2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 186 pages)
Para ra run ran ron ron. Ron ron. Hey hey hey. Asah wan craise.. ehen I wanto involve 4dis fucking craise. Ehen hmmmmm hmmmmm har harn. Make we do d gaga shuffle. Oya oya https://www.youtube.com/watch?v=lxTU_pANdhA |
Lookin' out of my project window oh hoe wa Oh, I feel uninspired Lookin' out of my project window Oh, it makes me feel, so tired OG ron isley bad boy old man gangstar r n b voice... https://www.youtube.com/watch?v=_UOihJiXsTA |
They are back. I was shocked to see pilice now having their usual useless illegal check points again. They are back ,and more deadly than ever. |
If white man arrest you,or say oga park,put hands in the air where i can see them ,and u wan go dey off a/c,off engine. Na prakakakakakaka AK 47 he go release put for your body. U go fit bribe am,well sha,as long as na black uniform, every motor get grade. |
If it was south east,u for hear say kidnappers were shot dead. But north na always neutralised. Abegi |
Abeg who be the landlord or landlady,abeg |
Scammer. Avoid his thread,if u check some of these pics ,most of them are recycled old pics from adverts dating far back as 2 3 years ago. Scammer. Hahahahaha |
Hahahahaha,i have know longtime ago when i saw his jiji profile,hez a big time scammer. Out of a scale of 10 adverts on nairaland .. 3 are real legit with exaggerated prices,while the rest are huge scams |
Hahahaha,i always knew the OP was broke longtime ago,so mant of them are here masquerading as rich but in reality,they damn broke asses. |
U for sell am 3m. Thief.. poorest paint job ever, im damn sure the motor get better accident from black to white. No sane person kits a camry le to se,with same engine. Na stipidity be that. Hahahahahaha. So tokunbo na now 6m abi |
Dino di o when its time for court hearing,u go suddenly fall sick |
Go sleep fool,i even feel say na dollar to naira. Ogbeni sharap dia. |
God pls pick my call pls,only this client the billing and boa go make me blow once |
Even at 1.5m u go beg buyer,when camry 08 le na 1.8m |
No nav,no rev cam and all the windows are tinted.nawa o |
Torn seats,it aint even on custom rims and navi. Na novice go buy am dat bogus price |
Her death gon put a smile on Gods place,mansion things up thr. Gold gold gold everywhere. |
Shout out to yo gotti. Being greedy that's a sin, bosses gotta feed their men. Real leaders got to lead the way, all the way to the end" Mc oluomo bless me too na https://www.youtube.com/watch?v=nmXQ80gXxlo |
U dey sell body for 650k. Oga butcher dis car abeg. Wtf |
Thief.u for sell 5m. Show mebwhr they are selling old model c class benz 2010 for 4.5m bastard thief. Markwt value is 3m. U are a big thief |
Sez enhancement drug overdose.. end result cardiac arrest. Heartbeat go be triple beat per sec |
Nobody will buy it fool |
P. O. F P I L E O F F A T |
Dem for don rape am |
How can a 2004 ml be 2.6m u thief,when 2006 toks is 2.8/3m. Even at 1.5m u can never see buyer here fool |
Cold slaw abi coleslaw updatechange: |
95k haba |
Dis one na drunk yahoo boy for yankee na |
Why not sell it 3m. 2nd value of dis car no even reach 2m,1.8 max. Enter jiji. Thief |
Shey dis weed dwm dey smoke so,shey na colorado or na ghana weed or na just regular. Cos dis security guy wan craise so. https://www.youtube.com/watch?v=VKpimvHEus4 |
When a beast comes running your way,u gotta look for a way to slow him down. E pain me say mike no land blow foe him face,why he come go dey enter corner dey dodge blow |
Running to asaba to shoot one of those boring yahoo boy driving big car and spraying money into the air,village to city to make money boring movies,i have arrived,useless boring annoying palace king and queen movies,useless prince and princess movies. Nollywood hot nothing to offer abegi |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 186 pages)
?