12month's Posts
Nairaland Forum › 12month's Profile › 12month's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
Uniquexty: I am already having a crush on you...lol.... that's cool |
guy try get a girlfriend... it will do u gud |
I no get crush on any nairalander... Na make dem post, I laugh, learn new things then comot... online relationship hardly works for me...and I am a shy dude ![]() |
stop deceiving yourself with dis trash called tecno, gionee and co. I use A+ and I regret getting it. The stigmatisation alone is too bad. If u are interested am ready to sell mine... getting Samsung s4 in a couple of days |
linpok: hmm....just got a PM beggin me not to upload d pics,,what do u guys think?guy rest matter. just discard the idea of uploading someone's pix against their consent. me sef I no one see again don't do it....it makes no sense |
why all dis because of pix? @linpok I'll suggest u don't share her pix cos it seems she doesn't want it. abeg make peace reign. just wanna say a pocket of nairaland babes are surprisingly beautiful. |
Booty butt chic: Here I coommee.....taking it down soonbooty abeg where d booty |
now dis is great...idowu for God sake Na ur pix remain oh ![]() |
Cherish20:now dis is lovely |
linpok: No mind am jare...I don get her pic sefabeg make I see am...sabi boy |
u don't fall in love online... kiddo, u will be heartbroken... sorry but that's d truth |
where dat ID sef? throughout dis week Na every nite wen I go work u dey post pix...then delete it..haba... Oya post am tonite I dey wait ![]() |
tonychristopher: I know that most people here are more of consumers and take any shittt that come there way dressed in Android ....I have been opportuned to work closely with the two firms here in Nigeria as a pr....men these phones sucks especially techno....gionee is good but not fantastic while techno is just a phone that can't handle three hours browsing with out overheating...maybe they will need a radiatorbro which wan be European tecno again |
dumelo dumelo: Good morning everyone. ...dis one Na confirm... not fluke, not over hyped... |
linpok: Mehn I tire o! I hope say dat babe fine o,if not eh,,,if she no fine I suggest dey ban her for 1 week ![]() |
see wahala people dey awake by 3am because of pix, ASUU strike victims? or abi una no dey go work? still wondering Wats special in idowu pics... abeg make boys see am dis morning and jerk to it ![]() |
we no go sleep till we see d pix id |
waiting for ur pic id |
Oya wat is the next move...get ur own label like wizzy. wande sef don try... btw na everybodi wan get record label diz days even L.A.X |
Niggas be sounding "why is this on front page?" As if Na dem get front page |



