Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,962 members, 7,952,875 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 06:34 AM

For Lauryn And Uche - Nairaland / General (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / For Lauryn And Uche (13936 Views)

Lauryn Is Actually From Ghana / Lauryn What's Up With The Cellphone And Camera / Wtf Lauryn? <caution> (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)

Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 2:29pm On Nov 02, 2006
i'm glad to see the love is still on.
Re: For Lauryn And Uche by Scorpio(f): 3:10am On Nov 03, 2006
Una try sha o grin
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 3:18am On Nov 03, 2006
Hey Scorpio abeg get off my honeymoon thread angry angry angry grin
Re: For Lauryn And Uche by Dime(f): 3:21am On Nov 03, 2006
Hi Everyone, what's good with U guys?
Re: For Lauryn And Uche by ZuluNation(m): 3:27am On Nov 03, 2006
Uche2nna:

Hey Scorpio abeg get off my honeymoon thread angry angry angry grin

No be only honeymoon angry I never see any dowry money yet. You dey talk like say you don't know the culture of our people
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 3:53am On Nov 03, 2006
So the dowry of ya sista na him you wan carry start biziness.Igbo man grin grin grin grin
Re: For Lauryn And Uche by Dime(f): 3:57am On Nov 03, 2006
The least Y'all could do is to say HI!
Re: For Lauryn And Uche by ZuluNation(m): 4:02am On Nov 03, 2006
Uche2nna:

So the dowry of ya sista na him you wan carry start biziness.Igbo man grin grin grin grin

You talk like say you don't know our people grin grin grin grin Igbo man wise no be small.
Re: For Lauryn And Uche by ZuluNation(m): 4:25am On Nov 03, 2006
@ Dima.

Abeg my brother/sister which one you be sef no vex, welcome to NL.
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 11:18pm On Nov 03, 2006
roflmao grin

Uche and Lauryn, una too much grin

Na me go pick money on that day o since some1 don rush chief bridesmaid grin grin grin
Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 11:22pm On Nov 03, 2006
lol
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 11:41pm On Nov 03, 2006
@Radiant What do you mean? angry angry angry Na me go dey in charge of dat one grin grin grin grin grin grin Anyways,application still open for thse wey go wash plates in case u r interested grin grin grin
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 11:56pm On Nov 03, 2006
lmao. . . . na Nilla job be that one naw Lauryn don already decide that. grin grin grin

Abeg Uche, make we no fight over this responsibility weh I just grab now. Abeg leave am for me grin grin grin
Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 11:57pm On Nov 03, 2006
una don craze finish.

which person job to wash plate angry angry angry
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 12:02am On Nov 04, 2006
u and Radiant grin grin grin grin grin
Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 12:08am On Nov 04, 2006
your not serious Mr. Uche. its like you dont want this wedding angry
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 12:10am On Nov 04, 2006
Abeg I no want fight with anybody Nilla, i no go take ur job u, hear


My job na my job and nobody should eye for it grin grin grin
Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 12:12am On Nov 04, 2006
Radiant
no follow find trouble. which job u dey talk about.

I no dey wash plate (full stop no comma)
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 12:18am On Nov 04, 2006
Eyaaa, e no fair o. cry I hear say na only you fit do the job roflmao

Abeg consider, u hear na their wedding day o grin grin grin
Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 12:24am On Nov 04, 2006
Radiant:

Eyaaa, e no fair o. cry I hear say na only you fit do the job roflmao

Abeg consider, u hear na their wedding day o grin grin grin


Radiant Radiant Radiant.

How many times wey i call your name angry

If i catch you i go beat you ehn.

nonsense and ingredience angry
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 12:28am On Nov 04, 2006
as if na me give am d job
Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 12:29am On Nov 04, 2006
you no want make we put leg inside the same trouser oh angry

crazy child grin
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 12:30am On Nov 04, 2006
grin kiss
Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 12:31am On Nov 04, 2006
peace kiss
Re: For Lauryn And Uche by lauryn(f): 1:28am On Nov 04, 2006
see as una dey fight over dish-washer job, oya both of u have been hired. Satisfied?, shu, I don dey suspect sey una do housegirl work before sef and una just prove me right! grin
Re: For Lauryn And Uche by ikamefa(f): 1:50am On Nov 04, 2006
subscribing grin

Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 3:04am On Nov 04, 2006
subscribe not! grin grin grin
Re: For Lauryn And Uche by ikamefa(f): 5:27am On Nov 04, 2006
unsubscribe me then if you can cheesy
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 5:29am On Nov 04, 2006
I do not wanna get nasty.Just respect urself comot from this thread grin grin grin grin
Ol girl how now u neva sleep
Re: For Lauryn And Uche by ikamefa(f): 5:34am On Nov 04, 2006
uche go and rest i dey this thread gidigba, nuttin go happen!

omo i dey bake meat pie ,i get like 10-15 to browse grin sleep? i don murder sleep. sup witcha?
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 5:37am On Nov 04, 2006
Nuthing.Just trying to finish up my problem set and chit chatting with my wifey cheesy cheesyon a serious note,get off my thread angry angry grin grin
Re: For Lauryn And Uche by ikamefa(f): 5:39am On Nov 04, 2006
ok go find correct peppered 2 headed koboko come chase me comot !

wey yah wifey sef ! e don tey wey i read im post

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)

Please Help Shape Tehn’s 2014 End Of Year Charity Flight / Okonjo-iweala, Africanfinance Minister Of Theyear-- AIM / Have You Experienced Slowness Or Inability To Access Nairaland Recently?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.