Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,893 members, 7,828,157 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 03:39 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) (98547 Views)
Sharon Oyakhilome And Her Husband, Phillip Frimpong Welcome First Child (photos) / Sharon Oyakhilome And Phillip Frimpong Kiss At White Wedding As Phillip Cries / Phillip Frimpong Biography: Meet Carissa Sharon Oyakhilome's Husband To Be (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:12pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:yes o! dem dey call am for court Infidelity! na just one time o! we sumoke ganja and drank whiskey na so her sister come open nyash oo! wetin make man do na? |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:12pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Eh eh dem still dey send give u?hian na wa ooo even me self e get one guy like that he dey send me message say make I help am for school fees... |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:14pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: The pesin wey dey send me dey use de name "thankgod" |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:17pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:ehee! e be like say na de same pesin, bur i tell am say no wahala! i wan helep am but i no sabi who him be, say how i go take no say im no be crook like pastors |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:19pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Hahahahahah chai Hahahah so as she open Nyansh na u chuku chuku the gearbox abi |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by mathslord: 9:19pm On Dec 03, 2017 |
Billyonaire:Lol...this people are very CANAL |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by mathslord: 9:20pm On Dec 03, 2017 |
Billyonaire:Lol...these people are very CANAL |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:25pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Na wa oo maybe na him oo Which kin help him dey talk about.. He told me school fees I nor even reply oo I nor get money for school fees but I get for okporoko and egushi soup Help u like to help am do am for am,no need to dey check if na crook or not! If him lie to you na him sabi what goes around come's around |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:27pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:we drank too much, na soo! naso i come lose better woman, wey helep me well well de time wey i no get amything, i beg am beg am tire! she no gree so i sign the divorce papers. but we get pikin together, even dat her sister come my house today come drop my son wey she helep me look after, even though say she be my son's Aunty she still charge me £40 to look after him, |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:33pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:i tink say na im, okporoko and egushi? No! i no fit help am if im no dey genuine na only genuine pesin i dey help, pesin wey really need help no be pesin wey wan pay school fees, Abi na me send am go school? |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:34pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Na wa oo see fucvkup Na wa oo what if u refused to sign the paper's Hmmm na wa ooo so she never even marry till now? I mean the sister? |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:38pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Hahahah wetin dey make u laugh about okporoko now eh?? Na wa for u ooo So school fees nor be help abi Which kin help u dey help... As for me I nor get school fees to give as help... But incase him need okporoko and egushi no wahala |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:38pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:big fuvk up! if i no sign she no go gree me see my pikin she said. No her sister never marry she still dey fuvk around. oyibo people no too marry, today sef i saw another nigga in her car. |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:42pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:if he need Akpu and garri dat one i fit help he no dey hungry, if he no get money for school fees na by force to go sxhool? |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:43pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Na wa ooo,for her mind she dey leav her life na,2marow when she don old now she go con dey fall into those kinds wey dey marry 25 year's old nigerian guy and she might even be 85 then Make she dey write her story dey go na After all it her kpevun |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:44pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:i hear say na only big man dey eat okporoko for naija, big man like you |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:45pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Hahahahah u self eh, Na wa ooo nor be small mara dude get oo |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:46pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:na you ask me na! so i began tell you her tory na. |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:47pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Na so dem take tell u? E be like say u wan know wetin u wan talk Nor worry I still be boy boy |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:49pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Okporoko can be eaten by any human for naija here... Though say my own different as anytime sunday's wey I go see my parents my mama go alway's give me okporoko make I take cook I favourite egushi soup... |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:51pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Na true I know But pastor gypsey u suppose to don counsel her na, |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 10:03pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:Yes o! na so my cousin tell me o! every man is a king in his castel Remember that! |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 10:05pm On Dec 03, 2017 |
Martin0:counsel? how can i? wey be say me and am dey do de same ting . sumoke ganja! and... |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:06pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: Eh eh ok ooo I haven't heard about that Come oo how about your babe shinarlaura? What the update |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:09pm On Dec 03, 2017 |
gypsey: E nor mean ee,abi are u not pastor gypsey abi she's not gullible? Coz my papa say women uvulu okukor So she fit listern to u base on a changed person wey u go dey pretend to her |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by shinarlaura(f): 10:13pm On Dec 03, 2017 |
Martin0: Gypsey is doing shakara for me |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:15pm On Dec 03, 2017 |
shinarlaura: No na,why he go do shakara for u,a whole u with biggies biggies nor he can't do shakara |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by shinarlaura(f): 10:19pm On Dec 03, 2017 |
Martin0: |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:21pm On Dec 03, 2017 |
shinarlaura:Abeg nor let dem finish dey milk ooo,coz gypsey my friend like milk oo |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by shinarlaura(f): 10:31pm On Dec 03, 2017 |
Martin0: Nobody fit try am. . He has nothing to worry about |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:33pm On Dec 03, 2017 |
shinarlaura:Confirm babe |
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by shinarlaura(f): 10:37pm On Dec 03, 2017 |
Martin0: |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Pastor Chris Oyakhilome Addresses The Whole Media Hype And Lies / 21 Signs You Have Mammi Water {water Spirit} / South African Pastor Strips Members During 'church service'
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48 |