1950Mack's Posts
Nairaland Forum › 1950Mack's Profile › 1950Mack's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 19 pages)
yeye people... like say e go reach anywhere... fuel scarcity go still de... shior ![]() |
Shey my eyes de pain me ni... ordinary bullying o... if you kon ki person nko... wey our leaders for naija here de kill Nigerians on daily basis yet dem no go even shake body... this one shock me o ![]() |
like seriously there's real money in agriculture... cultivating just cassava on 10 acres can buy you land in lekki.... if una see me carry hoe and cutlass e get why ![]() |
Eluu P want to destroy their self before may 29 sef... APC juju de work ![]() |
dey play... just dey play... e be like you never experience kidnapper abi... wey you suppose de code u wan show off... I pray say big bros dem no go see you as palliative o ![]() |
you see now... and obingoes don de para say na only pan.dora obi own dem remove... dem blame apc and federal government sef.... disobedients can be so pathetic... naso dem go squeeze mouth like fowl yansh ![]()
|
these Obipobs or Ipobi are so so pathetic... what are you guys drinking... it is nkpuru miri am sure... naso dem go squeeze mouth like fowl yansh ![]()
|
[quote author=MarketDispatch post=122642595][/quote]Abi young men in Nigeria go to take old women abroad ![]() |
the dude made himself a scapegoat... all sinners will now use him to form saint and purity... see what impatience can cost you... don't ever think you're stronger than the wisest.... overconfidence kills like overspeeding ![]() |
dem go soon donate for others like him who enjoy badmouthing those bigger than dem... dem no go sidown jeje de drink deir garri in peace... looking for trouble is their nature... one by one they will learn hard lessons... mind you this is igbo versus igbo now... this shows the level of hate and intolerance for their own kin... and the obi.diots would insult Yorubas and other tribes as they like without break ... I pray for more donations for you people until you learn to respect others... where is pan.dora obi here... abi he no de hear news again... shior ![]()
|
I don't think so... the party itself has issues of greed common in every other political parties... they need to resolve it quickly and claim their spot as a strong opposition party, PDP has been weak since 2015 ![]() |
Welcomme:See dis werey... must you insult someone else for expressing his own opinion... why are madmen and lunatics on this forum sef... ofcourse not all politicians are uneducated... no be you go tell me... Nairaland senior werey... see him face below ![]()
|
Na this kind news I de don de pray for since... na we de dat industry... emuse wa o... cash should flow ![]() |
I don't know why some folks just like to cry over spilled milk... you guys are supposed to start working for 2027... you will fail several times if you can't let go of failure and learn from it instead ![]() |
Certificate of return get power pass university certificate... most of these people no get common secondary school Certificate and even if dem get dem no go ever show us... but Certificate of return de sweet dem to carry upandan like guguru and epa naija na cruise ![]() |
to who and who... who are the whistleblowers .... see wetin the werey use cashout... everybody just de blow lie for this contiri... but e be like say na this business I go do next... make I run go buy 20 whistle for idumota... una no go hear word again oloun ![]() |
ojun50: I believe you... either he no de this country as you said or he no de current at all... no be everybody de hear news or follow current affairs o... if not he suppose know who de give people body heat for nass ![]() |
I love this... keep it up ![]() |
the werey for him mind de pray make she die soon... like a month later if possible... eleribu... see wetin money don cause ![]() |
why news of infidelity kon de hit headlines these days... so you mean pu.nani don send that dude to hell now... because I sure say he no go heaven... because he no die better atall... the werey first hide inside wardrobe before he kpai laslas ![]() |
awon omo yauyau don frustrate and pepper lecturers dem ![]() |
power tussle everywhere... God help us ...meanwhile how can one join the PDP... asking for someone... if you know how please share the details... abi shey na court go also decide who go fit join political party now for this funny country of ours ![]() |
hehehehe...baba you better de sip your paraga jeje o.... make you no go implicate yourself by yourself... because if dem investigate the matter too much the baliblu and bulaba wey happen for presidential election fit cast too... better de sip your paraga with style and wait for may 29 to go and retire in aso rock like Buhari... aso rock na retirement home... naija na cruise walahi ![]() |
naso people dance when Buhari win in 2015 and 2019 consecutively... dem dance for just one day and roast for 8years like corn.... when will shoprite put sense on their shelves... people are supposed to also shop for sense in supermarkets and malls ![]() |
people and badmouth sha... so lenukan na Mymood born Mudu Harry Potter ...dey play ....just dey play ![]() |
we only export nonsense in this country... why export Nigerian politics to Saudi Arabia... oya make dem carry one of the speaker for national theatre give am... because he hold meeting for Saudi... radarada ![]() |
wetin you go talk before.... hehehehe... luck turn in your favour na abi... if no be that nerd called hari abi na harry potter sef... wey move pass him shadow, APC don already cook enough beans before the werey no let am donn wey e throway am for ground... in anything in life patience is key... even if you're gonna win you may lose if you're not patient enough... wetin scratch the ode for blokus wey make am jump like frog and scatter plans... he for wait make dem finish rigging to the highest votes in the end of collation as planned... he wan show confidence... aboki na aboki... now dem go fry am chop like dodo... because fintiri don promise to deal with all those involved ![]() |
e don happen e don shele... set awon carry me go dubai by tulasi... the man say he no go again... wetin kon cause gbege now... women sha... in this life just have money... "msn (money stop nonsense)" - oritse femi ![]() |
people too like court these days... e be like me ma go go borrow wig and overall o.... so that I go follow cashout from politicians bigtime... but wait o... shey na overall una de call that black agbada... lawyers over to you ![]() |
I watched the interview... I laughed my heads off all through... dino is a comedian... the way he spat on bello was epic... he said bello constructed center table call am flyover.... hehehehe ... he also bruised wike badly... I must commend dino for his intellectual and verbal prowess... I thought he was an unserious fellow too and a troublemaker... but he outrightly explained that being free with the people doesn't mean you're a joker all the time... he even used the dancing senator as example to buttress his point that he is fit to become kogi governor against all odds or biased assumptions... I like the part where he said there will be merriment in kogi if elected governor... that people will surely flex and the state would turn tourist attraction... but that channels interviewer called seun really knows how to strike questions o... that guy follow de set waec I swear... even fintiri nearly cough when seun squeeze am ![]() |
you don meanit... tell me something... ehhhennn ... so they have been passing envelopes around lately ![]() |
camri:Me ke... I no de that lane o ![]() |
yeye people... like say e go reach anywhere... fuel scarcity go still de... shior 

