1Dray's Posts
Nairaland Forum › 1Dray's Profile › 1Dray's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 131 pages)
Foster cat: U are bush man! Do u need magician to tell u that we are just cracking jokes nd catching fun wit those statements?You know what? You're a big fo.ol! What makes you a graduate here? A Half baked graduate making noise here. Do you think because you applied for the job makes you get the job automatically? Do you think you're the only one that applied for the job? I guess you think because its a trucking driving job you wont 've to compete for it and prove that you're a real graduate and qualified for the job. Go and pass the interview first before come here and make hell of noise. #DayDreamer! Keep day dreaming... |
[quote author=*Ileke-IdI]I hope no be mama Ngozi wey own mamaput down the street dem they mistake for hippo.[/quote]No, na mama Ileke-Idi wey dey sell mamaput 4 Idumota underbridge be dat. |
Idowuogbo: Present Nnayi! How body? Ur kini dey behave?Wow! Come gimme hugs, I jst dey look for u teytey, sotey I tire. |
Wey my sugarplumplum jor... I nor sabi wetin una dey do here. |
Foster cat: The diffrence btw me nd u is dat I ve a job nd I am happy catching my fun here.I am happy for those taking a bold step to greater success nd u are a frustrated job seeking Malu with pride and no job.go eat ur kwali.imbesillic slowpoke Johnnyemy: Idiot let me ask U,,,, what is the difference b/w educated business man and illiterate business man? Anumanu answer the question,,,,, your type are d once dat will end up teaching in one backward primary school without achieving anything in life,,,, I pitty ur mama bc by now U go don dey slap am make she come give U food,,,, U are a half baked graduate who cannot challenge his future. Idiot lol..... Foster cat: The diffrence btw me nd u is dat I ve a job nd I am happy catching my fun here.I am happy for those taking a bold step to greater success nd u are a frustrated job seeking Malu with pride and no job.go eat ur kwali.imbesillic slowpokeHold it there! Dont get it twisted. I dont've anything against any graduate driving truck. Its only a blind and deaf man that will not know that thousands of Nigerian youth are unemployed roaming the streets daily in search of jobs that dont seem to exist. I'm among the school of thoughts that believe in dignity of labour and starting small. Even Dangote and many billionaires had humble beginings. I was only asking if u use thesame pattern and orientations that illiterate drivers use in driving and living their kind of reckless and 'toutish' kind of life, like the one of u narrated and painted above, what would be the difference btw u and the illiterate drivers? Why would Dangote want to go for graduate drivers if on the long run u will end bn like the illiterate drivers? Methink Dangote want to make and see a change by introducing graduates into this. Correct me if am wrong here with my question and post. |
Idowuogbo: liv dat tin! now listen my chika borikwa! it don tey wey I b dey scan ur handle, wen u log on na like say i win owo baba ijebu.1day, I con begin wonder cud dis b love? cas i don finally generate liver to identify ur courier,abeg authorise packaging my garricake.U are my H20 and my oxygen,indeed having a support machine like U, means my life don begin automobile.Come closer papi! let me extend my affectionHmmm... Ds 1 sweet nor be small, I nor get any option than to fall for u. Right nw I dey give u chance inside my heart. Frm now on na u go be my one and only.. I go dey give u d kinda security wey Adam bn give Eve. Together our love go dey grow and stand gidigba now till when d world go end... Jst the 2 of u. My heart dey do me tinini tanana because of u my sugarodara. I dey catch malaria feva because of u and ur love letter wey u write gimme. I love u die my sugarplumplum! |
Idowuogbo: wot? am wooing na! its my turn to groove na!Nor mind am my sugar, na jealousy hold her so. |
Idowuogbo: oya na lets go dia!Ok, I go enter ur life but I nor see petrol... |
Idowuogbo: come here nnayi! make we relate na! u b chief?Nor small chief I be o, na high chief... I wonder why none of una wan woo me. |
See ds likkle gals dey form celebrity gimme, no 1 gree woo me. Make I roll jor... |
lalaosky: IDOWUOGBO, you no see ur IDray calling you..una two get d same ID..oya vobrate give am smol to scatter im dandruffed dada...lolTrue yan my guy, nor be small o... |
Tinkybabe: omg! :ogirls ain't smiling at all..did I see my name there?Abeg!I no fit..I'm ready to cede victory to my competitor. laberry,I'm sorry but not to worry ,you remain my strawberryAbeg woo me small jor... U nor get competitor in ds case. |
Idowuogbo: ayam wooing my kandi *singing g-unit in her razz version*Ol' boy see ds bad pikin... D pikin bad gan.. |
Ol' boy see wooing things... Abeg who go woo me here? |
olumaxi: By d tym i handle a brand new petrol tanker..people go begin holla my name as OLU PILOTSee another dreamer o! Ok, go pass d interview first. |
Foster cat: B deceiving nd consoling ur sef.I just dey imagine hw dey go pursue gate crashers.d guys already have their hands full,any more persons ll. Cause frustration to them.wait for d next advart.am on my way do deliver cement to onitsha via agbor.taking a bottle of odeku at umunede.motor boy,u see dat girl yansh? Go call am come,after dat go prepae d mattrass wey day inside my truck.I need to take this one for d road to clear my eyez..lolOl' boy see dreamer o... Wetin come be d difference btw u nd them illiterates truck drivers? |
Somex10202: which one be standard imported is it anoda job offer available?if so how we go apply?This job na strictly 4 proposed gatecrashers |
kclub83: God,see spelling...lol. O'1? I no sure u finish primary school. Maybe na KG2 u finish before u enter secondary school. Abeg go for extra-moral class abegBut I nor tell u say I be graduate na... Na u wey dey form graduate. I fear for d school wey graduate u. |
jhydebaba: Bros, u sure say u fit speak well like dis cuz ur writing na error! error!! error!!!?Lol... Na Naija wey dey na. |
jhydebaba: Next time you address me remember to put "EXECUTIVE"Sorry, Executive driver! |
kclub83: Wetin do d grammar? Mumu u be? Na school2 u finish secondary school?O'l boy which school u go sef? |
abdulkayus: I don tire, hunger don dey wire me wallahiEyah... O'l boy, take kwosen rogo with zoborodo na. Lol... |
kclub83: Sense no even dey ur head? Can't u see dat there was mistake in typing d last message? No wonder na ila orogun college of education u finish from.Problem dey Naija o... See grammar! |
LeJeun3: Really need to know o! Hayjaycity: Is it possible to gatecrash the interview, or was there any form of screening for those that were sent text messagesUna sef why una nor apply? Now na gatecrashing dey hungry una. Gatecrashers shey una follow they cast the job and the people wey bn wan apply wayback, now una eyes done clear, abi na hungry... Make we hear word jor... |
jhydebaba: Yes, you will soon address me as one and I am coming for your hand in marriage.lol... Dangote truck driver weds a Jackpotress! |
thelastPope: You really think you are half as intelligent as him? You really think you can survive the rigors of contesting for or being the President of Nigeria for one week? You think being articulate or charismatic and being intelligent are the same thing? Most first class people can't speak or express themselves in public you know.#Word! Tell that loud fo.ol |
Johnnyemy: Na original credentials abi photocopies wey una submit?Lol... Fotocopies 4 interview? So wats d use of the interview? |
omotola1: I‘ve done written before bros!And u think this should be a written one too? ...Written, and its done in space of 2weeks? |
Truck driving... Serious business. Dare it if u can! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 131 pages)
