Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,079 members, 7,814,743 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 06:36 PM

Man Wey Dey Reason - Literature (102) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (549560 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (99) (100) (101) (102) (103) (104) (105) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by SomaNaeto: 12:03pm On Jun 22, 2013
i'm missing notorious B I G a.k.a (Obata Ofuo) when is he coming back?bad sharp guy
Re: Man Wey Dey Reason by fame12k(m): 12:06pm On Jun 22, 2013
Oga flow, wetin we dey take wash ur bathday now? Abi u tink say i no know d day? Hapi bday in advance.. Ur silent follower.
Re: Man Wey Dey Reason by SomaNaeto: 12:11pm On Jun 22, 2013
First time in history .first to comment. since mama born me i neva carry first possition 4 my life. i see good things coming my way chaii ife ana eme adiro easy
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 12:12pm On Jun 22, 2013
Madawaki01: fffffllllllloooooooowwwwww
where u dey naa....com update oooo...
smiley smiley nda dn shortlist me ooo
sowi bro
Re: Man Wey Dey Reason by Psaalmuel(m): 12:13pm On Jun 22, 2013
A page here z nw-1 story chapter 4rm flow nd lots of summary,..flow can i get diz story on ma mail,plilcrosby@yahoo.com..d thread z turnin 2 a chat rum..
Re: Man Wey Dey Reason by Osgee(m): 12:20pm On Jun 22, 2013
flow, eeeeeeeemmmmmmmmm, tor, i don dey warn u o. Anywway, i comment my reserve
Re: Man Wey Dey Reason by plainmirror(m): 1:18pm On Jun 22, 2013
ℓ see †нэ 'Law of diminishing returns' taking effect on dis thread.



Rizn: because of unnecessary reverie(flashback), dwelling much on past events, nd short/minute uploads.

If Ʊ concur, hit Like.
Re: Man Wey Dey Reason by Habybullah(m): 1:20pm On Jun 22, 2013
texanomaly: Pesticide, ewwww...where can I send something that smells good and wont burn your skin off?
Mr Flow, its like TEX de offer 2 buy u some cool perf oh... Or so I tot..?
Re: Man Wey Dey Reason by chaarly(m): 1:51pm On Jun 22, 2013
Everybdy jez dey run their mouth. All of una jez derial dis 100th page 4 noting. #hapPy birthday in advance flow# long life and prosperity! Emmmm.. Cum update na grin
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 2:09pm On Jun 22, 2013
Why Bigie was declared wanted by the Buccaneers wasn't only because he stole Opopo's laptop, he also burgled the room of an Alora and stole 100k, after he did that, he packed his bag and ran to Ohafia.


Two weeks later.


"Baba jay you don come back from village?" I saw Baba jay entered Big boys cutz.

"yes oh, i don come back oh" He responded with a bright smile.

That day was the first day in a long while that i saw Baba jay smiled.

"this one wey you dey shine your teeth like person wey drink hot pepper soup, hope say we dey safe?" I said to him.

"guy i dey happy pass person wey drink hot pepper soup oh" He responded.

"wetin happen na? You win jackpot? Abi you win Lottery?" Man asked.

"guy my younger brother wey dey Abroad come village oh, the guy land me Dollars make i use go pay all the money wey i dey owe for school oh" He announced.

"Mumu!! Old man like you, na your younger brother dey give you money wey you go use go pay your school fees" I almost said.

"guy your younger brother na correct guy oh, which country him dey for Abroad?" I needed to know.

I thought his answer would be either USA or UK. Or both.

"na Malaysia him dey" He answered.

I thought he said; "Mali". "so your brother dey Mali, you com dey say him dey Abroad, Mali dey back of my village na, from my Village you fit use Okada go Mali" I teased.

"i say Malaysia, no be Mali" He corrected.

"so your brother dey Malaysia, and you dey happy" Man said.

"make i no happy?" Baba jay queried.

"you don ask am wetin him dey do for Malaysia?" Man said.

"him say him dey work for Oil company" Baba jay answered.

"no be only Oil company, na Ororo company" Brainbox said.

Ororo means Groundnut Oil.

"so you no know say Malaysia na the headquarter of Coco? So na Coco your brother dey sell for Malaysia" Man said.

"wetin be Coco?" Baba jay asked.

"Coco na Coconut" I was pulling his legs.

"how my brother go go Malaysia go sell Coconut, which kin nonesense business be that" Baba f'oolishly replied.

"Mumu! So you no know say Coco na C'ocaine" Snoop cursed.

"God forbid!! How my brother go dey sell C'ocaine for Malaysia, my brother na responsible guy oh" said Baba jay.

"see, look me well well, i no be like responsible guy?" Man asked Baba jay.

"you no be like responsible guy oh, you be like I'diot, you be like fool, you be like Babalawo, infact, you be like Goat" I nearly said.

"answer me na" Man raised his voice.

"you be like responsible guy na" Baba jay answered.

"see, e remain small wey i for go Malaysia with my cousin, that my cousin don die now, the Coco wey him swallow burst for him belle, me sef for don die if to say i follow am" Man narrated.

"how you go die, your Talley go help you na" Brainbox said.

"my Talley no fit help me for that one oh, abi you no know say Africa Jaz no fit work for Abroad" Man said.

When we were younger, we were told by our elder ones that Juju when taken above several Seas would be neutralized. I can't tell how true that was, even up to this moment. How i go know na? I never use Juju before na, talk less of him senior brother "Jaz". And i never travel abroad before na.

Okay!! I don travel abroad two times. The two times na Benin Republic i travel go buy chicken and turkey.

I remember now, i don travel go France sef. In my dreams. Me and my friends even played football in the famous Eiffel Towers.

"Flow you go follow me go Ama Hausa go change this Dollar to Naira oh" Baba jay said.

"who be Flow?" I asked.

"na you na" He replied.

"i resemble person wey wan die? You want make those Aboki use my blokus do Suya? Tell Man wey sabi speak Hausa make him follow you go jor" I said.

"Man you go follow me go oh, abeg" Baba jay pleaded.

"no wahala, as far as you go give me 500naira wey i go use buy Suya and Yogurt if we reach there" Man demanded.

"no wahala, i go give you na, make we dey go" Baba jay said, and they left.


About an hour after they left, a Police van parked in front of Big boys cutz, and three Policemen came out of the van. They wore bulletproofs like they wanted to go fight third world war.

A tall lady walked behind them.

"that is the guy! That is the guy that duped me!" She pointed towards me.

"who dupe you, i know you?" my heart skipped.

"which of them?" One of the Policemen asked her.

"the one on blue T-shirt" She responded.

I wasn't on Blue T-shirt. So it wasn't me.



Guess who it was?




B
R
A
I
N
B
O
X

6 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 2:14pm On Jun 22, 2013
plainmirror: ℓ see †нэ 'Law of diminishing returns' taking effect on dis thread.



Rizn: because of unnecessary reverie(flashback), dwelling much on past events, nd short/minute uploads.

If Ʊ concur, hit Like.

i guess you know why nobody concured.


Nawa for you oh.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 2:16pm On Jun 22, 2013
chaarly: Everybdy jez dey run their mouth. All of una jez derial dis 100th page 4 noting. #hapPy birthday in advance flow# long life and prosperity! Emmmm.. Cum update na grin
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 2:17pm On Jun 22, 2013
chaarly: Everybdy jez dey run their mouth. All of una jez derial dis 100th page 4 noting. #hapPy birthday in advance flow# long life and prosperity! Emmmm.. Cum update na grin


Thanks for the birthday wishes. I wish you the same.

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 2:24pm On Jun 22, 2013
Francuiz: 100 pages and still counting. Oga flow wish u more men way d reason in ur life.


Thank you Fraincuiz.

Infact there is a "Man wey dey reason" in my life presently.

I am presently experiencing a more adventurous life, i hope to write a story of it in a future time.


STILL I FLOW.
Re: Man Wey Dey Reason by opeano(m): 3:00pm On Jun 22, 2013
Flow, tanx for d update.. Hw many more should we espect b4 00.00 tomoro. Hapi bday in advance once again.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 3:16pm On Jun 22, 2013
opeano: Flow, tanx for d update.. Hw many more should we espect b4 00.00 tomoro. Hapi bday in advance once again.

when we reach there you go know.

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 3:19pm On Jun 22, 2013
flow1759:


Thank you Fraincuiz.

Infact there is a "Man wey dey reason" in my life presently.

I am presently experiencing a more adventurous life, i hope to write a story of it in a future time.


STILL I FLOW.
Thanx for the update. You are always leaving us in suspense. I hope to have the opportunity to read more of your adventures. Thanx again.
Re: Man Wey Dey Reason by opeano(m): 3:40pm On Jun 22, 2013
flow1759:

when we reach there you go know.
lols, typical man's reply. Alryt o

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 4:52pm On Jun 22, 2013
Hapi birthday baba, dazis methusela

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by Cashkhiid(m): 5:49pm On Jun 22, 2013
grin hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha
keep flowing bro ''Happy Birthday In Advance''
Re: Man Wey Dey Reason by drsolob(m): 5:49pm On Jun 22, 2013
kia this story dey sweet my belle.baba flow weldon
Re: Man Wey Dey Reason by Emperortj93(m): 5:50pm On Jun 22, 2013
Nice update.... let post our shoutout mesage on a special thread created by muah... www.nairaland.com/official: happy birthday to flow1759
Re: Man Wey Dey Reason by plainmirror(m): 6:09pm On Jun 22, 2013
Now am finally HERE!
Say HELLO 2 †нэ man of †нэ YEAR!

Obago grin
.
.
.
.
.
.
.
.
.
STILL ℓ FOLLOW grin

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by ahika(m): 9:29pm On Jun 22, 2013
After following flow right from 'Ibo Boy Wey Like Yoruba' down to 'Bad Barracks Boy' and finally 'Man Wey Dey Reason'. I said to myself ''if at d end or b4 d end of this movie I didn't make at least one post then I am an ungrateful fellow"

Nevertheless join us at the ongoing birthday party for flow at

https://www.nairaland.com/1333660/official-happy-birthday-flow1759#16404347
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 10:38pm On Jun 22, 2013
Why Brainbox was arrested was because he promised the Lady he would help her secure admission into Poly Nekede for the sum of 100k. He ate the Money and the lady never got "ad", not to talk of "mission".

Five weeks later.

I had reconciled my result, and in a month time, i would be posted for National service.

Since his roommate Bigie left, Tupac got another roommate. A she this time around. Her name was Kate. Yeah! The same Kate you know.

Kate had been frequenting Tupac's room of lately. And when we asked Tupac, se would always answer us saying; "she be my sister from another mother, i no fit do her anything", just because He and Kate was from the same village.


"guy where you go like make them post you go?" I asked Snoop as we sat at Big boyz cutz one afternoon.

"guy i go like make them post me go Lagos oh" Snoop answered.

"me sef oh" I said.

"me i go like make them post me go Abuja oh" Brainbox said.

"if to say Pkc no come bail you for station, you for dey hear dey talk say you go like make them post you go Abuja? Maybe na for Police station NYSC for post you go" I told Brainbox.

"guys i happy for una oh, me i never know when i go wear NYSC khaki, i never even get admission" Man envied us.

"no worry God go do am for you, nahim make Pkc say make i teach you how to barb, so if all of us go service, you go dey barb dey get money wey you go use arrange yourself for school" Snoop said.

"if you like make you use Talley dey barb people" I almost said.

"what of Baba jay, him go go service?" I asked.

"yes na, him don clear for FUTO, na FUTO him go sef" Brainbox answered.

"what of Pkc, him don clear for IMSU?" I asked the obvious.

"him no wan go service na, him say na God work him wan do, na Church NYSC go post am go" Man teased.

"what of Tega na?" I asked because i cared.

"him don go Warri finally, abi you no know say them expel am since from Poly Nekede" Man informed.

"i no know oh" I was shocked.

"them expel him and Opopo because school security report them say them be cultist" He added.

"but why i no know all this things since na?" I asked.

"na because you no wan know na" Snoop answered.

Being a cultist in the University wasn't for the lily livered. Cultist always called non-cultist "Jew men".

All Jew men always graduate from school after Four years, but not all cultist ends up graduating, is a known fact.

Both cultist and Jew men are capable of spilling over. But only cultist are expelled. And the cultist that are expelled are the ones that always wear cultism as a crown where ever they go.

"eyah!! So na only Man and Pkc go dey if all of us go" said Brainbox.

"and Pkc go dey sleep for house well well because our church wan open new parish for Nekede, and na Pkc go be the Pastor of the new parish" Snoop informed.

"Man go be the Assistant Pastor na" Brainbox teased.

"how i go be Assistant Pastor, you want make the church scatter?" Man said.

If Man were to be the Assistant Pastor, it would had been awesome. He would heal the sick, and even raise the dead with the powers of his Talley.



For a long while, i had not fell sick. But as i sat in the Barber's shop in the evening of the next day, i found out that i was sick. Medicine had no cure for the disease. That disease was Nostalgia.

As i thought of the fun memories ab initio i came to Uzommiri, i smiled.

We went to watch premiership football at a viewing centre down the road, and as we returned, we met Tupac at the gate.

"where my 5k" He held My shirt and that of Brainbox.

"which 5k?" I was surprised.

"i owe you money, wetin be this one na?" Brainbox was getting pissed.

He left our shirts, with a bright smile all over his face.

"why you dey smile na" I thought he was mad.

"him don mad na, you no dey see as him dey smile" Brainbox noticed.

"na your Papa dey mad" Tupac cursed.

He brought out his phone and said; "make una come see something".

He showed us a picture on his phone of him ridding on Kate, he showed us another picture of Kate giving him a B'.low job, and the last but not the the least was a picture of him licking Kate's P'.ussy.

He had won the bet.

He had f'.ucked Kate. I envied him oh.

"oya make all of una go bring my 5k one by one" He spoke boldly.


"you sure say them this picture na real?" Brainbox doubted.

"Mumu!! person show you picture of when him dey wayah Kate, you dey ask whether na real" Man said.

"how you take snap the picture wey she no know say you dey snap her" I needed to know.

"i be sharp guy na, i no let her know na, i use my handkerchief cover some part of the phone as i dey snap, and i silent the camera of the phone sef" Tupac said.

5 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by generaliy07(m): 10:56pm On Jun 22, 2013
donigspain: Your rantings in the form of abuses and curses only show how pathetic your life is.
NB: Go back to school.
Am going back soon,for my masters....but your miserable life doesnt show that you've passed through the walls of a school,not even an elementary....useless baby rascal,your posts are as stupid as your sorry a.ss !!!!
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 11:38pm On Jun 22, 2013
Flow, every update lately sounds more and more like the end is near. sad
Re: Man Wey Dey Reason by naziediamond(f): 11:58pm On Jun 22, 2013
Flow..........d story don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ finish dis 1 U̶̲̥̅̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fast forward A̶̲̥̅♏!!!!!!!!!
Re: Man Wey Dey Reason by ambivalentstate: 12:42am On Jun 23, 2013
Happy Birthday to you Mr Flow alias Flowey1957 no I mean 1759. The Udeme one of Nekede! the man who who works and never stumbles. Welcome to the table of men
Re: Man Wey Dey Reason by Habybullah(m): 12:53am On Jun 23, 2013
Wow..nobody come win dis money sha... Me n ma guys bn bet on flow or Tega doing Kate sha... HAPPY BIRTHDAY mr FLOW!!! Wishing u more ink 2 ur pen dude...
Re: Man Wey Dey Reason by SpicyMimi(f): 12:55am On Jun 23, 2013
flow1759:

when we reach there you go know.
Flow!!!! This is unfair u know So you are trying to end the story right? Am sure u stil got more adventures that u aint letting out! sad
anyway,

Happpyyyyy Birthday to you Ugo!!!
I wish u all the very best in life, more wisdom and knowledge and may u celebrate many more years to come in Joy, peace, happiness and prosperity in Jesus name, Amen!!!!!

*sobs*
Re: Man Wey Dey Reason by bammo: 1:32am On Jun 23, 2013
Happy birthday

1 Like 6 Shares

(1) (2) (3) ... (99) (100) (101) (102) (103) (104) (105) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 61
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.