Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,610 members, 7,823,655 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 12:57 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Love My Nigerian Men! (15071 Views)
I Love My Eastern European Wife. She Is A True Gift From God. / I Love My Nigerian Boyfriend! But Our Barriers Are Yoruba Culture! I'm American. / Why Do Nigerian Men Like Fat Women? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (17) (Reply) (Go Down)
Re: I Love My Nigerian Men! by oziomatv(m): 11:20am On Jun 01, 2008 |
presido1:Some church dey do online service now. |
Re: I Love My Nigerian Men! by acidrop(f): 11:23am On Jun 01, 2008 |
oziomatv:lol. help me ask am ooooo. LOL. online church. hahaah, nah u for hate now? there s nothing to hate about us anyway |
Re: I Love My Nigerian Men! by presido1: 11:27am On Jun 01, 2008 |
Anyway make i go ma own church before them rev sistas go vex say they no see ma face today. As i dey leave 2 off una comot make una no do bad tin inside here, seun dey peep ohh Adam no let Eve deceive u again. Eve beware of the Fullish vain Happy sunday ozii and acid. |
Re: I Love My Nigerian Men! by acidrop(f): 11:30am On Jun 01, 2008 |
hahahahahah. na only revrend sis dey go that ur church? datz how in d name of church all of them will come bak with additional weight in the tommy . way to go bro. datz our 9ja brodas 4 u. i will always be proud. |
Re: I Love My Nigerian Men! by oziomatv(m): 11:30am On Jun 01, 2008 |
presido1:No be your wahala bros , if acid wan make I taste the drop na she know. Make you no seduce rev. sister oh you know sey na virgin dem be. |
Re: I Love My Nigerian Men! by acidrop(f): 11:33am On Jun 01, 2008 |
oziomatv: u wan taste acid 9ja guys no dey fear oooooo |
Re: I Love My Nigerian Men! by Nobody: 11:34am On Jun 01, 2008 |
so na here that onye-ara wey them dey call presido dey abeg do go church go confess all your sins,e don too much |
Re: I Love My Nigerian Men! by oziomatv(m): 11:34am On Jun 01, 2008 |
acidrop:Na acid I take dey brush mouth for morning, so chill. |
Re: I Love My Nigerian Men! by acidrop(f): 11:35am On Jun 01, 2008 |
this acid is very different ooo, no be that igbo-made u are used to |
Re: I Love My Nigerian Men! by oziomatv(m): 11:35am On Jun 01, 2008 |
jennykadry:No mind am. na Rev.sister he dey eye so now. |
Re: I Love My Nigerian Men! by oziomatv(m): 11:37am On Jun 01, 2008 |
acidrop:your own dey more condence? leave matter, me I don see the one wey tick pass akamu. Gawd today na sunday self. |
Re: I Love My Nigerian Men! by tinakoya(f): 11:38am On Jun 01, 2008 |
i also love nigerian men,i have dated few but after some few experience they are also full of s**t,the brag and their ego sometimes, dont get me wrong there are lot of sweet niger men but for me im inlove with a handsome ghanian guy and i love evey second with him,and we are gettin married soon. |
Re: I Love My Nigerian Men! by presido1: 11:38am On Jun 01, 2008 |
acidrop: oziomatv:Make una no let papa God vex. Acid the ball dey ur kot now, if u wan ozii taste the drop who i be to say no . jennykadry:see all the NL pegans don dey fall out. I hear wetin u do with 4play. |
Re: I Love My Nigerian Men! by acidrop(f): 11:40am On Jun 01, 2008 |
oziomatv:i tire ooo, and i happened to be a revrend sis, abeg i wan go church b4 una polute me here presido1: u never still comot go d church? lol nahh i care 2 much for my 9ja brodas i dont want OZ to get hurt, so he cant taste it. . . .sorry |
Re: I Love My Nigerian Men! by oziomatv(m): 11:41am On Jun 01, 2008 |
tinakoya:Carry your love story to another tombo bar, na naija thing we dey. |
Re: I Love My Nigerian Men! by acidrop(f): 11:42am On Jun 01, 2008 |
tinakoya: hahahahaahaha. lol so wat are u trying 2 say now. that ghanina guys are better? |
Re: I Love My Nigerian Men! by presido1: 11:43am On Jun 01, 2008 |
acidrop:Do make we go togather jare, today wey i no wan help u dress up na so u go make me go late for church. oziomatv:no mind am, wetin we no go hear for NL |
Re: I Love My Nigerian Men! by oziomatv(m): 11:44am On Jun 01, 2008 |
acidrop:No worry Me I no want, The correct acid tanda my corner dey breath like who just finished 100m. race. @presido1 you sure sey na church you wan go so? abi na? |
Re: I Love My Nigerian Men! by Nobody: 11:44am On Jun 01, 2008 |
see all the Nairaland pegans don dey fall out. I hear wetin u do with 4play. see ur head,u think say i dey for dat stupid naija country wey no get future,abeg our time differences dey,so i don go church come back,wetin u hear say i do for 4play?amebo,onye asiri |
Re: I Love My Nigerian Men! by Nobody: 11:46am On Jun 01, 2008 |
acid drop u want ozi to taste d drop ? make u get ready because u no go fit walk well for 3 weeks |
Re: I Love My Nigerian Men! by oziomatv(m): 11:47am On Jun 01, 2008 |
jennykadry:4play collapse on top of jenny. |
Re: I Love My Nigerian Men! by oziomatv(m): 11:48am On Jun 01, 2008 |
jennykadry:who ask you now, |
Re: I Love My Nigerian Men! by acidrop(f): 11:48am On Jun 01, 2008 |
presido1:me and u? go where? i no sure that one nah church u wan go oooo? i no gooo, na so u carry a whole rev sis like me go club house. . . . .lol oziomatv: lol i tell u say nah ibo made acid u dey deal with. wetn u do am wey she dey breath like that? jennykadry:haaaaaaaaaaa ghenny, how can u be saying that on a sunday like this now. dont let God punish u ooo. he jst want to use my acid to do experimentation and am telling him CAUTION. so dont let ur dirrry mind operate too far |
Re: I Love My Nigerian Men! by Nobody: 11:48am On Jun 01, 2008 |
4play collapse on top of jenny. na today no be new thing naaa it happens everyday after a hot session of shagging |
Re: I Love My Nigerian Men! by tinakoya(f): 11:49am On Jun 01, 2008 |
Guys i beg kilagbe kileju. wetin i dont say wrong,please u dnt have to plug out ur teeth on me. i just read the original trend and i replied. abi u mean me b4.i didnt say ghana guys are better. Gosh take am easy i beg una all, |
Re: I Love My Nigerian Men! by presido1: 11:49am On Jun 01, 2008 |
jennykadry:Jenny u disappoint oh so u no no say we dey the same street. our time na same jare. But how u go don come back from church wen u be xtian mother, una d always get meeting after church naw. Ozii wetin i do u dis morning, Ok me no dey comot with acid again. u happy now oziomatv:4play na strong igbo guy now na edo ppl dey collapse on top women. |
Re: I Love My Nigerian Men! by acidrop(f): 11:50am On Jun 01, 2008 |
presido1:LOL edo guy don snatch ur babe b4? y u always on their case nw? |
Re: I Love My Nigerian Men! by Nobody: 11:51am On Jun 01, 2008 |
4play na strong igbo guy now na edo people dey collapse on top women. 4play gat to collapse abeg,e no easy to dey untop woman for 15 hours |
Re: I Love My Nigerian Men! by acidrop(f): 11:52am On Jun 01, 2008 |
jennykadry: may the LORD JEZUS CHRIST 4give u AMEN |
Re: I Love My Nigerian Men! by presido1: 11:53am On Jun 01, 2008 |
jennykadry:ok sorry i forget say u be mama africa acidrop:e-me ke, noway i be rev brother we no dey babe tin for our congregation. na so so pray and fasting. You don ready for the church? acidrop:Amen |
Re: I Love My Nigerian Men! by Nobody: 11:54am On Jun 01, 2008 |
may the LORD JE[b]Z[/b]US CHRIST 4give u AMEN no AMEN to dat cos there is no Z IN MY OWN JESUS |
Re: I Love My Nigerian Men! by presido1: 11:55am On Jun 01, 2008 |
jennykadry:u got it wrong that one na edo spelling |
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (17) (Reply)
Everyday Seeing Your Boyfriend Or Girlfriend / If A Girl Is Raped Wearing This Dress, Is It Her Fault? (photo) / Why Do Nigerian Guys Think Short Girls Are Easier To Date?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |