Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,392 members, 7,861,099 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 12:18 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) (55643 Views)
Delta: Woman Sleeps With Husband Brother, Husband Kills Wife's Brother (Graphic) / Man Beheads His Uncle In Akwa Ibom (Graphic Photo) / Soldiers Brutalise Woman For Challenging Them For Slapping Her Brother (Graphic) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by airminem(f): 10:20am On May 11, 2017 |
YOUNGSTUNNA: Lol... see as you dey mockwa baba numba 1. sha, i no see money eat cikin oo. wetin be that sef! |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by Nobody: 10:35am On May 11, 2017 |
airminem:make dey old man enjoy himself jor, make I no carry my wahala go join dey ones him get already, make e no com go fit perform well for Za Oza room with him London base babe, make him no com talk sey na me cause am... lol... me even better pass you be that o, at least I even no wetin chicken be.... sha na for TV me dey see, but I no Sey before I grow old and quench I go eat am one day |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by airminem(f): 10:56am On May 11, 2017 |
YOUNGSTUNNA: no kill me wit laughhhff...bro it is the one that is expose na dem know... me go first find out wetin be chicken b4 i no dey next levels |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by Nobody: 11:12am On May 11, 2017 |
airminem:lol... which forest you dey live sef? my own forest get one black and TV sha... abeg I fit get your whatsapp num... make dem nairaland mod no com Sey we dey derail dia site... no fear... I no go toast you... I'm a gentleman |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by airminem(f): 11:35am On May 11, 2017 |
YOUNGSTUNNA: Hmmm, wel not in a forest na |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by Nobody: 1:24pm On May 11, 2017 |
airminem:United States of Villa? lol.... so, I fit borrow your number? (I no wan toast u o... abeg) |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Man's Car Burgled Within 12 Minutes Of Using An ATM In Abuja / Motunrayo Rafiu, Law School Student, Others Kidnapped On Kabba Road, Kogi / Lady Beaten & Disgraced After She Was Caught Stealing At A Market (Video)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |