Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,303 members, 7,836,315 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 04:35 AM

Where Is Naja Haje Sef? - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Where Is Naja Haje Sef? (3400 Views)

Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person / Who Is This Naija Boy Sef? / Diz Abuja Girls Sef (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:36pm On Jun 04, 2008
Yo. Oga Doyin, u can fit check ya geography map. It wll show you all the countries for UK.
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:38pm On Jun 04, 2008
Atlanta? UK?
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:38pm On Jun 04, 2008
Jennykadry, ma binu jo.

Nana, i'm sorry but it's just that i like the name and would have liked to know more bout it. I hope say u no vex.

How is the weather in naija tho? Over here in Atlanta UK, it is real warm.

ko si wahala kiss kiss no problem jare,i just dey find una trouble


Jenny baby. . . .You knw say since that time wey I see your picshur

your face jus be like the spice for my rice. cheesy cheesy grin

so naim make u take leave sonye abi grin grin she complain to me grin which one be spice for rice again undecided doyin u no well at all cheesy grin u berra go get sonye back before another sharp guy take her from ur hand wink grin
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:39pm On Jun 04, 2008
Ibukun, no venture to vex me oh, ah ah. which ones na?
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:41pm On Jun 04, 2008
Opelope:

Ibukun, no venture to vex me oh, ah ah. which ones na?
Oh, no vex e joo, sorry o, i was just wondering sha, sorry again embarassed smiley
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:42pm On Jun 04, 2008
Atlanta in Uk? Even tho' i never cross border b4 that one no mean say i be mugu nah
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:42pm On Jun 04, 2008
wa ope if u wan vex wt anybody for this my thread,make sure say your vex no touch ibkaye oooo
Re: Where Is Naja Haje Sef? by doyin13(m): 7:44pm On Jun 04, 2008
@jenny

no mind that sonye jo. e dey tease man pikin with im yansh. e no knw say
man fit go commit concerning that kain matter.

But I don realise my mistake jare. You be the one wey Jehovah annoint for me.

With that your Choco Milo Skin. . . .Walahii hehehehehehe
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:44pm On Jun 04, 2008
Oh, I see say una wan take corna corna gang up on me abi? ok oh, Is alright, is ok. God dey.
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:44pm On Jun 04, 2008
jennykadry:

wa ope if u wan vex wt anybody for this my thread,make sure say your vex no touch ibkaye oooo
kiss kiss
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:46pm On Jun 04, 2008
nobody dey gang up on u ope,i just tell u say make u make sure say ur vex no reach ibkaye,dats all



doyin get thee behind me devil grin grin if na jazz u no fit get me cheesy cheesy
Re: Where Is Naja Haje Sef? by doyin13(m): 7:47pm On Jun 04, 2008
Opelope, you were caught trying to serve Boli to the congregation here.

You should have added ground nut with it.

E for go down well. . . . . . .hehehehehe
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:49pm On Jun 04, 2008
ok oh, if u say so, i hear u.
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:49pm On Jun 04, 2008
doyin13:

Opelope, you were caught trying to serve Boli to the congregation here.
You should have added ground nut with it.

E for go down well. . . . . . .hehehehehe
HEHEHEHEHEHEHE cheesy

Boli Ke cheesy
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:49pm On Jun 04, 2008
we no dey gang up. . .We just want make u face reality
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:50pm On Jun 04, 2008
Oga Doyin,i dey salute u o
Madam Ibk, how body?
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:51pm On Jun 04, 2008
nana:

Oga Doyin,i dey salute u o
Madam Ibk, how body?
Body dey fine o, you nko? smiley
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:52pm On Jun 04, 2008
Atlanta in Uk? Even tho' i never cross border before that one no mean say i be mugu nah

rotflmao cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy nana u no go kill me ooooo grin grin grin
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:53pm On Jun 04, 2008
Doyin, u chop ur gateman boli ati epa finish but e no do u abi? U wan make i feeed u more.

Nana, which kind reality? boli and groundnut?

Na only Jennykadry i dey reason with for here sef.
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:55pm On Jun 04, 2008
Ibk,i dey o

Madam Jenny,na true yarns nah

Ope, nvm. . .but which region Atlanta dey for Uk? Nna mehn,i dey interested. . .
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:56pm On Jun 04, 2008
rotflmao una too like trouble for dis nairaland grin grin grin cheesy
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:56pm On Jun 04, 2008
nana:

Ibk,i dey o

Madam Jenny,na true yarns nah

Ope, nvm. . .but which region Atlanta dey for Uk? Nna mehn,i dey interested. . .
Me also

@Ope
we didn't mean to vex you sha, just never heard of Atlanta being in UK, maybe you can correct us, e kpele jare
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:56pm On Jun 04, 2008
since u never cross border, u no go understand ma dear. Just chille for ABJ. no worrries.
Re: Where Is Naja Haje Sef? by saucekid(m): 7:58pm On Jun 04, 2008
@ nana
where in ikorodu u dey?

@ ibk
how u dey dear? kiss

@ jenny
naje haje dey do research for me
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:59pm On Jun 04, 2008
ehn, na UK i write? sorry oh. e suppose be US. Na the kind error man dey make when im try multitask.
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:00pm On Jun 04, 2008
Chineke Meh! Hmm,opelope. . .U're Fabulous! U're wonderful! Keep it up!
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 8:00pm On Jun 04, 2008
Opelope:

ehn, na UK i write? sorry oh. e suppose be US. Na the kind error man dey make when im try multitask.
you see, now we understand each other, sorry for all the commotion smiley

@saucekid
am fine dear, u?  kiss
Re: Where Is Naja Haje Sef? by doyin13(m): 8:04pm On Jun 04, 2008
Opelope:

ehn, na UK i write? sorry oh. e suppose be US. Na the kind error man dey make when im try multitask.

hehehehe. . .Opelope for google cheesy
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:06pm On Jun 04, 2008
lol
Re: Where Is Naja Haje Sef? by saucekid(m): 8:09pm On Jun 04, 2008
lolipop
Re: Where Is Naja Haje Sef? by StephenP(m): 8:10pm On Jun 04, 2008
Opelope:

ehn, na UK i write? sorry oh. e suppose be US. Na the kind error man dey make when im try multitask.

You said UK twice and kept defending it when others were like "Atlanta? UK?" Seems more like a lie that blew up in your face if anything. Anyway, it is 81°F or 27°C in Lagos according to MSN weather.
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:11pm On Jun 04, 2008
buhahaha

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Anatomy Of D Female Brain / It's Hard Being A Hot Guy / Why Do I Get Bored Of Girls Easily?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.