Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,673 members, 7,955,475 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 06:55 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. (16571 Views)
Playboy...(how To Spot One) / An Example Of The Way Naija Babes Act Nowadays / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by moneyhungry(m): 3:25pm On Dec 23, 2013 |
Guys, Dating na wash oh, so this is how to be a successful playboy in naija. Nowadays, na playboy sure pass oh!. Na the rules be this: 1) BE ATTRACTIVE: This is the most important rule in the game. Girls fall for attractive guys, it's simple and plain. So guys, hustle and package yourself: take care of your hair, skin, wear nice perfumes, and dress fly!. I'm not talking about skinny jeans, I'm talking about that grown man look and please don't sag too much. No mean say you go keep trouser for your chest oh. lol. Be a fine boy bro!!. All that money wey you use dash one girl wey dey break your heart and no even send you, use it and package yourself so that you can attract more girls. Girls love guys that other girls will trip for, it gives them more self esteem. That's what's up oh, wake up!. If you package yourself and look attractive, you don't need all that "10 ways to get a girl" bla bla bla, all na hogwash. Girls will come your way, all you need to do is to know when to detect the green light from them and zoom in. If you get nice apartment and car na advantage, all na still under attraction because you will attract a higher class of girls. 2) 50/50: please, don't go extra miles to get any girl. If she likes you, she wouldn't stress you, things would be smooth. Stop the excessive calls, text, chats if she is not reciprocating. If you've called her 3 times and you never receive 1 call from her, omoh na jonzing oh. Let her be, she's not feeling you. Because that same girl wey no dey return your calls, get other guys wey she go dey over-call like 3 times per day. You dey chase am for 3 months but emeka Don straff am within 1 week. Na packaging. That's why I say you should package and be attractive (number 1 rule). If you're attractive, you would have enough girls and the few jonzing girls wouldn't matter. Even Jay-z can't get every girl but his "attractive" money can get him enough to last for his lifetime. 3) DON'T DEPEND ON MONEY: money is good but it's not the ultimatum when it comes to getting Nigerian girls. If you must spend, spend it on yourself. It's called packaging... Again the most important rule comes in: be ATTRACTIVE. Those who depend solely on money to get a Nigerian girl are guys whom are "unpackaged", ugly or have very low self esteem. Bro, if you're not bad looking, package yourself and watch things change. That girl wey you dey buy BB porch for still get guys wey dey straff her for free!!. Don't be a maga, use that money take package yourself. Even if you spend, it's gonna be very little and for very important reasons. I hear guys dey shout say the key to naija girls na money but na pure lie! Be wise. Girls also like sweet-talkers, tell her whatever she loves to hear. If she finds you attractive, the only thing you gotta spend on her is time and maybe a little cash. 4). SINGLE MINDSET: In Nigeria, the relationship world is a fairly tale. A pipe dream. Most of the relationship na pure wash. They might feel we are in a relationship but in my mind I'm single. If you have this mindset, you would worry less and give her freedom. Girls love freedom, they hate an over suspicious/nagging guy. The level of cheating nowadays is hilarious. Brothers, stop putting your hearts in every relationship cuz only like 0.5% of Nigerian girls are trustworthy. They are scarce, Be wise. Your girlfriend fit get like 5 other bad guys wey dey service am. I dey laff you!!. You nor dey see wetin dey happen for our social media?. Na only you like to straff abi? Hahaha! 5) BACK-UP PLANS: omoh its good to have at least at 4 or 5 girlfriends in this computer age oh. I pity guys wey dey form "I'm faithful" to one. Bro, that your "faithful" girl might be fvcking other dudes. That's why she breaks your heart: stup.id murdafucka. Abi na spirits get all these girls wey I dey sexvice?. I dey laff. When you have enough girls, no one of them can deeply hurt you. It's easy, you just pick the next best one and in a few days all that memories of your ex is swept clean. Move on, you st.upid murdafucka. Stop catching feelings, that's a bit:ch @ss trait. 6) DOG-EAT-DOG-WORLD: No matter how attractive and hot you are, there's always someone out there that could outshine you. But it's cool. Its a dog eat dog world. If a hotter/ richer guy snatches my girls attention, I wouldn't care deep cuz I know I got more and I'd still attract someone else's girlfriend too!.... And the circle continues. That's how it goes, no hard feelings. 7) BED CHAMPION: Sorry, I cant teach you this but its important. Learn to be a giant at it, be the best you can be. Them like am die. If you're good, she would keep coming back. I Don show with more points oh! SCARCITY: Naija girls are confused by nature. So confusion na another way to use follow them. Naija girls like guys wey no send them too much, as in guys wey dey show small affection but wey still no dey available. Let me give an example. At the 1st-2nd week of meeting, the calls you make to her will interest her. Fine. But If you call naija babe too much (let's say 2 or 3 times per day), a time will come when she no go dey pick your call. That call wey you dey see as "caring" and "romantic" she dey see am as "disturbance". Even if na missed called, she no go even flash or call you back. That time u Don too make yourself available, you value Don dey fall. Meanwhile e get another Guy wey if she see him call she go shout "oh my God!, its emeka!". If na missed call, she go call emeka back sharpaly. That na because emeka dey scarce. If you dey always go visit her, one day she dey house but she go tell you say she go ikeja. Hahaha! Na Jonzing tinz o. Same thing goes for chatting: bbm, whatsapp, FB. Try dey scarce up sometimes, she go miss u small. This point is on the assumption that she finds you attractive and likes you oh when you first met. Because a girl wey no like you go dey jonz you like this from day one. QUIETNESS: Another secret be say girls like quiet guys! I swear!!. Quietness dey confuse them, e dey trip them. Unless you dey very funny then you fit talk but on the average. If you be type wey dey talk like parrot, she go tire for you quick oh. The more you talk, the more your value dey drop. She no go even let you meet her friends cuz you go fall her hands flat. TALK SEX: if you plan on straffing her, then you must give her clues long before the time arises. No be say you go tell her say "I want to have sex with you" oh!. I mean during your normal discussions, try and chip in sex talks and be a little nasty. E.g Tell her say her nyash make Sense. She go code say ur head is there. Some girls are bad but they hide it, it's your job to bring out that nasty side of her. It might not go too well at first but later you go blend am in and At least make she no say your head dey there. Later on you go dey use joke tell her say you go like straff her. If you be pro for sweet talk, e get the kind things about sex wey you go tell her wey go make her dey look forward to the straffing day. Any day you invite her over, her mind go dey there and anything you try wouldn't come as a surprise. This way you stand a better chance of straffing because she already know say na baddo you be before she agree to come see you. Whereby you dey form pastor since and suddenly you come try touching or straffing, the shock wey she fit display go scatter everything. Hahaha! Shame go catch you and Some no go even come near you again. N/B: don't be foolish bro, always keep a good girl and if possible, wife her. They are extremely scarce in naija so you must hold on and never let go if you find her. A wise Guy can identify a good girl. I met one during my youth service but sadly, she was married. Morals, soul, beauty, brains: A perfect woman. Until I find her, I shall keep pimping these bit:ches. 71 Likes 2 Shares |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by vizkiz: 3:27pm On Dec 23, 2013 |
An dis r d kindda peeps dt calls demselves ''leaders of 2morrow'' 8 Likes |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by papannamdi1(m): 3:36pm On Dec 23, 2013 |
Pictures or its a big phat lie 2 Likes |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 3:43pm On Dec 23, 2013 |
Onye ego bu eze nwanyi |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 3:49pm On Dec 23, 2013 |
Well said. Welcome to the "playas" club. 3 Likes |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by dopeJemi: 4:12pm On Dec 23, 2013 |
u sabi am |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by tardell007(m): 4:28pm On Dec 23, 2013 |
Austeenx: Well said. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by bilexg(m): 4:46pm On Dec 23, 2013 |
@ OP, I'LL REPORT YOU TO THE POLICE!!! |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 4:58pm On Dec 23, 2013 |
1 Like |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by hotwax: 5:31pm On Dec 23, 2013 |
Nice one |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by youngprof2n(m): 5:51pm On Dec 23, 2013 |
kudos bro dts d key to naija babes. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by ikekings1: 5:52pm On Dec 23, 2013 |
Chai!! Dis op get sense die. I salute you sir! Watch the so called holier than thou peeps attack you. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by youngprof2n(m): 5:52pm On Dec 23, 2013 |
kudos bro dts d key to naija babes.kudos bro dts d key to naija babes.kudos bro dts d key to naija babes. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by mencade6: 6:12pm On Dec 23, 2013 |
oh my God! *brings out jotter and biro. Writes everything down* i will study this the way i studied for my ICAN 4 Likes |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by ecomerceguru: 6:15pm On Dec 23, 2013 |
bilexg: @ OP, Mumu... Laugh don skata my belle 4 here Pooh. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by krayzieklay(m): 6:15pm On Dec 23, 2013 |
OP,send me ur account number.. #realG #nailedit #fact |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Bacteriocin(m): 6:17pm On Dec 23, 2013 |
Gbaaaaaaaayi @ first point |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by olupentane(m): 6:57pm On Dec 23, 2013 |
So you abandoned your thread to come and display playboy talent your here. dialling SSS number to pick you up in a minute. oya come resume your thread I don forgive you. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by duni04(m): 7:17pm On Dec 23, 2013 |
Wa sere. OP abeg chop knuckle, ur head dey dere 2 Likes |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by missdebs(f): 8:30pm On Dec 23, 2013 |
jesus christ of okrika....i weep 4 nigeria |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by missdebs(f): 8:30pm On Dec 23, 2013 |
chei...i weep 4 nigerian youth |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Ruq: 9:16pm On Dec 23, 2013 |
It's funny how you say money is not all that important, but to package yourself you need a lot of it. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 9:32pm On Dec 23, 2013 |
Hmmmmm. Aren't we catching fun...... Its lovely so see young peeps pride themselves in being wise and smart. Its also hilarious to hear them wail and nag later when they get outsmarted by people who seemed timid and unknowing initially. @ OP,best of luck. Keep it up. Sooner or later,the player gets played. 6 Likes |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 9:44pm On Dec 23, 2013 |
Hmnnn...This guy na baddest guyzes ever liveth , anyways I still dey observe sha |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by imsuboi(m): 10:16pm On Dec 23, 2013 |
missdebs: chei...i weep 4 nigerian youth LoL. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 10:37pm On Dec 23, 2013 |
Copy and Paste... |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by 6inches: 10:45pm On Dec 23, 2013 |
yeah bro thats how it z done here i tire for nairaland and deir 10 ways to love, 10 ways to kiss, 10 ways ton phuck.. hanhan warubiish .u simply fuccck dem wit ur liitle change and i achieve dat wit ma 6inches yeeaaah. OOOH FUUUCK IT |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by alienware(m): 10:46pm On Dec 23, 2013 |
vizkiz: An dis r d kindda peeps dt calls demselves ''leaders of 2morrow''wetin this one dey talk ? |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by moneyhungry(m): 10:50pm On Dec 23, 2013 |
martha: Copy and Paste...u dead wrong. na my original playboy guide be this. I wrote this shi.t. check the other one too. 1 Like |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by vizkiz: 10:52pm On Dec 23, 2013 |
alienware: wetin this one dey talk ? i wntd 2 call yuh a dumb@ss b4 buh after seeinq ur username... Like seriously bro 1 Like |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by moneyhungry(m): 10:55pm On Dec 23, 2013 |
GentleMimi: Hmmmmm. Aren't we catching fun......it's easy. I don't spend a dime on these bit.chesz... so I got nothing to loose. get ur mind right. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by moneyhungry(m): 10:58pm On Dec 23, 2013 |
Ruq: It's funny how you say money is not all that important, but to package yourself you need a lot of it.I said if you must spend, then spend on YOURSELF. in a few cases, you might need a little cash to make it click. if she is really attracted to you, your time is equivalent to a million dollars to her. 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
I Want To Marry Miss Nairaland - December 2014! / 9 Secret Things Men Can't Resist In Women / Canada Finally Humbled Me With Pussy After 8months: Pictures
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50 |