1950Mack's Posts
Nairaland Forum › 1950Mack's Profile › 1950Mack's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
Larryndelaw:why you no go ask mohbad ![]()
|
Emeskhalifa:you no get Google for your phone ![]()
|
ope o... abeg make dem first cut him pr.i.c.k... they should castrate the werey ![]()
|
na general problem... nobody is decent in the country anymore ![]() |
uncleck:I was about to comment when I saw yours... exact same words I wanted to use... especially that "sex gad.get for life".... I like that phrase ![]() Imagine... you use me do shakara in the past wan come return to Gaza now... arankan Gaza... if you no love me before no love me now... leave me alone or we do friends with benefits... ayewada... this is Nigeria... no be America we dey... this is not Hollywood love story ![]() |
talk2hb1:bros be calming down... you too de para ![]() Slap soldier in front of barrack.... rflmao ![]() |
cool... what a man can do a woman better do better ![]()
|
englishmart:if no be say you be poor man... as in poverty wear you isiagwu... how you go lodge for 1,500 hotel de expect eko hotel hospitality... let say you get money hotel of 5k and 10k de wey you go enjoy yourself wella... I don lodge for Ekiti many times so I know... but na wetin your money reach you get... dem suppose fetch gutter water for you to baff sef... no come hia de lie anyhow because of hate... your prestigious Anambra wey be like aboki toilet... nasoso dirty and sh..it everywhere... for upper iweka everybody resemble bed bug... waiting to suck your blood... tufiakwa... pa.n.do.r.a obi and the wailers crew... more vawulence will be cooked for you all ![]()
|
dem try... oya give dem amnesty ![]() |
make na let this guy rest in peace na. Justice should be done but peeps need to stop riding the fame of his death... everybody just de cashout since he die... we take everything for granted in this kontiri ![]() |
looking yansh kill a goat... una no go believe say I de obrikom like dis for these people dem office... dem say make I invest 3m... I later say I'll pay instalmentally starting with 800k... dem say dem get engine oil wey I fit use or sell for all trucks and construction machines wey I de normally service and maintain... so I think say if I pay the money dem go give me engine oil products... but dem say the money na for partnership registration... and I go de get $225 roi every week... the offer is just too good to be true... I just enter net to do proper research naso I jump see this thread for Nairaland wey other comrades don already talk plenty about them... una thank you o... Nairaland has been saving souls since 1900... let say dem genuine I for close eye invest 3m provided I get my engine oil products... I for see my money back like dat because I really need good engine oil deals to help my work. Anyways looking yansh almost kill the goat... no ask me wetin I mean o... just face your front abeg ![]()
|
BeigJawnson:no doubt... dis one na agbero for oshodi oke... na one of those osanle wey de do owomida... ba.s.t.ard son of a kwashioko omoyibo pr.ic.k... werey ti pe leko... this one no know him village... lizard ![]() Pele o... mouth piece oloun... my pocket no dry for Buhari regime so na tinubu regime e go kon happen abi hehehehehe dey play... akindanidani... na u go suffer tire... I am already made ![]() If you no like as we win d election oya jump enter lagoon... do head like ma.dm.an s.h.i..t.... if you can't afford the cost of living kukuma join the dead na.... na one spanner loss hahahaha ![]() Body de pepper the mu..mu ![]()
|
Azzik:yes na... you stink of joblessness... it's all over you... I can perceive it ![]() My family de eat even remain leftovers unlike your scarvenger family... go to upper iweka bola to look for food dumps as usual... jobless chicken butt like pa.n.do.r.a obi ![]()
|
abeg make dem no make heaven o... all that weight fit make sky fall for people head ![]()
|
[quote author=Azzik post=125670249][/quote]olodo... how many times I wan tell you say na me de pay people salary... you dense gan o.... oya come make I employ you... jobless ob.i.di.ot ![]() |
See d mu.mu don confuse ![]() |
Azzik:oya take mic and tell us that you have sense... sorosoke werey I choke the ba.s.t.ard ![]() Werey just de repeat one line since... primary school dropout... na this kind lost generation make pa.n.do.r.a obi lose election... to win election in Nigeria you need intelligent followers not some cheap brain drug sipping mo.ro.n.s ![]() Oya open teeth for camera... born throway... yenyenyenyen ![]()
|
Lightorder:I can afford two oversized 60,000liters tankers of pesticides for you and the rest of your wailers crew. ![]() My future is already secured fyi... since days of GEJ... but you lads have been wasting your own lives since 1966 and you keep going in circles.... is this not how you also spread hate on every topic chanting igbo amala and eba with ewedu soup, then two meat and one ponmo D werey say when Nigeria becomes better... shebi you ob.i.di.ots don't wish the country well.... instead you wanna go bia.fraud.... set of confused locusts ![]() body de pepper d ba.s.t.ard ![]()
|
his enemies go be like...
|
I dedicate this FCT sorry I mean FTC... I forget say na Nairaland I dey... so I dedicate it to all the pa.n.do.r.a obi and the wailers crew, all the disobedients currently undergoing immense and inexplicable pains as a result of the tribunal judgment... please accept my condolences and tamper justice with peace abi na mercy... however you are allowed to go to hell after going to the supreme court ![]() Now back to the topic. Why will they ban the pesticides when disobedients need them to crossover to the great beyond... they will rather die than accept defeat.... please tinubu should import more otapiapia ![]()
|
Azzik:otondo... you and your papa and coming generations go only de imagine this thing called greenbacks... na for news una de see am... poverty is a hereditary disease unlike you I don't survive, I live... you can see the evidence.... the werey go de salivate now ![]()
|
Azzik:hehehehehe.... blind Bartholomew... naso your lord and saviour who calls himself pa.n.do.r.a obi too blind sotey e lose twice... e go still lose again.... werey... I go pay your household 30k allawee every month for 5 years... you see that 30k na money for beer on weekly basis especially when I de caucus... wretched ob.i.di.ot... body de pepper d werey... losers party ![]() |
lightwind:hehehehehhehehehehe... I for invite your smelling a.s..s come my office but you go stain my chair with s.h.i..t... so stay put in your s.h.i..t.hol.e and leak your wounds... ma.g..g.ot ![]()
|
Azzik:I became a millionaire from my mid twenties... before 40 I will worth a billion, my assets alone will make that possible in a decade. ![]() Now over to you, can you and your fada and next 7 generations ever attain my status, I mean just my own status o... impossicant.... you are born to suffer ![]() Take note: having money doesn't mean you have sense... pan.d.or. a obi has money but lacks sense... you no get money you still no get sense.... you go suffer tire werey ![]()
|
![]() |
BeigJawnson:you're just as daft as your chicken butt pa.n.do.ra obi.... mu.mu with id card... you're a pauper indeed... stop bluffing it's obvious... I just use 2 crates as example for you but e be like your papa dull... now take this, as a mandate thief wey you be if you manage steal 10 crates of beer bcus you no ever fit buy lai lai... but then know say na 10 trailers of beer I de order instanta... I no be your mate for any angle... now let me celebrate while you keep wailing and wallowing in your woefully woeful failures hehehehe.... bunch of sore losers... e de choke after supreme court you and that upper iweka m.a.n.ho.od hunter should go to hell next ![]()
|
a fool at 40 is a fool forever they say... let him go to hell and burn ![]() I thought he is about to join apga and start selling chicken butt at upper iweka ![]()
|
Make he go space ![]() |
e get one day like that... under the influence of Budweiser... naso I send "I love you" to iya sidi alagbo on WhatsApp... when my eyes clear I delete am sharp sharp ![]() I love you bawo... nigba ti mio wo werey ![]()
|
BeigJawnson:the picture below is some pieces from my stash... hot fresh from my bank today today... I am not a pauper like you... you can't even afford bottle water... I can afford two crates but I always drink responsibly. London is not for everybody. No be everybody go travel go New York... if you have been outside you will know Nigeria is still very cheap... if you can't cope with cost of living kukuma die and rest in peace... bonboclac ![]()
|
yes he needs people he can trust and not traitors, backstabbers and ingrates... like Osinbajo and Dapo ![]() |

ope o... abeg make dem first cut him pr.i.c.k... they should castrate the werey
make na let this guy rest in peace na. Justice should be done but peeps need to stop riding the fame of his death... everybody just de cashout since he die... we take everything for granted in this kontiri