Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,287 members, 7,836,269 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 01:27 AM

Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date - Romance (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date (43609 Views)

Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date / Lies You Told Your Parents In The Name Of Love(teens Love) / Statement You Told Your Patner And Later Regreted (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:24pm On Nov 19, 2013
Idowuogbo:
B4.... Oshodi sef dey! grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:25pm On Nov 19, 2013
Idowuogbo:
B4.... Oshodi sef dey! grin
ati ojuelegba grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Idowuogbo(f): 11:25pm On Nov 19, 2013
Mods, dem want make I derail but d God of Elijah no gree. I refuse to reply this^^^^ woman o! Woman,I bind u!!!! grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:28pm On Nov 19, 2013
leavestory: wetin dey do the woman?shey awon daddy wa o si ni ile ni?
*singing in da greens voice * daddy mi o si nile,mummy mi o sinile,emi nikan mo wanile.daddy mi ti losi lokoja,mummy mi travel lo lokoja eminikan mo wanle,shey lori bed ni,abi lori rug ni.abeg i no fit continue the restgrin

no be for my mouth them go hear say landlord wife don die grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:31pm On Nov 19, 2013
Idowuogbo:
Hahaha... Funny! undecided Innocent pips dey carry over cus ur village chiefs dem siddan for throne and u here typing nonsensicals. Obo(monkey) ni e! BlAwddy ragga muffin excrembre! Infact, u a vagabon! Stupendous intete angry
chai. Na blessing abi na curse b dis, ah no undastand anytyn u write o. I dodge am sha, just in case.
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:33pm On Nov 19, 2013
kulyie: *singing in da greens voice * daddy mi o si nile,mummy mi o sinile,emi nikan mo wanile.daddy mi ti losi lokoja,mummy mi travel lo lokoja eminikan mo wanle,shey lori bed ni,abi lori rug ni.abeg i no fit continue the restgrin

no be for my mouth them go hear say landlord wife don die grin
chineke!!!olorun oooo,jesu ooooo,chai wetin I dey wait for,shey make I come join u?grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Idowuogbo(f): 11:36pm On Nov 19, 2013
leavestory: chineke!!!olorun oooo,jesu ooooo,chai wetin I dey wait for,shey make I come join u?grin
Haaaa! Baby geh, Child abuse lipsrsealed
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:37pm On Nov 19, 2013
Idowuogbo:
Haaaa! Baby geh, Child abuse lipsrsealed
na she be the child wey dem dey abuse abi?
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:41pm On Nov 19, 2013
leavestory: chineke!!!olorun oooo,jesu ooooo,chai wetin I dey wait for,shey make I come join u?grin
haaaaaa alakoba lomo yi sha.omo burukuyi fe koba mi grin mummy go flog mi.she has forbidden males in the house.infact she go disown me
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:43pm On Nov 19, 2013
kulyie: haaaaaa alakoba lomo yi sha.omo burukuyi fe koba mi grin mummy go flog mi.she has forbidden males in the house.infact she go disown me
mummy mo pe omo buruku ni e fe ya so that is why she go flog u,but anyways u fit pass back-yard come out ,u know nah as u dey always do am!!!grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:43pm On Nov 19, 2013
Idowuogbo:
Haaaa! Baby geh, Child abuse lipsrsealed
exactly.afterall,i am just 13 years old and i need a pen not a grin:p8-)





wetin you wan read cheesy


God no go gree you
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:45pm On Nov 19, 2013
leavestory: mummy mo pe omo buruku ni e fe ya so that is why she go flog u,but anyways u fit pass back-yard come out ,u know nah as u dey always do am!!!grin
habbbaaaa broda kunle! Broda agbaya cheesy


them say make you teach me maths,you say make i pass backyard comot from your house.broda alakoba smiley
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Idowuogbo(f): 11:47pm On Nov 19, 2013
kulyie: exactly.afterall,i am just 13 years old and i need a pen not a grin:p8-)





wetin you wan read cheesy


God no go gree you
Baby geh, come this thread abeg! Come drop Biko! E seun! kiss

https://www.nairaland.com/1522558/tehns-2nd-annual-end-year#19658705
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Idowuogbo(f): 11:48pm On Nov 19, 2013
leavestory: na she be the child wey dem dey abuse abi?
Forget story... U sef locate dat thread go represent tinwa tinwa shogbo? Wagbayi! cheesy
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:48pm On Nov 19, 2013
kulyie: habbbaaaa broda kunle! Broda agbaya cheesy


in olamide voice***abi church deeper life ni o loni o da eyan mo o mo badoo!!!bro kunle gan fe je ni be nah,ara bro kunle o ki n se okutacheesy
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by MsPweshy(f): 11:53pm On Nov 19, 2013
angry some people are spoiling the fun!! So not cool.
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:54pm On Nov 19, 2013
Ms_Pweshy: angry some people are spoiling the fun!! So not cool.
what fun?

1 Like

Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 11:58pm On Nov 19, 2013
Idowuogbo:
Baby geh, come this thread abeg! Come drop Biko! E seun! kiss

https://www.nairaland.com/1522558/tehns-2nd-annual-end-year#19658705
i don gbori wo be and don put my own inputs :* ose jare,won ni felomi shey e cheesy
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:02am On Nov 20, 2013
leavestory: in olamide voice***abi church deeper life ni o loni o da eyan mo o mo badoo!!!bro kunle gan fe je ni be nah,ara bro kunle o ki n se okutacheesy
cheesy ara temi man'safara o cheesy awon broda jenbe,eshamalojejekuje to ma hayinlofun grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:05am On Nov 20, 2013
kulyie: cheesy ara temi man'safara o cheesy awon broda jenbe,eshamalojejekuje to ma hayinlofun grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:07am On Nov 20, 2013
kulyie: cheesy ara temi man'safara o cheesy awon broda jenbe,eshamalojejekuje to ma hayinlofun grin
lmao!!!!ijekuje yen gan ni mo fe je!!!:De check pm/email yin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by anitank(f): 12:19am On Nov 20, 2013
Ms_Pweshy: angry some people are spoiling the fun!! So not cool.
Well that's what you get when a bunch of touts take over a peaceful and fun environ grin grin grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:21am On Nov 20, 2013
leavestory: lmao!!!!ijekuje yen gan ni mo fe je!!!:De check pm/email yin
baba yi,fi story le jare cheesy emi o nshey e-friendship.mabinu,moti click dismiss. 8-)
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:22am On Nov 20, 2013
anitank:
Well that's what you get when a bunch of touts take over a peaceful and fun environ grin grin grin
angryand u think that is funny?

1 Like

Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:23am On Nov 20, 2013
kulyie: baba yi,fi story le jare cheesy emi o nshey e-friendship.mabinu,moti click dismiss. 8-)
waka
grin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Idowuogbo(f): 12:23am On Nov 20, 2013
anitank:
Well that's what you get when a bunch of touts take over a peaceful and fun environ grin grin grin
Abi o! Agberos everywhere! angry

Come hia make we gist cheesy

https://www.nairaland.com/1522558/tehns-2nd-annual-end-year#19658705

1 Like

Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Idowuogbo(f): 12:24am On Nov 20, 2013
kulyie: baba yi,fi story le jare cheesy emi o nshey e-friendship.mabinu,moti click dismiss. 8-)
Lmao! Ouch!! lipsrsealed
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:28am On Nov 20, 2013
leavestory: waka
grin
otibinu cheesy oya jebure cheesy


fine boy like you no suppose dey binu na :p oya smile chisos loffs you cheesy i will smile chisos loffs me alaluya8-)
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:31am On Nov 20, 2013
kulyie: otibinu cheesy oya jebure cheesy


fine boy like you no suppose dey binu na :p oya smile chisos loffs you cheesy i will smile chisos loffs me alaluya8-)
why I no go binu!!!!see as u use mi pa!!! angrygrin
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:35am On Nov 20, 2013
leavestory: why I no go binu!!!!see as u use mi pa!!! angrygrin
haba,no na,koribe,how i go use my home boy pa.no take am like that we be friends on nairaland na.oya take e-hug and e-peck :*,oya turn your left cheek,now your right cheek:*


cheesy shey efritin don settle now smiley
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:37am On Nov 20, 2013
kulyie: haba,no na,koribe,how i go use my home boy pa.no take am like that we be friends on nairaland na.oya take e-hug and e-peck :*,oya turn your left cheek,now your right cheek:*


cheesy shey efritin don settle now smiley
****faints***peck of life
Re: Lies You Told Your Parents When Sneaking Out For A Date by Nobody: 12:38am On Nov 20, 2013
leavestory: ****faints***peck of life
haaaaa broda leave story,ma faint o cheesy


oya wake up.idooowwwuuu odewa gbami ke cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

Is It Right For A Guy To Ask A Girl For Money? / Some Lies Guys Normally Used To Lure Ladies To The Bed / Lady Gives Her Boyfriend's Phone Number To Her Toasters, Each Time They Ask

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.