Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,824 members, 7,851,751 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 07:17 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / E Pain Me Sha (1469 Views)
E Pain Me Say I No Dey Vote Peter Obi (inec's PLAN) / "Na Today Singleness Pain Me": Man Carries His Girlfriend Like A Baby / Girl Wan Finesse Me Sha, Emi RP Baddo (2) (3) (4)
E Pain Me Sha by blesskewe(f): 10:44pm On Jan 23, 2018 |
This whatsapp BlackBerry stopped doing pain me ooooo so wu day bbm na |
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 10:46pm On Jan 23, 2018 |
tell ur bwoyfwend to buy u android na 1 Like |
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(f): 10:48pm On Jan 23, 2018 |
lefulefu:u dash me boyfriend ni |
Re: E Pain Me Sha by DaddyKross: 10:49pm On Jan 23, 2018 |
Re: E Pain Me Sha by SULTANALAUDDIN: 10:51pm On Jan 23, 2018 |
blesskewe:if you manage get nyash I for date you buy infinix hot 4 for a start. |
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 10:52pm On Jan 23, 2018 |
blesskewe:so those guys wey dey buzz ur fone u never fit choose even one guy among dem as ur bwoyfwend. |
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(f): 10:53pm On Jan 23, 2018 |
SULTANALAUDDIN:ehhhhn so na yansh be ur ish |
Re: E Pain Me Sha by Tajbol4splend(m): 10:55pm On Jan 23, 2018 |
SULTANALAUDDIN: See as una start the relationship, naso she go take continue, na una go come dey hala them girls say them too dey ask, una no know say the impression wey them fess get na him them go take continue to dey relate with una 2 Likes |
Re: E Pain Me Sha by SULTANALAUDDIN: 10:55pm On Jan 23, 2018 |
blesskewe:Abeg wetin I wan do with girl wey no get nyash preach the gospel? |
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(f): 10:56pm On Jan 23, 2018 |
SULTANALAUDDIN:nah |
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 11:07pm On Jan 23, 2018 |
Nice teeth |
Re: E Pain Me Sha by Flamezzz: 11:10pm On Jan 23, 2018 |
SpareNo1:Wey be like refurbished hoe |
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 11:13pm On Jan 23, 2018 |
Flamezzz:
|
Re: E Pain Me Sha by Stevengerd(m): 11:58pm On Jan 23, 2018 |
SpareNo1:Lol, Insult Free Nairaland |
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 12:03am On Jan 24, 2018 |
Buy second hand tekno phone. |
Re: E Pain Me Sha by Nobody: 5:51am On Jan 24, 2018 |
blesskewe: Dash me the blackberry I love them. Download the apk version of whatsapp it still works on blackberry. Except,you can't send images, videos, audio but you can joyfully receive. That's what I use for my Q10. |
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(f): 7:40am On Jan 24, 2018 |
FrancisDozie:I have downloaded it alot it still not working |
Re: E Pain Me Sha by donstan18: 7:54am On Jan 24, 2018 |
blesskewe: Hope you didn't use whatsapp website? Just search on google, you might see cracked ones for bb. Softonic and co |
Re: E Pain Me Sha by deuce7(m): 7:58am On Jan 24, 2018 |
blesskewe:it works, just make sure you downloaded the latest version |
Re: E Pain Me Sha by ashjay001(m): 8:26am On Jan 24, 2018 |
blesskewe:Pele. My own bb, na playlist work him dey do now. U no get pops or bro, wey fit arrange one chinko for u? |
Re: E Pain Me Sha by blesskewe(f): 8:58am On Jan 24, 2018 |
ashjay001:nah |
Re: E Pain Me Sha by nlPoster: 10:45am On Sep 03, 2019 |
When something is paining you- maybe other folk's marriage, relationship, house, relatives, status, etc, find a way of dealing with it that won't get on people's nerves. Ranting online because of those things I mentioned, is not the answer. Wishing them bad also isn't it. |
(1) (Reply)
Couples Caught Smashing On A Subway Train In Front Of Other Passengers (l8+ Vide / Help! I Keep Thinking Abt Sex / Zodwa Wabantu Steps Out In Extreme High Slit Dress And No Pants
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |