Stats: 3,165,913 members, 7,863,169 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 12:32 PM |
Nairaland Forum / 12month's Profile / 12month's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 18 pages)
![]() |
Kx: Primary school coach. they are no longer friends bro |
![]() |
Both tottenham fans and Daniel Levy are both impatient... you just sold your key player and you bought a whole new squad and you think that they will gel half-a-season. Things hardly work like that. ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Abati is a National disgrace. |
![]() |
dem don sack AVB tse una hear |
![]() |
Macbriz: For Fun, Skills and Development, I Love You guy must u post dis on all threads? abi u just buy new BlackBerry ni? 1 Like |
![]() |
kelvinnn: For those of u guys thinking abt the price of this p9 to nt b less than 25k.......while wait? When u cn get the infinix tab dual core for 25k. bros does d infinix tab have OTA update...and what's d spec? thankz |
![]() |
I would like to have it but why not os 4.3 kitty Kat and tecno. no get OTA. smh ![]() |
![]() |
na small pikin and jobless people full this thread smh ![]() |
![]() |
donlino9: how does that make me stingy. dats my rule. BTW u be woman? |
![]() |
single and searching for a short, chocolate in complexion girl, must be a Christian and no too like money...if u are interested, make I know |
![]() |
d moni wey glo dey dash burna boy,lynxx, mi, wande coal, omawunmi, waje and flavour make Una go use am do cheaper data plans until then I am not interested |
![]() |
who cares ...most people here shouting s3 and s4 are living fake lives. 1 Like |
![]() |
Zet72: my friend stop talking like a kid...is it the review site that wants to give me d money to buy the tecno. abeg make I hear, we are Nigerians for God sake..u see me with a tecno "scrab" but I might have so much investment u can only dream of |
![]() |
I don't want to insult anyone...buh brodah get a life. if u can afford s4 go and buy it and stop complaining that techno can't play ur games. While at 2 different banks today I saw d A+ with two different guys (not guys sef men). one was a banker while d other a customer...u can't tell me dose dudes were broke or cant afford an s4 I tell you: phantom a+ is one of d android devices I use and I enjoy it... i enjoy my 35k wella. so stop concluding that its scrab |
![]() |
I dislike virgins ![]() 2 Likes |
![]() |
wetin come worry obama today...na so so nyansh my guy dey look up and down Lwkmdfh ![]() ![]() ![]() |
![]() |
mightycrown: friends help me out. this guy sha... y u go dey use note dey toast woman? go meet her face to face n tell am...anyway u fit pm me her number make I help u out sha ![]() ![]() |
![]() |
. |
![]() |
dis OP no know wetin him dey talk... even at d time when I never get girlfriend... na almost everything I dey cook... who born u ![]() |
![]() |
fall in love online? no I won't try it in my life 2009 I met d most luvable girl of my life thru mtn funchat...she was in calabar..I was in lag..so honest,innocent girl..I later saw her pics.. she was OK. but after dating her online for 1year I told her I cudnt cope with the long distance and wasn't ready to go to Calabar. after dat we turned enemies ![]() she still remains one of the best girl I have ever dated tho now I fit just dey play with girls online but I wud never develop any feelings |
![]() |
na immature n jobless people full here sha smh ![]() 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 18 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |