2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 187 pages)
Axe man, did u see the x hand shake he gave dat fat ugly cubana .wrf something aint right abt zubby, even pete edochie with him sons and all other actors and actresses never blow reach like dis. Fast cash,fast money,come on man shit aint right bro. No hate |
I can bet the speed was about 160 170kph for the dashboard tl bend,windshield missing,top bent,frame damaged.na mad speed god is good motors drivers always tearing speed at any given chance like say na hummer h3 dem dey ride , secondly they will be tinting windows dark thick 100% all round,not like the bus has navigation or reverse cam. Fools. No be even off road tyre. Sorry mr man,i know how it feels to be in front seat and suddenly una dey face tree. Why u no open door jump ,last last u for bruise your hand. Man its crazy and scary to think of,imagine the bastard driver had the useless nerve to position driver side to face tree,fucking coward. So in case there was no passenger infront seat nko . Whoever seats at the front seat dont be there and be forming guy,be forming boss,be checking if any useless gal is looking at you,dont put your eyes on the road and caution the driver if he exceeds 100kph on a mad potholed infested road. Na u know. Whenever i seat with driver,he gives me his phone and my eyes dey road,no sleeping. No loose guard,if u wan do anyhow ,i go talk say i wan piss,purge dey hold me. U go slow down by force,then we begin fight when i come down. U wan kill me abi. Wreckless mad top speed riving,na na na i won't take no chances . Na die be that cos at that speed ,u must loose control. No worry God go do am before your surgery date
|
Enuf of the boring pics and annoyong 4plugs engine bay. Its s basic boring options for 1.8m nobody send u message to upgrade body kits bro. |
Na u na. Who pass u for boring over hyped african stupid movies. Na u na |
Naija copart. Damage: vandalism. Title: salvaged beyond repair naija version. Gains....ladipo things |
Make sickness hold an,na thr u go know say na just audio |
My p anle beater scam me last year cut and open 20k. I was now getting 12mpg. Felt frustrated going to filling station every 4days.after buying factory specs my mpg enter 19. I was still pissed. Sold off the car abeg,na 4 runner dey my head like dis |
Who buy dis motor na fool sha. 1m. Even 600k go hard. Thief |
Ogun kill u there,baztad scammer. But u get data to dey spam nairaland with all your crappy shitz Dasuy24: |
If u see buyer in 2021 for 300k sef,better run. Cos even at 200k nobody go buy this bulky old school crap. Nobody will buy it 250k sef |
Dont be a thief. A toks of this car is 2m max. Why dont u sell it for 4m na thief |
If na me,i go train the bird,dey show am pictures,post am for internet lovate the owner make dem comw pick am up. |
Him with ffk na same ni |
Lexus es brain box 07/08 go hard o |
They e all thieves, slay queens, see your life. Old woman dey thief clone wig, living above your means wud end in premium tears. Fake life |
Fool billionman: |
Edo criminals from oko prison have shapky ran to ondo to carry our robberies,btw no more sars. Nawa o |
Iphone xs max 256gb 140k. You are a scam |
U don go drink,smoke igbo...ohhh why u no loose your phone na.. fuc k |
No drop price go 500k,only u go dey view your page,your battery go tay wella,nobody go call u fool. Why u no just close eye sell am 1m na. Fool billionman: |
Na camry 2006 u dey sell na billionman: |
500m,half a billy. I go buy 1 latest g wagon 1st,add latest camry,enter lounge,enter club,buy gold chain of 500k,change 300k into 100 naira bundles mint. Snap everywhere, malls,lounge,club car wash,beer parlour, inside car,weddings, owmabes,dey claim street. Boys go rush u. Change go remain like 450m. Fake life. Hahahahahaha |
Which dirty power. Na him papa money make am blow. Abegi |
U can never catch me proposing to a non virgin,bic h |
Ive budget 150k for free spending and no looking back xmas tins. Howver if chicken sells for 10k,bag of rice go enter 60k, oil 5k ,everytin dey go up,now my btc don enter 16k after 2yearss of investing.i can relax now. |
Everyone is greedy. A toks camry 04 goes for 1.6m,a greedy naija used wants to sell for 1.5m. A toks infinity gors for 1.7 to 2m max. A greedy naija seller wants to sell his registered for 1.5m. A toks 03 4runner gors for 2.2m a greedy thief wants to sell registered for 1.8m. A toks eod goes for 1.4m, a thief wants to sell for 1 2m registered... corola toks 1.6,greedy thief wants to sell for 1.5m Benz c230,c240 03 04 05 model goes for 1.6m max A thief wants to sell for 1.3m Ml 350 06 07 goes for 2.8m max. A thief wants to sell for 4m as toks,while registered also wants to sell for 3m. There are so many greedy thieves on jiji,nairaland,cars45,name it my bro. Everyone na thief |
Tha Bleep . He aint winning shiiit ma niggi. Over rated trash... |
They are the bastards that ad cars at bogus prices here in nairaland. Canadian authorities should check for their VIN. They are lots of stolen cars from abroad here on nairaland. Bastard thieves,soon canada go ban visa Starhearts: |
Only this year af blown 3m Stop hating bro,im richer than u. You are a broke hater. Hahahahaha.i can bet you have never seen 500k in your entire life bro. Send me your acct nos pls Ganzoh: |
Really. Stfu fool. Ive been in worse situation,lost close to 15m in 2017 still i no die,i dont gif 2 bleeps abt ppl who went suicide way. Why blind beggar never kill himself na. Hez a late fool for doing that. Idiot Ganzoh: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 187 pages)

lol you just verified my comment on you as a fool, it's idiots like you that can loose 15mill and you think you can make it in life again...smh
....with those type of words you choose to describe someone who is dead. Your sufferness Neva start. Idiot dey Der make pant dey wear you 15mill