₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,981 members, 8,419,806 topics. Date: Wednesday, 03 June 2026 at 11:24 PM

Toggle theme

Embarrassment Of The Highest Order In My Life - Romance (8) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceEmbarrassment Of The Highest Order In My Life (48645 Views)

1 2 3 ... 5 6 7 8 Reply (Go Down)

Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by uzoormah(m): 4:09pm On Feb 11, 2016
Nphzzycute:
lwkmd o.una no dey mk mistake 4 ur syd?BTW se na mouth i use type?firt class slowpoke
i forgive u! i kw say na d eba wey u eat dz afternoon dey worry u
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Nphzzycute(f): 4:16pm On Feb 11, 2016
uzoormah:
i forgive u! i kw say na d eba wey u eat dz afternoon dey worry u
*tongue*lolz..u jxt want everyone 2 knw dat's wat u ate dis aftunun
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by akanbiaa(m): 4:20pm On Feb 11, 2016
oodua1stson:
slap a guy? She wan die? I go beat her beat her papa join
Hmmm what if her papa na soldier?
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by danton(m): 4:21pm On Feb 11, 2016
guy this is no story..abeg melo..u call that embarrassment?
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by truthisbittar12: 4:48pm On Feb 11, 2016
menabae:
My brother.. That gurl is interested in u.that's how some girls behaves if they are attracted to a guy #fact
to my thinking i will have advise you to keep up, that girl
was not interested in u at all.
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by oodua1stson: 5:18pm On Feb 11, 2016
akanbiaa:
Hmmm what if her papa na soldier?
soldier? You wicked ooo.....u wan make dem beat me like that guy wey say dem fine?
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by hypman(m): 5:22pm On Feb 11, 2016
jst chill nigga ain't wort it
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by afoobabs(m): 5:24pm On Feb 11, 2016
Nphzzycute:
oga una go jxt dey criticize sum1 wu knws maybe all d tinx wey u dey use na borrow u borrow dem
watin concern u, i dey follow u talk amebo
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by afoobabs(m): 5:31pm On Feb 11, 2016
Nphzzycute:
oga una go jxt dey criticize sum1 wu knws maybe all d tinx wey u dey use na borrow u borrow dem
watin concern u, i dey follow u talk amebo why ar derailing this u ar snapping back at everyone that comment btw ar u a student or u ar jobless
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Phamoxy(op): 6:01pm On Feb 11, 2016
Follow this link for the part two of the story www.nairaland.com/2927905/embarrassment-highest-order-life-part
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Nphzzycute(f): 6:23pm On Feb 11, 2016
afoobabs:
watin concern u, i dey follow u talk amebo why ar derailing this u ar snapping back at everyone that comment btw ar u a student or u ar jobless
oga ma bimi ni jamb question...dis ur comment shows u borrow almost everytin u use
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by deebrain(m): 7:24pm On Feb 11, 2016
Nphzzycute:
o boi u lack manner o...must u comment?
and must you comment on my comment?

Face front.
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Nphzzycute(f): 7:44pm On Feb 11, 2016
deebrain:
and must you comment on my comment?
Face front.
mai mood dey alryt dis evening..i for lash u ehn..
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by deebrain(m): 7:49pm On Feb 11, 2016
Nphzzycute:
mai mood dey alryt dis evening..i for lash u ehn..
yr lashing will be the usual cheap lady talk.


My one line will leave you suicidal. So, please be calm.
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Nphzzycute(f): 9:07pm On Feb 11, 2016
deebrain:
yr lashing will be the usual cheap lady talk.


My one line will leave you suicidal. So, please be calm.
suicidal u say?u 4 let us start nd knw d one dat would be suicidal btwn urs nd mine..
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Cityguy: 9:54pm On Feb 11, 2016
Sorry about your experience but her attitude may stem from the fact that you 'borrow' often- USB cord and now pressing iron. You may have been discussed as Mr Borrow-borrow grin
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by afoobabs(m): 12:40am On Feb 12, 2016
Nphzzycute:
oga ma bimi ni jamb question...dis ur comment shows u borrow almost everytin u use
u are incorigible park well pls
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by deebrain(m): 3:07am On Feb 12, 2016
Nphzzycute:
suicidal u say?u 4 let us start nd knw d one dat would be suicidal btwn urs nd mine..
never mind.... Thanks for the offer to come to yr level though.
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Nphzzycute(f): 7:05am On Feb 12, 2016
afoobabs:
u are incorigible park well pls
[bincorigible]
afoobabs:
u are incorigible park well pls
[/b]
afoobabs:
u are incorigible park well pls
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Nphzzycute(f): 7:08am On Feb 12, 2016
afoobabs:
u are incorigible park well pls
hmmmm,i will leave u alone bt try and check d correct spelling of dat ur 'incorigible'in ur dic.selah
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Enockia(m): 7:38am On Feb 12, 2016
there is nithun embarsing about ur story she no know iron be say she no know
Re: Embarrassment Of The Highest Order In My Life by Nphzzycute(f): 7:45am On Feb 12, 2016
Enockia:
there is nithun embarsing about ur story she no know iron be say she no know
OMG wetin dis one dey type?
1 2 3 ... 5 6 7 8 Reply

The Most Embarrassment Of My LifeGuys!!! What Is The Worst Embarrassment You Received From A Lady?Embarrassment Of The Highest Order In My Life( Part 2)234

Traditional Marriage Of Oyinbo Man And His Edo Bride (Photos)46-Year-Old Sexy Mama Cries Out On Twitter Over Her Real Age. PhotosLady Seen Beating Her Man After She Caught Him Talking To Another Lady