1950Mack's Posts
Nairaland Forum › 1950Mack's Profile › 1950Mack's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 19 pages)
obinna58:Abeg no vex... na dat nigga push me... person go comment in peace but some people go prefer to attack am unnecessarily... no vex jarey ![]() |
GeneralPula:It is original... just made for Asian market... read up reviews and specs you'll see dual sim options are available market options ![]() |
GeneralPula:Yes... the Asian launched variants... using memory card slot as second sim slot. ![]() |
atinga1:Poor man mentality... they think everything is all about food... for food only earthworm ![]()
|
atinga1:See werey... you think say na everybody poor like you... poor men always thinking others are also poor... same way a madman sees everyone else as mad.... see your prayer request for my hand... all your generation go work for just a quarter of those papers I held... otondo... werey think say na people wey fat dem de call big man... I like my athletic stature... church rat ![]()
|
atinga1:No be you go tell me my level... 3 companies are registered with me as the only person with significant control... now what does that make me... my annual gain is several people's life dream... the pictures below is my heavy duty diagnostic tool... bought for $1,600... I have 2 other lesser truck scanners with the least costing $600... Samsung Galaxy Fold 3 is priced at $500 or $800 max... I can afford it if I want... if I release just one of my plot for ibeju there out of the several dozens I go buy the phone 4times... so na you make you de your level, thanks ![]()
|
Miracood2:Hehehehe... you funny it now belongs to my sibling sha ![]() |
GeneralPula:It's hyper fast... apps don't freeze like in other android phones... camera is excellent... organization is topnotch... I do many PC tasks on my phone without blinking or overheating... screen is excellent... I see my phone clearly in sunlight... above all it is waterproof... and that is what pursued me to Samsung... I bought a new infinix and after 3 months it packed up because I received a short call in the rain... I was told moisture entered the panel... out of annoyance I went to buy Samsung only because it is waterproof... my job knows no weather so I needed a phone I can trust... ordinary small drop of water de for my chord and Samsung said I should remove it because water is detected... that is all I need from a phone to secure my assets inside it... since I began using it I saw a clear difference between Samsung and other androids... you see Samsung phones launched 3 years ago are super advanced than tecno or infinix that will launch next year... camera wise alone dem no be mate... this is a fact meanwhile I was able to repair the infinix just 3days ago after almost 2years I abandoned it ![]() |
The house no even fine... be like ranch in rural Texas ![]() |
they will not let people deliver their market in peace... after all the noise dem go still free dem laslas... naija na cruise walahi ![]() |
this man go stingy walahi... he no wan spend shishi from government money wey he don embezzle tire... you even suppose start charity organization sef... for those people wey you demolish their houses in karmo abuja... wicked man ![]() |
Hezzyluv:Naomi bawo... it is Xiaomi... no worry very soon all of us go sabi Chinese for naija... because our sinzu president don sell Nigeria to China... I don even choose my Chinese name... call me chunchiqua ![]() |
if dem dash me tecno, infinix, redmi etc I go just sell am or dash another person... since I begin use Samsung I kon realize say phone pass phone... and those ones na toy... I can only use Samsung or Apple ![]() Modified I just saw the price and my head explode... kilode... shey the phone de browse future ni... as in shey I fit download my future from the phone.... na 2plot of land be dat o... I rather buy Samsung Galaxy Fold 3 instead... I discover say na MD and CEO de use am pass... me too wan show off like oga boss wey I be ![]() |
you de talk your own... there are more than 3 choices from naught if you ask me... you go say na him don give you bribe yet... awon werey... nobody can force their way through anymore... if naso e easy ask hari potter for adamawa... see where the werey go de sleep now because senior men don de find am ![]()
|
na waoh.... dis one wey building de collapse everywhere for dis contiri... shey Nigeria gan no go collapse bayi ![]() |
Walahi you dey play ni o... just dey play... we never forgive abacha... na dis dullar.dinho we go kon forgive... keep sipping kunu ![]() |
Pu.nani just sent another nigga to hell... phuckshit... is she happy now ![]() |
Yoruba get rhymes na ![]() |
If dis ones know book make my prick bend... there is difference between physics degree and yansh degree... dis ones na graduate olosho na... the before and after is the evidence... randy lecturers don empty all their palliative... u see all dat olumo rock so, na packaging... enter za oda room and you shall see miracle in person... you go know why femi kuti sing wonder wonder wonder wonder... no wife material in Nigeria oloun... na fairly used you go always see I swear ![]()
|
BiafranPatriot:Frustration don enter dis one blood o... sotey e bold all the nonsense wey he post... me sef get time to read the werey erroneous comment sha... ordinary comment wey another person comment o... naso he just begin de talk baliblu bulaba... no be by big grammar be say u sabi English ... hehehehehe jaga don pepper dis one eye... may 29 will come... until then obingoes should join pan.dora obi to search for his stolen manhood... see mouth like chicken butt ![]()
|
werey... na who tell you... just de imagine nonsense... like say efcc too no be scam... efcc own several estates too in Abuja... you see that werey called magu... he nearly seize aso rock to call am him own ![]() |
una sidown for one hut de demand balderdash .... una no sabi road to Sudan ni... make una go evacuate dem by na self... all these almajiris and their reverse mentality.... dem ma wan show say dem get mouth.... why una no demand bandits to release those they kidnapped... tuwo brains... Allah kiyaye ![]() |
he is a good man... let us celebrate him, buhari should give him national medal of honour so that boko haram can imitate him ![]() |
nobody can ever pass that ![]() |
wahala wear safety boot ![]() |
follow your instincts... then show and emphasize passion for the growth of the organization... interviewers always like to hear that... e de make belle sweet them ![]() |
the i.diots don't want peace... everyday they kill and suffer Nigerians... dem go kon open their smelling mouth de preach nonsense.... all of you in Buhari cabinet will not die and rest in peace ![]() |
Oloribu oloshi... you no go die better... may we never see you again in power... your generation must be banned from politics ![]() |
Hehehehe... laslas he don de trace him true home... but you be werey o... so you be Nigerien come de claim Nigerian... see as you scatter our country... you no go die better... oloshi oloribu ![]() |
hah... sorry o |
Senkasa:Banana still try, it's more like guguru and epa republic ![]() |
awon werey tun ti gba bribe... dem don bribe dem again... Nigeria is for sale walahi ![]() |




it now belongs to my sibling sha 
na waoh.... dis one wey building de collapse everywhere for dis contiri... shey Nigeria gan no go collapse bayi