Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,983 members, 7,855,980 topics. Date: Monday, 10 June 2024 at 12:16 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Our Mumu Don Do Abeg!!!! (5460 Views)
Don’t Be A “Mumu” In Love / Share Your Mumu Experience With A Lady / Valentine's Day - My Mumu Don Do (2) (3) (4)
Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 2:37pm On Jan 26, 2018 |
the way this matter dey do me for body,i no fit bear am again.i don tire to dey wait for tomorrow wey dem don dey promise us since i be small pikin say na we be the future of tomorrow.tomorrow,dem no let us see-lead dem no let us lead. i don reach 40 years now and i don decide to do something before i pass youth and also e better say i try dan say i just siddon fold hand dey complain so so complain as dem dey use my time join der own come dey oppress me join. wen dem dey my age dem don rule this country even though say most of them na gun dem take collect the power by force den but the worst tin now be say dem no even give us the chance to take smell access to the military not to talk of to fit take get gun for our own time take change things if e no dey go the way we expect am as e be for their own time. my people,our papa dem don use their time don befin dey chop our own time and na look we still dey look.dem don even begin chop our own children time and the matter don dey pepper me for body. i don reason am say my soul no go rest well if i just siddon dey look like lukman and no do anything so i don decide say e better make i do something come even fail than say i no try at all. na letter wey dem don dey write to dem dem since dem born me na im dem still dey write to dem dem wey me and my children still dey read,wen we wan take write our own letter na. my people i dey para aswear dis matter dey pepper me for body and i want make we form we own movement as e be say we no get the access wey dem get to take collect power by force or with money,me know say we go fit stop dem once we start this zero blood revolutionary movement wey i wan propose all i need na just people of like minds wey fit put heads together make we reason begin build our own nation. wetin we need to fight for dis country no be only big grammar we fit take solve am.na one bird like dat talk say wen the hunter don learn to shoot wey e no dey miss himself go learn how to fly without perching. we need to do come together start something abeg e no matter where we come from or the language wey we dey speak na nigerian get we all.even if we feel say 2019 too near wey me no even think so 2023 no suppose pass us like dat abeg. our mumu don do!! abeg i wan create watsapp group wey people wey dis matter dey do for body d way e dey do me make we relate begin rub mind start our own movement. anybody wey dey interested abeg make e drop him number make i add am so dat we fit dey share ideas. make una no vex for d english abeg. i hail una!!! 2 Likes |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 2:41pm On Jan 26, 2018 |
gaby: Bro I am with you. But this will be better in the Politics section. And if we can get the mods to get it to the front page the better. You can start the whatsapp group. Let the twitter handle be #ourmumudondo Seun, mynd44, lalasticlala, mods please take action #OURMUMUDONDO |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 2:46pm On Jan 26, 2018 |
efesodje: Correct guy.Its on the politics section as well but you trust our mods na.created group already. |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 2:54pm On Jan 26, 2018 |
gaby: continue pushing it to the top Seun, mynd44, lalasticlala |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 2:56pm On Jan 26, 2018 |
efesodje: ok bro..can i have your num? |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 2:59pm On Jan 26, 2018 |
gaby: I will send my number to you via pm. Please check your mail. It's not safe to expose mobile numbers here |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 3:01pm On Jan 26, 2018 |
efesodje: true that bro copied.will holla at you |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:06pm On Jan 26, 2018 |
efesodje: The problem with us Nigerians is that we just let things be without taking action. Some of us are comfortable but I think it's silly to relax when you see poverty everywhere #ourmumudondo |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:06pm On Jan 26, 2018 |
This is why I don't like entering politics section. |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:08pm On Jan 26, 2018 |
Chikita66: what's your point please? 1 Like |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:10pm On Jan 26, 2018 |
Chikita66: Babe try facing your studies. We will continue the struggle for you |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 3:51pm On Jan 26, 2018 |
efesodje: Please tell her..#ourmumudondo |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by kevwe10(f): 5:03pm On Jan 26, 2018 |
u try OP I commend ur courage, the struggle continue, Victoria Acerta |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 5:48pm On Jan 26, 2018 |
kevwe10:God bless you sis,you are welcome to join the Rev. |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 5:50pm On Jan 26, 2018 |
kevwe10: Abeg we need you for this project...we dey same location. |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 5:58pm On Jan 26, 2018 |
Chikita66:See your mouth. Your mumu no go ever do. Sebi dem still dey pay your school fees, send you foodstuff, give you pocket money, house and feed you. How you wan take understand wetin dey sup for town? When you manage finish school and you begin hustle for money, you go know wetin dey. Sidon there, body go soon tell you. Dem no dey tell blind man say rain dey fall |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:01pm On Jan 26, 2018 |
SpareNo1: Dem no dey tell man my brother..They just wont get it. |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:01pm On Jan 26, 2018 |
SpareNo1: Don't mind the small girl. She is still in school, she should complete youth service and enter the real world and see how life is |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:06pm On Jan 26, 2018 |
gaby: efesodje: She no know say if everybody sidon dey look without action, things go dey go worse and maybe completely ruined before her time |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:12pm On Jan 26, 2018 |
SpareNo1:Gbam !!!!! This is the reality I am also faced with |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:16pm On Jan 26, 2018 |
SpareNo1:I don tell you make you no dey quote me, you no ever hear, Na so you like me reach, Haba, stay the fuvk away from me, is it that hard? You've been noticed anyways. |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:21pm On Jan 26, 2018 |
Chikita66: See this cretin feeling funky I hope you know you are U G L Y So shut the Bleep up |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:22pm On Jan 26, 2018 |
greiboy:My brother, that's the sad reality 'majority' of us faced, are facing and will face. We youths need to wake up. If not for today, atleast for tomorrow |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:22pm On Jan 26, 2018 |
efesodje:Hahaha Bros, ignore her. Make she no derail this serious thread |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:25pm On Jan 26, 2018 |
SpareNo1:Exactly, it is just really hard |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:25pm On Jan 26, 2018 |
See small English I don't understand the op can someone translate |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:27pm On Jan 26, 2018 |
efesodje:Efe i never get the level o |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:30pm On Jan 26, 2018 |
Dimples129: Thats Nigerian Mandarin.. |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:31pm On Jan 26, 2018 |
gaby: It sounds it |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:39pm On Jan 26, 2018 |
Our Government Need Jungle Justice |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 6:49pm On Jan 26, 2018 |
DeadRat: I am just tired of everything about this government. Nothing seems to be working |
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:51pm On Jan 26, 2018 |
efesodje: buzz me efe |
No Sex Or Masturbation 23rd Day, I Feel Like Exploding / "I Had Sex With My Dad As Father's Dad Present". A Lady Said. / Nairalander Help Me Beg Mr Slawormir.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |