Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,149 members, 7,860,121 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 06:07 AM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (60) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56646 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (57) (58) (59) (60) (61) (62) (63) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 6:11pm On May 19, 2009
if e dey hard you. . go learn urs cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:21pm On May 19, 2009
benskido and daniski
how una dey?
cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 6:23pm On May 19, 2009
We dey confirm cheesy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 7:56pm On May 19, 2009
wetin una dey do? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 9:59am On May 20, 2009
bad thing
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 11:01am On May 20, 2009
u no involve? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 3:03pm On May 20, 2009
trust me
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 3:05pm On May 20, 2009
not again
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 3:42pm On May 20, 2009
abeg comot ur big mouth for ma side
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 3:49pm On May 20, 2009
cry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:30pm On May 20, 2009
who i beat ,and who body dey pain?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 7:53pm On May 20, 2009
Lolabbey:

who i beat ,and who body dey pain?

every body grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 7:59pm On May 20, 2009
wetin i don miss
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 8:08pm On May 20, 2009
sylve11:

benskido and daniski
how una dey?
cool

hmmmm

starting from you , wetin you they talk self shocked
you put hot po-to-to-toes for mouth
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Abbygyal(f): 8:11pm On May 20, 2009
lol
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 8:26pm On May 20, 2009
no now person go mad reach , e no fit mad pass bar beach water, ,,


so level the thin




ten goldd medal for madness no be small tin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 8:32pm On May 20, 2009
ABEGOOOOOOOOOOOOOOOOOOO I NO GO FIT USE OGI WATER DO PALM WINE OOOOOOOOOOOOOOOO



THEY LOOK ALIKE, BUT THE TASTE AND SMELL IS NOT, SO MINE YOUR CLASS,




so fit try am sha grin grin grin grin grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Abbygyal(f): 8:33pm On May 20, 2009
rite. . . .
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 8:44pm On May 20, 2009
cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 11:03pm On May 20, 2009
lol cheesy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:12am On May 21, 2009
aaaaaaaaaaaaahhhhhhhh

kai kai

my body ooooooooo


anybody don sleep untop pin for here before,


no be small tin ooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 10:20am On May 21, 2009
Papine too dey lie o

whatever happened to the papine uncensored
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 11:44am On May 21, 2009
google am out na cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 12:13pm On May 21, 2009
papine:

hmmmm

starting from you , wetin you they talk self shocked
you put hot po-to-to-toes for mouth

papine, i begoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo, i go fit follow u do trouble o, because if i go fit use spit quench fire ooooooooooooooooooooooooooooooooo cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 1:59pm On May 21, 2009
sylve11:

papine, i begoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo, i go fit follow u do trouble o, because if i go fit use spit quench fire ooooooooooooooooooooooooooooooooo cool

lipsrsealed
not now may be later
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 2:25pm On May 21, 2009
Lol. you too dey fear cheesy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:40pm On May 21, 2009
Ben20001:

Papine too dey lie o

whatever happened to the papine uncensored

Dats to show you that I am a ti-pi-cal nija person………

Becos
1. we no dey keep our promise
2. we dey talk wetin wey, no go happen…
3. we no dey get patience …… everybody wan blow (BIG BOY).

No be situation make crayfish blend, na the condition wey them put tam……….

So my friend, no be my fault……,

For example see OBJ…….eigth year……, he say he go give us electricity ……sometin wey e no say no go happen…, but this man still promise…

BUT papine uncensored as not end……,
I jus put some security into the tin…… make some body no go attack me for road…,

But it definitely not on nairaland anymore…….

‘’ I am still coming…. I never reach…… I dey road…, cool cool cool cool cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 4:03pm On May 21, 2009
cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:31pm On May 21, 2009
sub cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 4:55pm On May 21, 2009
give me ma gucci jor cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 5:26pm On May 21, 2009
c'mmon shatap!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 8:53pm On May 21, 2009
Kai! papine dey disgrace Naija pple o

(1) (2) (3) ... (57) (58) (59) (60) (61) (62) (63) ... (80)

Hilarious And Thought Provoken Quotes. / The Best Eclipse Of The Sun Photo Ever / When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.