Stats: 3,165,348 members, 7,860,902 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 06:27 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) (55641 Views)
Delta: Woman Sleeps With Husband Brother, Husband Kills Wife's Brother (Graphic) / Man Beheads His Uncle In Akwa Ibom (Graphic Photo) / Soldiers Brutalise Woman For Challenging Them For Slapping Her Brother (Graphic) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by airminem(f): 10:20am On May 11, 2017 |
YOUNGSTUNNA: Lol... see as you dey mockwa baba numba 1. sha, i no see money eat cikin oo. wetin be that sef! |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by Nobody: 10:35am On May 11, 2017 |
airminem:make dey old man enjoy himself jor, make I no carry my wahala go join dey ones him get already, make e no com go fit perform well for Za Oza room with him London base babe, make him no com talk sey na me cause am ![]() ![]() lol... me even better pass you be that o, at least I even no wetin chicken be.... sha na for TV me dey see, but I no Sey before I grow old and quench I go eat am one day ![]() ![]() |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by airminem(f): 10:56am On May 11, 2017 |
YOUNGSTUNNA: no kill me wit laughhhff...bro it is the one that is expose na dem know... me go first find out wetin be chicken b4 i no dey next levels |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by Nobody: 11:12am On May 11, 2017 |
airminem:lol... which forest you dey live sef? my own forest get one black and TV sha... abeg I fit get your whatsapp num... make dem nairaland mod no com Sey we dey derail dia site... no fear... I no go toast you... I'm a gentleman ![]() |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by airminem(f): 11:35am On May 11, 2017 |
YOUNGSTUNNA: Hmmm, wel not in a forest na |
Re: Ghanaian Man Beheads His Own Brother (Graphic Photos) by Nobody: 1:24pm On May 11, 2017 |
airminem:United States of Villa? lol.... so, I fit borrow your number? (I no wan toast u o... abeg) |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Mother-in-law Poisons Her Son’s Wife, Balogun Yetunde To Death In Kwara (photos) / Man's Car Burgled Within 12 Minutes Of Using An ATM In Abuja / Motunrayo Rafiu, Law School Student, Others Kidnapped On Kabba Road, Kogi
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |