Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,551 members, 7,955,055 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 03:35 PM

Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) - Dating And Meet-up Zone (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) (38337 Views)

Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) / Dave2's Mahjong Parlour with his Buddies! / The Beer Parlour (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (30) (Reply) (Go Down)

Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 1:02am On Jun 16, 2012
Another Okija: Where dat yansh wey I see now now?! angry

Commander sexkillz don hide am.
He wan go hide look am alone.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 1:05am On Jun 16, 2012
Viewing this topic: shymmex(m), Another Okija, sexkillz, acidtalk, no1madman(m), Goldieluks(f) and 3 guest(s)

Abeg make una give sexkillz one bottle of alomo make hey go siddon for corner drink go. This one wey him dey carry kondo about they pursue people no pure joh!

Abi goldieluks, you go follow am go house go keep am company?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 1:05am On Jun 16, 2012
acidtalk: Sexkillz abeg no spoil the fun now.
People no dey enter bother enter here. Dem no know wetin dey happen now.

You just dey hide post anyhow.
Commot for here joh! Before I pour alomo for your big head.


abeg abeg leave am alone, no let am come lock thread swallow key.
grin grin


acidtalk:

The more reason sef.
I wan cast out all the demonic 'nunism' for inside there.


inside where? abeg talk well abi you put toilet roll for mouth?





shymmex:

Whiteys ke? shocked shocked

Na only you. kiss

after you don sample your whiteys finish? shior.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:05am On Jun 16, 2012
acidtalk: Sexkillz abeg no spoil the fun now.
People no dey enter bother enter here. Dem no know wetin dey happen now.

You just dey hide post anyhow.
Commot for here joh! Before I pour alomo for your big head.
The posts i hid contained indecent pictures. . . If you want the thread to tow the indecent line, inform me and I'll move to sexuality.

Carry on. Na Heineken i for like take. . .
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 1:07am On Jun 16, 2012
acidtalk: Viewing this topic: shymmex(m), Another Okija, sexkillz, acidtalk, no1madman(m), Goldieluks(f) and 3 guest(s)

Abeg make una give sexkillz one bottle of alomo make hey go siddon for corner drink go. This one wey him dey carry kondo about they pursue people no pure joh!

Abi goldieluks, you go follow am go house go keep am company?


him fit mistake me for him babe, i no dey for albino wahala this night abeg.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 1:08am On Jun 16, 2012
Goldieluks:


abeg abeg leave am alone, no let am come lock thread swallow key.
grin grin





inside where? abeg talk well abi you put toilet roll for mouth?







after you don sample your whiteys finish? shior.


And na true sef.

I hear say him stomach na iron sef. So medical knife no fit cut am open.


I no put toilet roll for mouth.
Na so my voice dey always sound when conji hold me.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 1:11am On Jun 16, 2012
sexkillz: The posts i hid contained indecent pictures. . . If you want the thread to tow the indecent line, inform me and I'll move to sexuality.

Carry on. Na Heineken i for like take. . .

Wetin you do wey you wan drink heineken?
Even seun with him big head, if he land here na pure water and ogogoro we go give am. We manage offer you alomo you still dey do shakara.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:14am On Jun 16, 2012
acidtalk:

Wetin you do wey you wan drink heineken?
Even seun with him big head, if he land here na pure water and ogogoro we go give am. We manage offer you alomo you still dey do shakara.
Alomo ke? Na so una broke reach for this caban?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 1:14am On Jun 16, 2012
acidtalk:


And na true sef.

I hear say him stomach na iron sef. So medical knife no fit cut am open.


I no put toilet roll for mouth.
Na so my voice dey always sound when conji hold me.


wetin be conji? abi you get stroke?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:16am On Jun 16, 2012
Goldie nyash
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 1:17am On Jun 16, 2012
Goldieluks:


wetin be conji? abi you get stroke?

Ask sexkillz.
But make sure say na for open you ask am oh. If you ask am for private, na make you carry quadriplet for stomach na im remain for you.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 1:19am On Jun 16, 2012
sexkillz: Alomo ke? Na so una broke reach for this caban?

Oya bring money make I rush go buy am come.
But if I no return your money abeg no ban me oh!
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:23am On Jun 16, 2012
@Killz

Why did you ban me, you fool?

How did I break the rules?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 1:23am On Jun 16, 2012
shymmex: Goldie nyash


ehen wetin do am?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 1:23am On Jun 16, 2012
acidtalk:

Ask sexkillz.
But make sure say na for open you ask am oh. If you ask am for private, na make you carry quadriplet for stomach na im remain for you.

quadriple ke..i say i no dey for oyinbo pikin you no dey hear?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:24am On Jun 16, 2012
Killz

Why did you ban me?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:25am On Jun 16, 2012
-
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:26am On Jun 16, 2012
hypeman: @Killz

Why did you ban me, you fool?

How did I break the rules?
I banned you not. I only hid pictures. Banning is not my thing.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:28am On Jun 16, 2012
Killz is an inbred player hater, phuck that albino!

Who made a your faggit arse a mod, plonker?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:28am On Jun 16, 2012
sexkillz: I banned you not. I only hid pictures. Banning is not my thing.

How come I can't post, then?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:30am On Jun 16, 2012
hypeman:

How come I can't post, then?
Seun banned you for posting porn. . . You may wanna take it up with him, cheers.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:32am On Jun 16, 2012
sexkillz: Seun banned you for posting porn. . . You may wanna take it up with him, cheers.

What indecency did I post? The last time I checked - I never posted any naked picture, nor private parts.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 1:33am On Jun 16, 2012
They banned shymmex.............that was fast.
pls un-ban him biko.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:34am On Jun 16, 2012
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:35am On Jun 16, 2012
Goldieluks: They banned shymmex.............that was fast.
pls un-ban him biko.

Bring your nyash here, make I feel the softness. grin wink
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 1:37am On Jun 16, 2012
hypeman:

Bring your nyash here, make I feel the softness. grin wink

instead of you to go ask seun for forgiveness, you dey here dey find nyash, ode. embarassed
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:39am On Jun 16, 2012
Goldieluks:

instead of you to go ask seun for forgiveness, you dey here dey find nyash, ode. embarassed

Your big succulent nyash is better than being unbanned. grin wink
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 1:42am On Jun 16, 2012
hypeman:

Your big succulent nyash is better than being unbanned. grin wink

Shiiish , go and get yourself unbanned, then we can take it from there.. tongue
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:46am On Jun 16, 2012
Goldieluks:

Shiiish , go and get yourself unbanned, then we can take it from there.. tongue

Get unbanned with these nutters, huh? I could care less - just less time on the internet to focus on my work.. undecided

They can make it a permanent one for all I care! undecided undecided
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:50am On Jun 16, 2012

1 Like

Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by olaadegoke(m): 8:49pm On Jun 17, 2012
Na wa o

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (30) (Reply)

Dates And Hook_ups. Drop Ur Number And Pic(if Any). / Tea With Lola / I Need A Hiv Positive Guy For Serious Relationship

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.