?! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 12:58am On Jun 16, 2012 |
Goldieluks: The more reason sef. I wan cast out all the demonic 'nunism' for inside there. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 1:00am On Jun 16, 2012 |
Sexkillz abeg no spoil the fun now. People no dey enter bother enter here. Dem no know wetin dey happen now. You just dey hide post anyhow. Commot for here joh! Before I pour alomo for your big head. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (30) (Reply)
Dates And Hook_ups. Drop Ur Number And Pic(if Any). / Tea With Lola / I Need A Hiv Positive Guy For Serious Relationship
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |